Valentinooo's Posts
Nairaland Forum › Valentinooo's Profile › Valentinooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 67 pages)
heemah: d tin tire me ooo..evry1 just dey kal ma pple..my mum con be like wah of dos wey dey camp, as ma cousin talk say maybe dem go soon cancel d 3weeks orientation camp, d kind eye wey i tak look at her, she neva talk snce den...hahaha. You dey vex o. |
Ojestas: Beagle sounded this morning around 5am. Went to parade ground for morning prayer, led by a powerfully insured soldier who was still aggressive in praising God. Soldiers, Na wa o. . I just heard one aboki say blatoon oppizer. Chai! Something happen for parade ground this morning. I dey always day among girls for parade, no be wetin u think o, na where my height reach i dey stay o. So,as soldier come say, stand at ease, u know say your hand go dey ur back. Na so this girl hand touch me o. I shock, she say maa sorry. I say ok. E nor reach 5mins, ha hand waka come again. She no even say sorry this time. Sinz then, any stand at ease , na front my hands dey dey dey to guard am o. Drilling started today , it seemed fun, but i guess people would soon hate it. My aboki roomies fit drink urine, come back room com dey sing doro puti . My platoon get match tomorrow , even people wey no fit sabi dey lobby to play. I never decide if i go play yet, d field no dey encouraging. Brb, i dey my customer side for mami.hehehe. How pretty is the girl hitting you down there? ![]() |
traecey: mehn am rili enjoyn iseyin camp...camp isnt like I xpected...I wake up evridae by 2.am to have my bath nd dress up...go for mrn drills...I enjoy d man o war drills(open d show)...learnt how to march todae(miss left right) learnt squad one...its bin fun fun fun cos am in platoon four...gat social nite tomoro with beat fm 99.7 or so comn...lite isnt veri steady here...nd ntwk noni...if u wana knw anytin jst mention mi....Over nd Outok aunty |
tnuola: Yup yup... Adamawa stream 2I know na. I was only hailing you. That question is for the other girl(saphiref) I was seeing for the first time here. So how are you doing and hope work is not too stressful? |
sapphiref: Good morning! I'm not part of d team but like 2 follow upok. You're welcome. ![]() |
Goodmorning house n how are you all doing. @tnuola, i sight you there and sapphiref, i hail you too, Are you part of the B14 team? |
rationalmind:Ok baba ![]() |
@fragrant, pls what's the camp situation in Abj |
rationalmind:hehehe. This guy cute gan. Don't worry i go dash you my sister. But wait o, why your cap come be like Ajasco own? Macuwon you're the next in line |
ajayidebo: I'm a serving corp member batch A 2014 to be precise. Initially I was posted to Yobe and we did the orientation exercise in Bauchi. Redeployment is automatic if you're concerned. I picked Oyo but was given Ekiti. However, if you are close with the officials like some did, you can get your preferred state. Having said that, if you still wanna serve in Yobe as the case maybe, its also allowed. During my time so corp member didn't redeploy. Only God knows why they wanna serve in Yobe at all.pls are they going to pay us the August and September allowee together? |
@macuwon n rationalmind, pinshures or ...... |
Where are my Abuja peeps o? |
traecey: swearing in ceremonyValentinooo likes this. ![]() |
kennykg: i swear but we be friends nowcorrect guy ![]() |
abimic: @Kaydona,in4matn reachn me 4rm ex-corper 1c posted to yobe,but used nassarawa camp was dat,he requested 2 b redeployed 2 ekiti but in d long run dey gave him akwa ibom.1 thng is certain,redeployment back 2 south if u choose a state in d south,it mit nt necessarily b d state u chose bt 1 in d south&as regards allowee,we wud b paid dis mnth&next mnth 2geda afta our 3wiks campin totallin #42100.stay safe....meet u al in kubwa camp come sep 1st.My aunty choosed Ondo state (our state of origin) and she got it straight |
prixxy7: By d way, we stil waiting ƒø̲̣̣я̅ rationalmind and macuwon's pic oSeconded |
kennykg: We still dey wait for governor here ooo...if na fluffy22 now all of una go dey form uncle, oya you must finish wetin you start o ![]() |
Samguine: Sorry. I dont dig engaged or married women. I wouldnt want some guy to tamper with my woman tooEhn na. That's the warning in my last statement. ![]() |
AnosikeChibueze: #Laughing# just reminded me of a friend that work his...even me i tried runzing Abuja when i got yobe. Just that i didn't pay for mine and i didn't put my mind much on it. |
kennykg: We still dey wait for governor here ooo...another bad market ![]() |
Samguine: My supposed "camp babe" is married already *weeps*guy no qualms na. She can still be your camp mum, meaning all your mami bills are already settled. But don't tamper with another man's properties o ![]() |
emenik08: My bloda flm da easti. Wetin go happen to all these Ada Adas wey dey wait for u in this house?that is what we call question for the gods ![]() |
keep the updates coming guys. @ojestas and samguine, you guys look nice more babes to una ministries ![]() @Samguine, i thought we have people in camp to take care of the cleanings na |
Richydos: ....reallyhehehe. This one is strong o |
@cutiepie01, frangrant, pls what's the situation report over there. You girls just abandon us here |
Smeeky: I greet you'll in the house...baba me too sight you. And weldone once again. |
Richydos: ...lol comot ur sim then lick am with ur spit n put back..this time u will see 3g n watch d wonderslol... Guy i don do am but your trick no work. hehehe... |
ebuka144: wetin u dey use compass do. compass ko. divider nimaybe he wan use am draw circle ![]() |
macuwon: coincidentally.. Rationalmind is actually my nxt bunk bunky sort of... I neva knew he was cute.. Cos he has no profile pic on nairaland...you guys should snap pics o, so that we can see the cute face of rationalmind and the tall n handsome macuwon ![]() |
rationalmind: Sleeping on my mattress is synonymous with sleeping on ordinary bunk. ![]() ![]() |
You guys are great. Pls keep the updates coming. Where are the Abj and Lag guys? Any update for us |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 67 pages)





..hmmmm thinks deep*...OK urinate 4 inside cup n soak d sim 4 five mins inside then bring it out n lick it b4 putting it on ur fone...I swear na 4g u go get dis time....try n thank me lata...*winkx