Valuc's Posts
Nairaland Forum › Valuc's Profile › Valuc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
Abeg they sud leave them... That's how money circulate in this country.. atleast they remembered certain people services and paid for it |
EkehPraise:so you think |
EkehPraise:finally who won? Who laugh last .. You or your neighbors |
Trace it down... There is a woman behind this motive... those spec has killed or are behind the mumu death of some men more than mental health illness ... |
I know sey dis people don eat so deep into the govt and politicians to allow Dem die down easily... I knew it that day wen someone said Sars are still out there but the police debunked it and say sar has gone and gone for good... I knew it was all divestion lie ... To divert the people from thinking its true.. |
My own is... Why go and borrow 3k.. 5k... Shey u don't have friends ni? Some even borrow 2k... And to repay 2k becomes issue .. this people are here for business .... They v reach der own agreement e reach ur turn wahala.. if you know u wudnt meet up on the due date.. send a mail across to Dem stating ur reason... Highest they will do is to add more interest ... And to get this leverage... U must v been keeping a good record... No b sey u come borrow for the first time .. fiam u don run.. haba no naw |
See as Dem dress decent ... 2 people wey meet for club.. |
Fine babe... Most of us for here... Our girlfriend no go school.. no learn trade.. no get hand work.. no get career...still no gree work .... See you see liability |
That ur nigga deserve bottle.. chilled one under a hot 12noon sun... Just find ursef another woman... Afterall na dis earth una meet una sef nobody sey u must marry her... |
All these medical people.. they say exercise o ... To keep the heart healthy ... Now even people doing exercise day in day out still get heart issues... What am I tryin to say... It's not the exercise that keeps you.. na God dey keep you... one thing must kill a man |
Wo... The street now don turn shitty .. na who get money dey run street.. |
This story is over exaggerated... How can someone eat fufu everyday till graduation.. abeg next topic.. |
This white Money is just moving forward... Where efe dey.. |
I don't understand this topic and the all the remaining write up.. it is not a crime to keep an article short and relevant.. which one is now kalu and this trial and retrial inside the story again... |
Heyyyy:lol.. I go pack... Make Dem bother looking for me |
Even Ronaldo go don tire |
From prison to palace... Notin is impossible in this nigeria |
Who else will agree with me that dis girl is prettier than all the girls contesting in Abuja show |
Davido the new face of wema bank |
Which day I go do something wey bank go find me come house... Na only women women... |
Make another person look for another governor and drag their entire family for social media mud... Tell the kids der family story |
Muzikluva:walai the op no get sense... People who doesn't understand their struggle just said dump her and weyre is saying he has moved on.. that means himself don tell himself sey this two people dey run shits .. so why come here to ask for advice |
Malory:u re not nice at all |
AdeOri99:ah ah.. bird ke.. kill the damn thing bro |
Meenn... Dis story na same thing I asked for one group wey I dey sef.. sey shey na God give me the money of settle the things wey wun hit me abi na village people arrangam cus Dem see the change wey dey my hand ... I dey return one day from work... I hold close to 16k cash for my hand.. as I reach house... No food.. I gave my wife 2k inside make she make spag .. as she pour spag inside the boiling water... gas finish.. I carry cylinder go hustle gas 4k.. as I reach house.. gen off .. I rush go buy fuel 1k.. on gen .. e no reach 10 min.. get hit me with one mad sound... I check gen.. try to startam e no on.. I call engineer... E pieces gen... Bring out something wey I need replac and him workmanship 3k .. mean while my 2 year old daughter don dey cry for food.. I sey make I make golden morn... The thing don finish.. I dashout go buy 900g own for 1500 and dano milk 1000... As I dey return.. I jam my neighbor for road.. him sey him don find me come house before Dem sey I comot.. I sey yes as he can see na road we meet... Him sey him just wun tell me sey NEPA bill don come out and na only me remain.. right there I gave him 2500 for bill... na so I use remaining take buy bags of pure water put for house wey we dey drink.. so u see... I no dey ever forget cus I no no Weda na God or village people |
yemi1504:u wudnt know this... But u are already enslaved by that act of being blunt because u are not seeing the diff between blunt and respect |
Op.. yaff made mistake by not investing those money u were hitting then... All these u are hammering on flight flight upandan as yardstick to how successful u were then... Keep it one side .. A hustler is a hustler ... It will result to insult if she never hear u sey let me go out and see wot I can do or she never hear u sey u saw a vacancy somewhere... Well dust urself and face reality.. someone must kick ur ass if that's wot u need to be on ur foot.. don't blame her... Women need money pass men. |
yemi1504:can u explain why she is stupid.. cus of love and sex? I pray u don't become enslaved by what others just think you are enjoying |
emmanuelbrown26:really ... Truth is .. the whole people passing without helping are same people like u who thinks the helpless woman is enjoying the abuse.. |
Born2Breed:why u cnt talk without insult.. wots stupid there now.. |
Frales6:I understand .. if u dey rarely provoke her... U go see sey the anger go dey leave her small small |
Op stop to dey put money for the business.. use ur money dey take care of other things .. any proceed for the business make she puttam back for the business ... |
