Valuc's Posts
Nairaland Forum › Valuc's Profile › Valuc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 15 pages)
NwaNimo1:I said the other day that guy wrote about them and their extortion act... The govt will come and be acting like they will do something ... Mumu people |
Shebi na court Dem dey...make the court decide who go drivam go jail... Money good o |
Maybe the marriage was forced ... Now she has seen who she love |
And all these are people money... Dying of hunger .. Dem suppose kill the stupid greed man |
All of you mentioning Nigeria here and there... What has Nigeria got to do with what happened to her.... |
Na people wey get this type of pot dey eat diskain animal .. U no go buy a set of 150k come usam dey cook rat... |
Why is everyone acting surprised... These people don dey kill their children for long... No be new thing... After all them don go bury the baby for farm... Small time baby go turn manure Dem go plant on top.... God wey go punish dis people .... |
You will see the mumu govt act as though they want to change anything... Na still Dem Dem... Like leaders like followers |
Whic job did she lost today biko... Cus Dem never employ her yet |
Madam tell her that God can use anyone to elevate anyone... If she cnt stand the heat ... She sud plead with her husband for understanding and rent a house for them else where ... But why will he still be living with the dad at this stage... She sud let go that nanny thing and see her as a sister .... I understand it's hard to swallow but this is new reality |
The girls dey ball hot hot... Where the guys dey |
buksarki:they are political brothers in crime... |
Mama even did peace up... Gordon oya .. u don see lines for ur comedy |
Are they lesbians? Diswan both braid and open ear and polish nails... |
Hungerbadoo:swears... That's exactly their line of words |
KoladeChris24:is she a sabbath or Jehova witness or deeper Cus na Dem get this principle |
Hungerbadoo:we understand it's not deliberate but if this same thing had happen to another person dey had tag it reckless driving blablabla |
They understand that Nigerians like stories and no one is going to dig deep into any story told... So u hear them bring up any story they like and sell to us... Imagine the nonsense story that does follow that they re telling us |
I said it that they will soon stop the search... They have seen the body of the developer whick was the main aim of the hasty search... Abeg make Dem Bleep off |
And why is the governor looking like Mr spell... Abi na him brother ? |
Forget it ... Nigeria police the govt use juju hold Dem for work... That's why if u like dey fight for Dem... Dem go join hands with the slave masters to fight you back... That's why them no dey use the police money live good life after retirement... Many dey dey useless... The gods no dey leave people a better being |
What if u forfeit the canada offer then them sack you from here .. wetin u go do ... Life is risky... Just codely be processing the canada own... Get genuine document... Guy abeg fly.. if u get 210 job shey ur kids go follow get the 210 job... Abeg straight their ways for Dem now wey u fit |
Nature must catch up with every living soul... But the question is... What did you do while living ... Legacy |
All these ones.... Nigerian govt will just come and tell him that his certificate is fake .... Drag him like tiger generator out of office |
Nigerian police.... Even wen they catch u on the act .. they can still say wot they saw wasn't wot u were tryin to do ... The will call black whit |
The problem is us... They be like... If u no go buy comot make another person buy |
One thing must kill a man |
If this people venture add Titus fish to the souvenir... That will be the next best party aside buhari sons own... |
Even if Nigeria has a face... It cnt be the pretty .. the face of Mr president sud win the contest... |
What exactly do you want to tell u now... That u sud leave the job or u sud stay. Abeg if u decide to leave... Intro me to ur boss sey u want make I replace u |
Na mistake naw... Make Dem allowam bury him wife in peace.. |