Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,055 members, 7,810,947 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 07:10 PM |
Nairaland Forum / Verifiedcheif's Profile / Verifiedcheif's Posts
Romance / Re: What's The Longest Time You Have Spent Chasing A Girl? by Verifiedcheif: 7:11pm On Oct 11, 2022 |
jeromestarks:Omo me na 2days o the shawty dey tell me say she get bf but as she saw me for the first time Omo she forget her guy asap ..I no know whether Na charm abi girls just like guys wey dey use iphone and dey dress like yahoo boy |
Romance / Re: I Have Not Released For Months Now,see Why by Verifiedcheif: 6:43pm On Oct 08, 2022 |
This ur title dey vex me o ..if u wan blow do better refux of popular song like electricity by datboichase con tag everybody m.u go blow simple no be to dey disturb us for nairaland with this song kyber: |
Romance / Re: My Ex Proposed Love To Me Again by Verifiedcheif: 6:29pm On Oct 08, 2022 |
CeeJeckydivah:you guys should pls respect the lady and free her while all the insults .. nairaland are full of bitter men abeg ...someone is just asking for advice una don start dey blast her ... 16 Likes 1 Share |
Romance / Re: What Is The Most Popular Dog Name In Nigeria? by Verifiedcheif: 7:48pm On Oct 07, 2022 |
Tiger and black 3 Likes |
Romance / Re: What Is The Most Popular Dog Name In Nigeria? by Verifiedcheif: 7:48pm On Oct 07, 2022 |
Tiger and black � 2 Likes |
Romance / Re: Men Are The Most Wicked Being On Earth by Verifiedcheif: 7:38pm On Oct 07, 2022 |
Heya because no man come ur side u dey vex ..better start hook-up so ur 35 yrs no go just dey waste feminist35: 1 Like |
Romance / Re: Tell Me What Killed Your Feelings For Someone You Were Madly In Love With? by Verifiedcheif: 8:37pm On Oct 05, 2022 |
She just recently started posting yahoo boys with 14 pro max and saying girls should follow rich guys in whatsapp status. ..ever since she bought her iphone 14pro max I just distanced myself from her with her iphone 11 |
Romance / Re: Which Tribe Re The Dirtiest In Nigeria by Verifiedcheif: 11:02am On Oct 02, 2022 |
Daniel058:op Na Tinubu tribe abeg their tribe is so dirty 1 Like |
Romance / Re: Have You Ever Been Caught Having Sex ? Share Your Experience �� by Verifiedcheif: 7:56pm On Sep 28, 2022 |
HolyMan12:bro my own be like ur own story ..me and bisola dey kpansh inside laboratory lab better one ...Na so librarian con catch us ..I no know wetin bring her con upstairs cos Na after school during waec lessons ..Na so I beg librarian as per fine boy with sweet voice Na so she can gree although I give her 5k make she sort us out ..Omo I thankGod say I been get money if not .. anyways sex with girl wey no go be ur wife sweet die 2 Likes |
Career / Re: How ASUU Strike Made Me The Richest Young Carpenter In Anambra - Nelson Emmanuel by Verifiedcheif: 10:05am On Sep 27, 2022 |
nosleep:I swear Na yahoo be the way o ...we dey recover loots wey white people collect from us ...alaye fraud sweet Sha |
Romance / Re: I Don't Care About Women Anymore. Do I Have A Problem? by Verifiedcheif: 5:33pm On Sep 26, 2022 |
Drop ur pic ..be like say u be one yahoo boy wey get too much money Dafuq22: |
Celebrities / Re: Nkechi Blessing Shares Dildos As Souvenir At Her Late Mom’s One Year Remembrance by Verifiedcheif: 1:24pm On Sep 26, 2022 |
Normal right from time I know say this woman Na wonderful werey 1 Like
|
Romance / Re: Trending Video Of Ghanaian Couple Kissing Passionately At Their Wedding Ceremony by Verifiedcheif: 7:06pm On Sep 25, 2022 |
Omo u be mumu I swear Kollins11:
|
Celebrities / Re: Nancy Isime Carries Daniel Etim Effiong On Her Back On Set (Photos) by Verifiedcheif: 3:00pm On Sep 24, 2022 |
Zonefree:which kind enemy u be ..u see them for dream abi Na them make u feel importantless 1 Like |
Romance / Re: How Did You Find Out He/she Was A Cheat? by Verifiedcheif: 3:43pm On Sep 21, 2022 |
Omo my babe name Na oluchi makeherscream: 1 Like
|
Romance / Re: Why Men Should Cheat More Often by Verifiedcheif: 3:51pm On Sep 19, 2022 |
I be boy but I love u abeg for this talk sultan of puna SultanOfPuna: |
Romance / Re: Between Postinor 2 And Salt And Water Which Is The Possible Solution! by Verifiedcheif: 5:09am On Sep 15, 2022 |
Royalty189:is it immediately when they finish having sex that they she should take it |
Romance / Between Postinor 2 And Salt And Water Which Is The Possible Solution! by Verifiedcheif: 8:40pm On Sep 14, 2022 |
Hello nairalanders there's this friend of mine who's about to get intimate with this virgin girlfriend of his and she don't want him to use condom cos she wants to have a good moment so he asked if She is to take Postinor 2 immediately after sex or few hours after sex..Or should she take salt and water instead to avoid pregnancy.. Pls I need honest answers guys |
Romance / Re: How To Sleep With A Girl You Haven't Slept With Before. by Verifiedcheif: 10:03pm On Sep 12, 2022 |
Port Harcourt 09161824187 Chaos14: |
Romance / Re: How To Sleep With A Girl You Haven't Slept With Before. by Verifiedcheif: 9:36pm On Sep 12, 2022 |
I swear u be devil agent i hope say my sister no go ever cross ur side Chaos14: 1 Like |
Romance / Re: How Apple Scam Millions with Iphone 14 by Verifiedcheif: 2:08pm On Sep 10, 2022 |
Sultan of puna SultanOfPuna:
|
Romance / Re: South African Man Refuses To Give His Roommate & Girlfriend Privacy by Verifiedcheif: 9:02am On Sep 10, 2022 |
Felixalex:omo ur roomate harsh |
Romance / Re: Come Take A Lool At The Billing Format This Girl Used For Me by Verifiedcheif: 10:15pm On Sep 09, 2022 |
Lemme unblock her and check maybe she's changed it bro she's not fine in real life o i remembered her face clearly when she introduced herself.. She just carry two sweet boobs thats all kals4luv990: 1 Like |
Romance / Re: Come Take A Lool At The Billing Format This Girl Used For Me by Verifiedcheif: 9:39pm On Sep 09, 2022 |
InfinityFabric:no me am not the cheating type i love my girlfriend so much |
Romance / Re: Come Take A Lool At The Billing Format This Girl Used For Me by Verifiedcheif: 9:01pm On Sep 09, 2022 |
I dint even have whatsapp business how will i be lying cos of one thread julybaba: |
Romance / Re: Come Take A Lool At The Billing Format This Girl Used For Me by Verifiedcheif: 8:59pm On Sep 09, 2022 |
Why can't u guys believe anything julybaba:
|
Romance / Re: Come Take A Lool At The Billing Format This Girl Used For Me by Verifiedcheif: 8:53pm On Sep 09, 2022 |
See this one i swear its not me na her oga robinso01: |
Romance / Come Take A Lool At The Billing Format This Girl Used For Me by Verifiedcheif: 8:45pm On Sep 09, 2022 |
Lol this evening one girl tried to bill me i no even dey understand some kan girls this days for this nigeria.. All of em just be like samiya to me sef .. 1 Like 1 Share
|
Romance / Re: What Are The Pros And Cons Of Dating Coded Runs Babe by Verifiedcheif: 6:53pm On Sep 09, 2022 |
You don cast last last na only u be fool for nairaland spyroet: 2 Likes |
Romance / Re: What Is The Most Expensive Thing You Have Ever Bought by Verifiedcheif: 6:51pm On Sep 09, 2022 |
Iphone 11 270k and xiaomi mi 9.. 85k dopedan: |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 58 |