Food › Re: The Urhobo Irhibotor Soup: A Life Saver (Photos) by vm231: 5:47pm On May 06, 2020 |
U fit use fire if u like... Okay |
Food › Re: The Urhobo Irhibotor Soup: A Life Saver (Photos) by vm231: 1:19am On May 02, 2020 |
Apination: OK, the town just empty, babes just scarce Na via d lockdown and na dspz make d town dey full normally... Unless you want who go dey package Dem for u... I get girl when fit gv u gals for d oz normally |
Food › Re: The Urhobo Irhibotor Soup: A Life Saver (Photos) by vm231: 12:06am On Apr 30, 2020 |
Apination: You still dey oz? No... I dey Asaba now |
Food › Re: The Urhobo Irhibotor Soup: A Life Saver (Photos) by vm231: 2:19pm On Feb 08, 2020 |
Samfloxin: The. soup is not pleasant to behold at all...una dey try sha I'm from east but grew up in Isoko (ozoro), me and my men dey package this soup dead, it depends on your pocket, e no mean say u no go fit use fire, na if e no dey u go just package am like that, same taste, e no go hot b d difference. You never taste am, u go even learn am dey package 4 ur family sef... my family mind dey na |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 11:51pm On Feb 02, 2020 |
Millie Millie |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 12:00am On Feb 01, 2020 |
This 1 pass me oh 2 Likes |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 8:46am On Jan 31, 2020 |
Gift go bring another wahala oh 1 Like |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 7:00pm On Jan 30, 2020 |
I dey 1 side dey observe Dan Millie love... up U 1 Like |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 6:11pm On Jan 30, 2020 |
Let's go John... I believe you |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 1:56am On Jan 26, 2020 |
Hmm... Millie Millie... I greet u |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 7:01am On Jan 21, 2020 |
Ocean of Sec... my vote 1 Like |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 12:08pm On Jan 20, 2020 |
Where are we rushing to? Anyways it's your work, time and energy... d simple fact still remains that you're an exceptional writer and I owe u okay. ABNORMAL MILLIE IS MY ABNORMAL LOVA  |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 8:08am On Jan 20, 2020 |
John always making me happy |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 12:32pm On Jan 19, 2020 |
Noblejohn32: Fresh episode loading...... I believe your matter |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 6:29am On Jan 19, 2020 |
Hmm... I don't know what to say again oh... Millie dey use my head anyhow... I'm still committed sha |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 12:50pm On Jan 18, 2020 |
John John my man |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 12:14am On Jan 18, 2020 |
Oga John... I'm not in support of u waiting for comments oh... pls Noble do what you know how to do best, make us laugh with your wonderful work... up you John |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 5:51pm On Jan 17, 2020 |
Khriztarl: You need to see the smile on my face.. Cool updates but please can you make it a little bit longer?? Na my own smile long pass... I support u oh, d update short... Millie wants to kill me 1 Like |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 1:44pm On Jan 17, 2020 |
Okay... Okay... Millie is trying to make me ABNORMAL also  |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 6:30pm On Jan 16, 2020 |
Millie Honey 1 Like |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 10:35am On Jan 15, 2020 |
Millie Millie... this is only but a breakfast, I hope I get lunch and dinner from you today... u too much 1 Like 2 Shares |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 10:26am On Jan 15, 2020 |
John u no go kill me oh, my ribs don dey shift 4 d mata oh |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 6:08pm On Jan 14, 2020 |
Pls more... pls my ABNORMAL MILLIE |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 5:22pm On Jan 10, 2020 |
izaray: Happy new year Divepen1
Pls lift NobleJohn32 ban biko
Mynd44 you guys should help us na, we can't even view his last update No Wonder #PlsliftNobleJohn32banbiko  |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 1:58pm On Jan 08, 2020 |
Babe Oya na 1 Like |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 8:37pm On Jan 06, 2020 |
Guy u dey penetrate my heart with ur story oh... becareful � |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 7:10pm On Dec 30, 2019 |
Hmm... That's all I have to say... More pls |
Literature › Re: "Desire" By John Mfon by vm231: 1:48pm On Dec 24, 2019 |
Thanks and Merry Xmas |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 1:55pm On Dec 22, 2019 |
Oya oh... more pls 1 Like |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 8:39pm On Dec 21, 2019 |
Millie is ABNORMAL 1 Like |
Literature › Re: "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi by vm231: 4:48am On Dec 20, 2019 |
My first ever comment on this platform Babe U're not good, better is too small and best is an understatement... u're truly not normal and I think using BESTEST 4 u is still small. U break my skull Babe 1 Like |