Walkwithgod's Posts
Nairaland Forum › Walkwithgod's Profile › Walkwithgod's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 18 pages)
Goddys:lmao, i saw this on Twitter.. laugh wan kill me. How you wan take pay rent on 25k, na transportation money be that sef, how you wan take flex without checking your acc balance with tears in your eye, when you wan marry, when you wan drive car, when you build house, when you wan buy sharp clothe. If you are a fresh graduate thinking that when you come to Lagos, everything go soft, you will become a millionaire in 5 years, you go drive Benz, you go carry woman, it's not possible my brother with your meagre income. Don't even think about it. If you want something close to Lagos with low cost of living...you can try Ibadan. After nysc, go gift your mama your certificate and thank her very much...pack ur bag enter east go learn trade, keep your head low learn all the secrets of the particular business wey you desire...you really do not need capital to start up...u fit just dey do middle man work until your capital solid before you branch out .the world is a global village now..from onitsha u fit do waybill go anywhere for naija...learn how to use social media (Facebook, Facebook groups, nairaland, twitter, Instagram) very well build contacts..you go just enter Lagos spend 3 days fall back go base...in 3 years, you will become a millionaire no cap. Please, make we look towards learning trade or skill...all this 50k job no fit give us the lifestyle wey we deserve for this present day naija now oooooo....when I dey primary 3, Dem say we be the leaders of tomorrow...I say no wahala...i don 26 now I never achieve 1kobo...my cousin we enter c.town (Canada) buy car within 2 months...some people don stay this Lagos for 20 years na only pencil light Dem achieve and Dem go call am success. I remember my social studies teacher dey mention Lai Mohammed for my ear for 2003...na 2020 be dis...Baba still dey gallant cause Dem no wan give us chance. Make una use brain ooooo if money no dey to Japa...make Uno come Lagos dey enrich one old monkey for Banana island. A word is enough for the wise. |
Beedude:Bros, you dey reason well. I'm in my 20's and I've lived in Lagos all my life. So I can relate as I mirrored my parents lives. Dem no even get land for mowe..one idiot go come think say he go build house for Lagos doing 9to5 work....I laugh in covid 19 birus. |
eni4real:Quite a number of them are prostitutes on code, that's what they won't tell you. Even those that have full time jobs do runs as side hustle on weekends. Plus they have a boring routine...from work to church to house...before you know it, Dem don 30 with no man in sight. Then the aggrieved feminist tendencies spring up in them. No work life balance |
Beedude:Beedude, God bless you for this comment. Na wetin people no understand be that..you cannot start a family in Lagos and live a comfortable life. To rent a sharp 2bd na like 500k upwards...how many lagosians dey earn 150k a month if we are being honest ? Na suffer you go suffer month in month out. School fees fit send you go back village, note that school fees na 3x a year. Now imagine feeding one child, uniform, books, school bus, lesson...how much u want save...family people still dey bell you for phone say grandma don swallow scissors and she needs money for surgery...na only business men and woman wey dey see daily income of 10 - 20k dey enjoy Lagos. If you be salary earner, na sufferhead mode you dey. |
you are an amazing woman, God bless you abundantly. I will call you next week. Cheers !! |
chukwugoziegi:Thank you for your honesty, the microwave can go for 6k. |
chukwugoziegi:70k. |
lilachiever:Mumu, did you see the additional things there or you just feel like rambling like a lunatic. Idiot |
my2chains:Fulani herdsmen won't let you break bread in peace bro. |
There is nothing like true love in a Nigerian woman's dictionary. The day you loose your job / stop earning...she takes the next flight. Hypergamy is the name of the game, that's just how things work over here. If you want to get married, at least have a job / side hustle...make she sef get her own cause naija no funny one bit. People say 'money isn't everything' and I tell them to have lots of it before saying such nonsense. |
chukwugoziegi:No deal, thanks. |
nonny400:Movement is improvement boss. No time to check time. |
lol, if she is willing to go to a culinary school or learn via YouTube, no problem. But if she no wan learn, she go lead morning and night devotion for her papa house. Life no hard ! |
DRPAIT123:No be lie brother, na only for naija you go see 30 years old man dey stay with parents and still dey chop mummy thank you due to economic factors. After school, na to drop certificate go learn trade if you wan make am for naija. No cap !! |
Life is good. I think we should nairalanders should focus more on SME's. They're the backbone of the nation's economy. You can also add POS business in a short time. I'm sure you'd be making good profit daily. Cheers !! |
nifdem:If you can do 6k, the microwave is yours plus a free automatic water dispenser top. Calls / WhatsApp - zero eight one one nine seven five six one four four |
Bless up |
DELL [Intel, Pentium, CPU N3540, 2.16GHz, RAM 4GB] comes with charger, glunt pipe, crusher, voltage adapter, Rubik's cube, laptop carrier bag. 60k Smile Mifi - 6k Columbia safety boots - 8k Johnny walker bag - 7k Nautica leather wallet - 5k Calls / WhatsApp - zero eight one one nine seven five six one four four
|
[quote author=sicily4u post=90308494]Will u sell the freezer 200k ? Joker K |
Haeir Thermocool freezer 100 litres - 90k/b] [b]Rice cooker - 10k Philips toaster - 5k Glass jar + 2 glass tops - 3k LG microwave - 10k Automatic Water Dispenser - 5k - dm for pictures 6 x 6 bedframe - picture available on request / negotiable Location - Ojodu Berger Calls / WhatsApp - zero eight one one nine seven five six one four four
|
Jobjob:Clear pictures and location of the laptop |
Prodigee:lol, this rug don do like 15 pages. I wish it smooth sailing ! |
Macsjebs:Macjebs can you point me good escrow service providers ? Thank you. |
hayedogbon:shey i fit get 20k sharp laptop for cyber cafe operations ? |
come dash me, make i start my career for photography. |
Bless up |
stupid old policemen with thier good for nothing bribe seeking pot bellies. give young graduates jobs so that we can be productive and contribute our own quota to the system una no gree. una no go die well o, pigs. |
Update |
ObaOfUyo:Nice one..Ami mba ke Lagos but nyem adi relocate ndi Uyo...funny enough na nwaniba side I dey stay...but nyem lucrative business se mkpe nam do...ufen ye traffic aneke ba mi tutu... |
