Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 56 pages)
Why comment scarce 4 dis topic |
Part of you want to retain the money because if not this is the simplest thing to solve by just visiting your bank to complain so in case anything come up later your bank wud be in ur defence dat u already made a complain abt it so I really don't understand why you are scare and worry. If possible the money will be return to dat same account dat it came from so oga go 2 ur bank and stop pretending |
GuyWise101:Den take tinubu swear 4 u ni hw dis one take concern tinubu bt u know obi can never win atop dreaming |
Only a foolish and empty brain will ask dis question even westerners that you thought don't believe in juju will never ask dis question. God is real and juju is very real and if you don't believe pls message me I will send you somewhere and within 2 or 3 days you will come bak to nairaland d to share ur experience.. |
Why are dis Labour Party people so obesessed abt tinubu na debate dey win election. Na wa o person say hin no do debate wit una na by force hw abt atiku abi na only tinubu dey contest |
gidgiddy:Awon mad people they can deny dere own parent. Bastard |
20k$ savings in less than 3years and you are complaining abt loneliness not sure you can make that in 10 years in Nigeria. See in dis life you cant hv everything but it is always good wen u hv d most important thing and opportunity as other stuff will fall in line naturally with time |
elinaxy:Dstv and gotv na scam |
Tenses:U must be below 20.. lnyernet baby |
Fpr everyone saying Nogeria is a corrupt country I agreed but the issue right now is the inability of the law enforcement to track down whoever is responsible imagine a vedio with faces and those guys in the clip are not ghost so I believe dia shud hv been an arrest by now but u know what from the top down to the poorest masses we are all corrupt and that is why l'm very scare if dis country will ever change for good |
Carnival time |
Wike is a confused man with no direction |
PrinceOfLagos:Yes you are right and also obi supporters |
What of hausa South East forum.. All dis faceless forum dat u only hear abt dem during election |
Jobless walk and recipe for violence . Dis guys will destroy dis country.. Una better prepare how ro console unaself wen d reality hit una after election |
hi |
Nice one can u imagine na tank size be her stomach next time she go ask very well be4 she order. Some fool go pay and na so billing go start |
Some people don become billionaire jst for dis new look. Dis country need revolutionary deliverance . Ask how much spent be4 u clap 4 d thiefs |
PureMe01:Why do u always blame everything about obi on tinubu . All obi mistake na tinubu fault obi wud be a disaster 4 Nigeria and d followers will keep blaming others |
ajoyeleke:Even wit ur Picfure... 4 ur mind now u be big boy chaiiii |
I thought we have plenty MUMU on dis forum but I was wrong dere just only few |
Make Man.U free dis guy joor.. Dis 2nd coming na real disgrace and ronaldo shud understand age not on his side anymore and no place wey hin go see all dis tap in again football don change |
Make we help you go beat the lecturer.. Tell her to play along and make sure she record if na jst kiss and smooching but she go resist and later storm out but I hope ur girlfriend no go dey carry away cos some ladies if u jst touch dem like dis den don lost. After u can come bak here bt I hp d lecturer no be nairaland member cos if........... den ur girlfriend don fail already mumu u no suppose post dat picture. As I dey imagine u go fit die for ur girlfriend ooo |
Remain dave hudeyin.. D guy is to scare of tinubu he want to do everything to tarnish his image. They said they will disgrace tinubu at the poll but they are afraid he might disgrace them at the poll.. |
Can u imagine why she dey fear wen den never even marry. Very strong ting d earlier d better |
We are helpless why can't u take inec to court or protest at the front of dere headquarter. Na shame dey worry u na why u no talk say na Peter Obi den dey try target. Na go complain be4 and after election |
Deenee34:We know but Sorry abt ur loss |
[quote author=DevilSignature post=117901369] ![]() Bola Ahmed Tunibu boys at work, and we know. The crime the victim committed that warrant this may not be unconnected to him being an Igbo man and support for Peter Obi the incoming president.[/quote Try to reach area F to share more info with dem since u know wat happened. Bastard empty brain |
And dis man will count dis as an achievement. What a brain dead man. Not sure dis country wud ever witness any positive development until dey push people to d extreme and citizens will start revolting against d government dat wud lead to War.. dis I hv seen |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 56 pages)
