Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 56 pages)
Dis are all signs of ladies cheating on dere boyfriends cos they sabi all d games so dey want to do everything so u don't do same to dem. U better end it now be4 ur life end mysteriously |
MadamVanessa:Is dis how you abuse your parent at home.. |
As I dey reason dis Kyari matter and I remember how Nigerians from all region celebrated him but turned out to be the most wicked and brutal individual dey make me feel they hv started celebrating another package like say he is the Jesus of our time hummm.... l no go mention name bt celebrating people like a blind man who just dey listen to noise of praises around with no eyes to see and look carefully beyond dere ear. |
Fahdiga:Wayward children spotted |
Obicraze supporters are something else.. Vote 4 obi and let APC run dere life now which one be APC Muslim youths.. Very funny headline |
AFONJAPIG:Na u dey feed all ur village in Zanfara so dey can't make dere own choice na u dey tell dem what to do with dere destiny. Useless people everywia |
Whoever thinks dis are for free need dere brain examine.. Dis is Nigeria and yes obi might not be d one paying for dis directly but someone is bankrolling all dis nonsense and they keep telling ua people just dey show love. Useless mugun and all d tops printed in obi name na heaven den fall from and dose okada men go abadon dere daily hustle dey ride 4 obi. Abeg tell me something new na obi go feed dere family abi... Obi is just like every other politians and stop all dis useless packaging.. Den don package politians for us in Nigeria since d era of Jona to buhari and now Ob |
MonkeyMods:Shame on u and wat has dis got to do with tinubu even ur father can contest for Nigeria presidency as a citizen of dis of dis country but let everybody vote for dere choice without any issue and the fact you guys always mention tinubu name everytime shows that you are scare tinubu wud win. Stick with ur candidate and be responsible after all Nigeria wud not change name after the election no matter who win |
Dis are not Ondo people but OBIWASTE supporters and d useless poster is also OBISLAVE |
ThatFairGuy1:Confused poor man with no direction |
Nobody is angry na u dey angry even after election .U just want to abuse tinubu |
D crowd are just watching him like a TV it won't have any effect on election day same set of crowd wud watch oyetola if he pass thru d same route |
Non productive politician Akinlade is a waste to any party he join |
OBISLAVE can't see anything until after. Dere blindness no get cure until 2023 |
Ur persobal thought and after checking ur life out dere ur failures are just to many and u @ here dey tell people rubbish |
Dis guy brain is dead. What is dis and u still dey reason why u always fail at everything. Dis is not abt Nigeria situation bro it is abt ur personal approach and reasoning |
Dis people with dere empty brain ... What sort of mentality is dis no wonder they always fail. |
Politics is about getting every support you need for real physically and not just posting rubbish on Internet as if dere is a polling boot on Internet.. for over 20 years some people are yet to understand the game and just waiting for endorsement with the lies and nonsense they push on Internet |
Dis are the real heroes dat no matter what putin do we remain here and makes ourselves happy. |
Ha OBISLAVE will start threatening Seun now that they will abandon nairaland. I will be very happy if they can do that to have some sanity on dis forum |
OBIWASTE is a smart thief and cunning man but his his followers OBISLAVE are totally blind to see anything wrong |
Politics is about getting every support you need for real physically and not just posting rubbish on Internet as if dere is a polling boot on Internet.. for over 20 years some people are yet to understand the game and just waiting for endorsement with the lies and nonsense they push on Internet |
Useless man is even proud of d rubbish.. l'm not a Saint bt get sense even if na small one idiot |
Politics is about getting every support you need for real physically and not just posting rubbish on Internet as if dere is a polling boot on Internet.. for over 20 years some people are yet to understand the game and just waiting for endorsement with the lies and nonsense they push on Internet |
You better prepare ursef so dat u don't die wen result is announce. Nobody sabi u and nobody care abt u so be careful |
Politics is about getting every support you need for real physically and not just posting rubbish on Internet as if dere is a polling boot on Internet.. for over 20 years some people are yet to understand the game and just waiting for endorsement with the lies and nonsense they push on Internet. |
WriterNig:Imagine majority of people dat press like button for Russia are struggling day and might to get US and European Visa just to japa I wonder why they can't travel to Russia... Hypocrites everywhere sincerely dis is why Nigeria will remain like dis |
Make dis guy go rest now.. Wen a club is destined to fail you will sense it from dere signing and poor preparation |
Cool headed guy who get respect for elders regardless of his status.. |
By d grace of God Biafra wud be a success so all of una go travel to una state den we go know who own lagos.. Yeye people |
Dis no be scam nw haha.. Na one of ur olosho u gave ur number bt u 4get 2 honor una date 2 Bleep |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 56 pages)