Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 56 pages)
Even Devik will show respect to some people for dere wickedness. Sincerely if not for the marriage certificate and the company request to see the widow the woman wud not hear or know anything abt d money.. Chaii end time brothers in law make den no die again now but dis is jst to common frm South east |
Everytime we read APC members defected to PDP no pictures evidence to prove if the defection was real but on dis we can see clear pictures for prove that it did happened... lt is well.. Make we dey real sha |
I beg na who dey make head counts of all dis prostitutes cos I don't understand hw den dey get dis figure... Nigeria media na cruise not even now wey everybody don turn to news broadcaster.. |
U no dey go home ..... U wey u dey go home u better pass me... Lol ... 2023 is deep no dey give ursef fake hope by wetin u see on social media |
Dis benue state governor looks like a well feed gate man |
Why d idiot no return or why did he japa . Foolish man dey give advice from away and he is not ready to return or even invest in Niveria |
So baba shud carry gun to fight bandits.. U @ emotionally sick. So baba shud also tell you who to vote for like Paul eneche who lack Spiritual sense of leading but overwhelmed by his personal feeling for Obi and his lack of divine wisdom |
From a failure and hopeless man. Now dat u did not get what you wanted u want to use Christians to fight for your selfish greed. Lawal all man 4 himself.. No need to fight greedy man no be only APC dey on ballot so it is very simple desperate foolish man.. l wonder why dis idiots keep attacking APC wen dere are others to vote for abi na by force to vote for APC |
Ur pastor ur God. Na wao for some Christian oooo our pastor said and that is the final. Life and destiny going down at the expense of Church growth to feed some corrupt families that Churches hv become dere personal properties.. Apart from Catholic church all dis pentecostal are private businesses |
2023 election is now Christian vs Muslim courtesy OBI The worst is yet to happen to dis country obi wud be a mega failure |
Dis Man na pure Scam using the best tools but den go complain last last. Packaging toh bad spending no shiishi very wise man... Naija the country of voluntary mayiiis |
kponkedenge:Werey spotted as long as it favour them nothing wrong with it but if not na marginalisation... No wonder ur tribe will ever smell presidency |
Using Church for Scam... U no go see dose oloribiruku on dis thread to comment. Bastard even priest 4 Catholic Church and one useless woman dey shout obi obi. Dis people shud jst go and create biafra abegi |
Op80:Animal from the east . I wonder why buhari do not allow dis people to go .. I pray u actualize ur biafra dream cos wild Animal don't live in City |
Rest in perfect Peace |
Coolsperm:Animal |
Nairaland is useless what is the meaning of dis nonsense. Nairaland for babies |
Tradernaija1:Vote for Obi in peace and stop attacking tinubu supporters abi na by force ni.. I see u can take bullet for obi sef I pity ur unknown parent. P.O son dey London dey enjoy u dey here dey shout 4 politians wey no sabi u. Idiot |
Brendaniel:You can continue spreading lies and you expect your life to change for good.. Shame on you |
Emergingnation3:You are a stupid tribal bigot... Fulani are everywia mumu |
PresidObi:If tinubu pick a Christian VP wud dat make u vote for him? Capital NO so why do u want to kill ursef on his choice of VP you are the greatest HYPOCRITES |
Why u no fit upload d video on nairaland I dey fear to click dat link it look like a time bomb I never ready to die financially u might jst be one of d terrorist |
Nice 1 respect no be by height or hw rich u be. God bless zubby better person |
A journey that might go wrong... why wud u embark on a journey not sure of making it back.. So much more to spend money on here on earth I beggy na so den bring appolo for us. |
Unstable politians as if APC don win election for rivers be4 but na dis same idiot dey promise votes oooo bt things don change now e don dey play new sound track. It is only foolish and brainless people dat trust any politians in dis country after packaging na Bleep up last last if u know u know |
It is crystal clear that messi outside Barcelona is a failure and total disaster.. Give it to Ronaldo he is the real Goat |
Can u imagine dis nonsense get to front page on nairaland. Amaka bb naija profile.. Chaii .. |
Zonefree:So atiku should be where crazy mofo |
Ur approach to them might be scary wen nobody is chasing u and dat might got dem angry. U know hw u ladles behave sometimes |
U @,a terrible.liar lady and u just want to use dis to trend and promote your art work stupid girl. A lot of people hv done more Dan u did to support Obi nobody threaten dere life so park well. L jst don't understand why people can not think straight to understand better |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 56 pages)