Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 56 pages)
I hardly read anything about Buhari cos d man himself is not sure if he's existing or not |
The whole world is crazy |
I actually thot u did it but if u want to remain faithful to yourself and her aunt pls stay away from her and avoid her because you will fall in just a matter of time if u keep seeing her. Again if she is above 18 now u can bleep her jare na wetin she want and she does not care hw it ends and abt her aunt u better 4get dat grip even her husband remarried within a year after her death that is very strange to me |
Jakumo:English hard ooo. He can't read and understand |
BKayy:It's not about size guy as long as the citizens are living fine and comfortable who size help.. How the size of Nigeria take help you bro na so so complain |
Awon werey. Last year den no share rice abi no Ramadan last year ni.. Election Ramadan |
Fahdiga:IPOB |
After 2nd round of sex u dey complain abt heat na who u dey deceive. Make me sef try if I feel the heat I go come back to testify |
As money dey come na so money go find hin way out. Na wia d money dey go be dat. Na level some dey give millions , some 20k and some na 5k even 2k level dey |
Dis one no be news now even toyin go tell u say na normal thing.. Men + cheating na paste and brush just respect ur wife |
Den don marry be4 ni... monitoring spirit |
Normal normal if na PDP to na same same.. Naija ting can't talk 2 much can't waste my energy on rubbish |
Before I read the story I know and sure no be from Nigerian cos na singlet our niaija women dey buy if u like give dem millions of naira at worst den go buy u 15k perfume . |
Na person wey love u be ur family no be by having same family name I beggy |
Bro do not pay a dime to dose murderer if they want they can eat the corpse. Can u imagine they don't even care abt d new born baby. If u find ursef in any Nigeria hospital private or govt omo na on God oooo |
Your help wud be so genuine and sincere if nothing is attached and you are not exoecting anything in return. |
Even devil fear some human being wickedness |
Sincerely I understand wen you have a rich family and they do not help you but dragging them on social media is very wrong and it is not a must they help you what we should know is na person wey God send to u go hell u regardless of d relationship so if ur family no help you please move on wit ur life Dragging dem online wud not make dem help u and what if dey are nt rich wud u even consider dem as ur family. No be by force ooo all of us wey dey dis nairaland get rich family wey den no send us bt we move no be new thing. |
Train ur child the way dst will give u peace of mind and stop asking for advice here. The so call crazy stuff to you is a normal thing in another family. |
Wen time reach den go tell us why. Some nairalanders go dey analyse as if say they are part of US gkvt. |
Aregbe just dey collect bak 2 bak cos na hin name den go dey shout. Abi na only me dey wonder ni anybody wey fight tinubu openly dere carrier go just nose dive to d ground like magic make I no mention names oo. Abi TINUBU na spirit niiii |
Covid 4 Nigeria. Hahhahahaha Lifeless Federal govatta no money to share again |
Why kaduna all of a sudden. They gat a plan using bandits as a front. If u don't get it u @ lifeless as d old man up dia |
Nairaland is such a useless outlet with lazy people handling affairs here. There have be clarification about dis same topic published on dis forum that the man slumped and died without any provocation or anything related to stampede so why would they come up with dis embarrassing headline again with same issue. Useless mods |
Failure after failure |
GHOST COUNTRY. BACKWARDNESS NA DERE TRADEMARK |
Na man u be 3 gbosa 4 u bt u go soon scatter ur home and u go also run come nairaland 4 advice. Jst one night she said she dey tire na hin u act like buhari like dis. Continue ..... All dose wey dey hail u are all single boys wey no get exprience and if u ask dem abt dere papa and mama na mute den go dey.. Alaye sometime u act as if it does not matter bt wen it become normal u can react in a mature way dat will make ur wife realise her mistake bt nt d one that wud result to confrontation.. In marriage we learn till we die on daily basis no be small thing bro. PEACE |
Only God knows when we go stop counting. Puna don dey protest overusage |
Oya make we dey count scores dey go e no go better for them if dey stop killing each other. Dey .must continue until dey finish to d last number. May be den think say den dey do cappo and airlord 4 hell |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 56 pages)