Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 56 pages)
U better be careful make u no think passed out and still end up in hell |
Arrest, pay money and go home cos 200 today 309 tomorrow where una dey keep dem and at this rate e be like say na everybody dey do yahoo 4 dis country . Atleast everybody must get one yahoo boy or girl from derr family in our country |
Dat low life lifeless ghost up dere will wait for abt 100k innocent souls to die be4 hin go declare state of emergency in Kaduna. A terrible mistake but we go survive am na just few months remain |
Nobody go see dis face and issue Visa. Boko haram member look decent Dan d guy. He need to work seriously on everything abt him. Talent and money miss road. |
Na 2day den go start another round 2morrow na 2 just pick another opponent. Yeyebrity |
Useless boy why didn't you disclose the identity of the person who pay you. In a sane country that the system is working you shud be in police custody by now |
Yes now it was not in the agreement signed that at anytime the blood gas wud be pay for In rubbie abi na rubbish dat dere blood currency |
Nice one dose customs are part of Nigeria problem. Na dem make everything dey expensive cos dem want to meet target set by lifeless ghost. |
Putin no get plan and direction again. He's just making stupid statements to cover his shameless failure. I swear I never believe Ukraine could survive Russia bombardment for 2 weeks but it is over a month now and still counting. Apart from nuclear weapon russia is overrated |
Audio frozen on paper. Na everyday new company dey come up. Naija govt no get level. |
No be una fault na becos say yoruba dey kill and tell bt yoruba go soon dey operate una own style very soon . Kill and keep shut so we go see may be una go still stay or not |
The only problem I have with dis guys is exposing dere personal issues on Internet as if Internet dey solve family problem. Na everybody get problem jare make una Park na self 4 na house corner... |
Nobody dey win for war jare. D destruction might nt just be equal bt na all sides go collect |
Na 2day den dey tell person say snake dey bite. Dey @ aware of dis ting bt dey choose to risk dere life so wetin make we do now. What is difference between Nigeria and Libya sef. |
D gutter smell wey dis man dey in charge na dangerous drug something mst be done to safe dis man be4 he accuse buhari of rape |
Marketer u first dull us with that ur unrealistic method before u show ur true intention. Na person wey dey bleep go dey put finger 4 anus and wia sef. U no dey alright U sick |
Otiv:If dere is no money na dat time den dey seek face of God and if money don show den no go need God again to show dem how to spend it Human beinggggggggggggggg |
Send tithe of 200k to my account and I will tell you what to do with d money if you do not make tripple of dat money in 3 months kill me |
After all d rubbish suggestion u get here u go still end up taking d car to mechanic I jst don't know why Nigerians like wasting dere time |
MT:Henhen raise voice on top dis useless set of players wit no game plan and individually lazy plus no passion. Den don off light after 1st half me no even bother to on my generator l'm at peace now |
100% sure na from d East of biafra. Why den no collect d property before the man die now. Where is my gun |
IPOB FUTURE UNREALISTIC DEPENDENT LOCAL MEDIA |
Wait for it be4 u start asking foolish question. Me to wan ask foolish question..... Can tinubu satisfy his wife on bed wit his age.. Na jst question |
Tell us how much den make as profit. Wat is d big deal now no be business den do even me I fit borrow 2 billion sponsor am cos na sure business naija go pay back 10times ur investment abi den dash big brother d money ni. Tell us another story |
E suppose tell us to help him ask woli prophet if Madrid go be better place . Tell am make he hold on make we ask baba if Chelsea return go dey okay 4 him... make una tell am to wait 4 us to confirm oooooo |
Some idiotic element don turn nairaland 2 comedy centre. Werey u try sha atleast u sef post something even thou u no get sense |
Very Nice of dem na only NGO fit do dis kind thing in Nigeria and den go use dem cash out May God have .mercy on Nigeria and change our mindset |
Living in Lagos can make person get heart attack. Work and business wahala, hold up, bad road, crazy drivers and conductors, Okada one way and back way, notorious neighbours and landlords, Notorious police, latsma, military, kai and official Agbero wabala. Noise and screaming for just no reason. Street fight wey den go damage ur property nothing go happen. Add ur own and if person dey experience all dis kind ting on daily basis now tell me something. God be with Us |
Living in Lagos can make person get heart attack. |
O ma se ooo.. l really pity dis guy. Switching to APC make him more useless and irrelevant |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 56 pages)