₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,411 members, 8,450,223 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 12:08 AM

Toggle theme

Wallarwallar's Posts

Nairaland ForumWallarwallar's ProfileWallarwallar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 57 pages)

FamilyRe: I Denied My Wife Food This Night, Are My Right Or Wrong. by wallarwallar(m): 2:37am On Mar 31, 2022
Na man u be 3 gbosa 4 u bt u go soon scatter ur home and u go also run come nairaland 4 advice. Jst one night she said she dey tire na hin u act like buhari like dis. Continue ..... All dose wey dey hail u are all single boys wey no get exprience and if u ask dem abt dere papa and mama na mute den go dey.. Alaye sometime u act as if it does not matter bt wen it become normal u can react in a mature way dat will make ur wife realise her mistake bt nt d one that wud result to confrontation.. In marriage we learn till we die on daily basis no be small thing bro. PEACE
CelebritiesRe: DJ Cuppy's Secret Boyfriend Finally Exposed! Its Br.. by wallarwallar(m): 2:19am On Mar 31, 2022
Only God knows when we go stop counting. Puna don dey protest overusage
CrimeRe: Blackaxe And Eiye One Killed Near Gutter They Open His Nyash - PHOTOS by wallarwallar(m): 2:16am On Mar 31, 2022
Oya make we dey count scores dey go e no go better for them if dey stop killing each other. Dey .must continue until dey finish to d last number. May be den think say den dey do cappo and airlord 4 hell
PoliticsRe: Poster Of Bola Tinubu By Northern Community Network (Photo) by wallarwallar(m): 2:10am On Mar 31, 2022
U better be careful make u no think passed out and still end up in hell
CrimeRe: Breaking News: Efcc Arrests Over 120 ‘yahoo Boys’ In Ibadan, Photo by wallarwallar(m): 2:07am On Mar 31, 2022
Arrest, pay money and go home cos 200 today 309 tomorrow where una dey keep dem and at this rate e be like say na everybody dey do yahoo 4 dis country . Atleast everybody must get one yahoo boy or girl from derr family in our country
CrimeRe: Kaduna: Terrorists Storm Kofar Gyan Low Cost Estate, Kidnap Families by wallarwallar(m): 1:56am On Mar 31, 2022
Dat low life lifeless ghost up dere will wait for abt 100k innocent souls to die be4 hin go declare state of emergency in Kaduna. A terrible mistake but we go survive am na just few months remain
CelebritiesRe: Portable Denied Canadian Visa & his Name Removed From An Upcoming Show In Canada by wallarwallar(m): 1:51am On Mar 31, 2022
Nobody go see dis face and issue Visa. Boko haram member look decent Dan d guy. He need to work seriously on everything abt him. Talent and money miss road.
CelebritiesRe: Big Brother Naija Stars, Tacha & Mercy End Beef On Toke Makinwa's Show. by wallarwallar(m): 1:47am On Mar 31, 2022
Na 2day den go start another round 2morrow na 2 just pick another opponent. Yeyebrity
CelebritiesRe: I Was Paid To Insult Davido For Not Marrying Chioma, Actor Uche Maduagwu Confess by wallarwallar(m): 1:43am On Mar 31, 2022
Useless boy why didn't you disclose the identity of the person who pay you. In a sane country that the system is working you shud be in police custody by now
Foreign AffairsRe: Europe Countries Keep Saying Russia Bridge Their Gas Contracts by wallarwallar(m): 1:38am On Mar 31, 2022
Yes now it was not in the agreement signed that at anytime the blood gas wud be pay for In rubbie abi na rubbish dat dere blood currency
PoliticsRe: Breaking!!! Unknown Gunmen Attack Customs Patrol Team At Issele-azagba, Delta St by wallarwallar(m): 1:35am On Mar 31, 2022
Nice one dose customs are part of Nigeria problem. Na dem make everything dey expensive cos dem want to meet target set by lifeless ghost.
Foreign AffairsRe: Putin Demands Mariupol Surrender And Wants Stronger Offensive In East by wallarwallar(m): 1:23am On Mar 31, 2022
Putin no get plan and direction again. He's just making stupid statements to cover his shameless failure. I swear I never believe Ukraine could survive Russia bombardment for 2 weeks but it is over a month now and still counting. Apart from nuclear weapon russia is overrated
PoliticsRe: Commission Freezes Over 30 Accounts Of Illegal Loan Companies by wallarwallar(m): 1:14am On Mar 31, 2022
Audio frozen on paper. Na everyday new company dey come up. Naija govt no get level.
CrimeRe: We Can't Leave Yorubaland- Fulani Herds Men Brags by wallarwallar(m): 1:09am On Mar 31, 2022
No be una fault na becos say yoruba dey kill and tell bt yoruba go soon dey operate una own style very soon . Kill and keep shut so we go see may be una go still stay or not
CelebritiesRe: Annie Idibia Accused Of Being A Drug Addict By Her Brother by wallarwallar(m): 1:04am On Mar 31, 2022
The only problem I have with dis guys is exposing dere personal issues on Internet as if Internet dey solve family problem. Na everybody get problem jare make una Park na self 4 na house corner...
Foreign AffairsRe: Ukraine Appears To Strike Back. Suspected Ukrainian Missile Hits Russian Camp by wallarwallar(m): 4:50pm On Mar 30, 2022
Nobody dey win for war jare. D destruction might nt just be equal bt na all sides go collect
CrimeRe: The Horrific Experiences Of Immigrants In The Hands Of Traffickers In Libya by wallarwallar(m): 4:46pm On Mar 30, 2022
Na 2day den dey tell person say snake dey bite. Dey @ aware of dis ting bt dey choose to risk dere life so wetin make we do now. What is difference between Nigeria and Libya sef.
PoliticsRe: Kaduna Rail Bombing: Joe Igbokwe Blames PDP by wallarwallar(m): 4:35pm On Mar 30, 2022
D gutter smell wey dis man dey in charge na dangerous drug something mst be done to safe dis man be4 he accuse buhari of rape
HealthRe: The Three Fingers Squeezing To Stop Premature Ejaculation Naturally! by wallarwallar(m): 4:24pm On Mar 30, 2022
Marketer u first dull us with that ur unrealistic method before u show ur true intention. Na person wey dey bleep go dey put finger 4 anus and wia sef. U no dey alright U sick
CareerRe: With A Capital Of N2M: Should I Relocate To Europe Or Open A Pharmacy In Nigeria by wallarwallar(m): 3:59pm On Mar 30, 2022
Otiv:
All of you that come online to ask for crucial pieces of advice, have you taken time to seek the face of God? God is the only that can give you the right answer and give you direction. I am not saying don't ask people but seek God's face first !
If dere is no money na dat time den dey seek face of God and if money don show den no go need God again to show dem how to spend it Human beinggggggggggggggg
CareerRe: With A Capital Of N2M: Should I Relocate To Europe Or Open A Pharmacy In Nigeria by wallarwallar(m): 3:38pm On Mar 30, 2022
Send tithe of 200k to my account and I will tell you what to do with d money if you do not make tripple of dat money in 3 months kill me
Car TalkRe: My Toyota Corolla Makes Screeching Sound When Braking by wallarwallar(m): 3:18pm On Mar 30, 2022
After all d rubbish suggestion u get here u go still end up taking d car to mechanic I jst don't know why Nigerians like wasting dere time
SportsRe: Nigeria Vs Ghana: 2022 World Cup Qualifier (1 - 1) On 29th March 2022 by wallarwallar(m): 7:46pm On Mar 29, 2022
MT:
The fans are disappointing too. They should raise their voices a notch. The players look like they have given up. The coach is a mannequin at this moment
Henhen raise voice on top dis useless set of players wit no game plan and individually lazy plus no passion. Den don off light after 1st half me no even bother to on my generator l'm at peace now
FamilyRe: Anambra Widow Sleeps Outside After She Was Thrown Out Of Her Home By Relatives by wallarwallar(m): 6:03pm On Mar 27, 2022
100% sure na from d East of biafra. Why den no collect d property before the man die now. Where is my gun
PoliticsRe: Northerners Are Insinuating That Amaechi May Be The Next President Of Nigeria by wallarwallar(m): 5:59pm On Mar 27, 2022
IPOB FUTURE UNREALISTIC DEPENDENT LOCAL MEDIA
PoliticsRe: Is Tinubu A Muslem Or A Christain by wallarwallar(m): 5:35pm On Mar 27, 2022
Wait for it be4 u start asking foolish question. Me to wan ask foolish question..... Can tinubu satisfy his wife on bed wit his age.. Na jst question
CelebritiesRe: Meet The Two Boys That Paid 2 Billion Naira To Sponsor Big Brother Naija S6 by wallarwallar(m): 5:19pm On Mar 27, 2022
Tell us how much den make as profit. Wat is d big deal now no be business den do even me I fit borrow 2 billion sponsor am cos na sure business naija go pay back 10times ur investment abi den dash big brother d money ni. Tell us another story
SportsRe: Hazard On His Return To Chelsea by wallarwallar(m): 5:15pm On Mar 27, 2022
E suppose tell us to help him ask woli prophet if Madrid go be better place . Tell am make he hold on make we ask baba if Chelsea return go dey okay 4 him... make una tell am to wait 4 us to confirm oooooo
BusinessRe: Here Is How To Make Money Online Without Doing Anything. by wallarwallar(m): 5:10pm On Mar 27, 2022
Some idiotic element don turn nairaland 2 comedy centre. Werey u try sha atleast u sef post something even thou u no get sense

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 57 pages)