Webprince's Posts
Nairaland Forum › Webprince's Profile › Webprince's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 43 pages)
triphosphate goodass I expect u 2 b under d sea wit d mermaids, wetin happen? |
D1KeleVra:Oga I beg, make U forgive me, If U adjust ur binoculars well, U go see say I chop leave 3 behind. LOL , oh sorry I dont chop anoda one ![]() Madam Blissieng, old mama, na wen i become ur adopted pikin, u don become Angelina Jolie, abi na Madonna? ![]() |
apatosaurus |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
DISCOMPOSURE Oga MaiSuya, U truly throw me in2 a state of confusion, until I check my dico. thumbs up! |
I know U must remember me |
ACADEMICISM oga goodass, y dem come dump only u here? |
Na advice I ask 4 no be pity o guyz. lol Thanks anyway, it shows we r our brother's keeper ![]() |
those of una wey no understand! 9ja never and will never be dat bad. guguru and epa full everywhere! lol Na who tell U say una say dem no get money 4 popcorn! dem fit even buy guyz d popcorn machine sef! lol As some posters have rightly clarify, those chicks are only giving 'prospective clients' their handbills as prostitution is not allowed in d Galleria! |
Saintp: , dis na over-love syndrome, any love doctor in d house? lol |
everyday na Earth Day 4 9ja o! wow! Up NEPA! dem don bring 'light' since last week. LOL |
Thanks Igwe |
Registration No: CN816LND Chassis No: JHMCB35300C221072 Engine No: F20AI030812 Make: Honda Accord Type: Salon Colour: Wine
|
My car (Honda Accord - Halla) was stolen overnight in front of my crib, and till date d car still grow wings O! The Police don collect money tire, to inform this station and dat, all 2 no avail. Guyz any advice on finding stolen car will be much appreciated |
I need infos 2 @S-joys |
INK U guyz follows romade evrywhere |
you know am cool as always |
uyimen:Ol boy, see luv O! No come my side O, abi U wan wound?.lol Anywayz, u said ur girl turned down a million guyz! how did she end up counting them 2 a million? am sure she never met me dats y.lol Just kidding my guyz, kudos wit ur love life, enjoy it 2 d fullest. |
Rhinoce_ |
Gabry am waiting 4 d PART-2 O! - How U met ur bf's family |
Repentance |
INK UNK U could get bored |
Wow! long story indeed, but very inspiring. Motive of the story: Cultural Difference doesnt affect affection and acceptance! LOL |
you know I CAN |
how I wan know? ![]() |
Highway Managers |
hehehehehehe d guy don run away, cos of long story. |
Energy 2000 |
assingment 2day: count thy blessings and name them one by one, thus sayeth the Lord |
Andrew Cord Liver Salt |
Gabry & aus! hmnnnnnnnnnn I will tell Mama Ngozi O! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 43 pages)

, oh sorry I dont chop anoda one 
, dis na over-love syndrome, any love doctor in d house? lol