Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,970 members, 7,841,716 topics. Date: Monday, 27 May 2024 at 01:42 PM

Whateva's Posts

Nairaland Forum / Whateva's Profile / Whateva's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)

Music/Radio / Re: Ojb Didnt Produce See Me So Nominated For Hhw Awards. by whateva(m): 8:52pm On Mar 08, 2008
@ Poster you nor know wetin you dey talk at all at all. OJB did produced that song everything about the song he did it even the feels you know what 2face gave ojb an ideal on that track that is the fact listen 2face played the keyboard for a particular feel and ojb as a good producer he decieded to scatter that song with good fruity loops beats poster abeg dey try dey get facts before you dey post i could tell you the tracks ojb produced in that album and he definately did see me as your brother,
Music/Radio / Re: Favorite Bob Marley Songs by whateva(m): 8:51pm On Mar 08, 2008
All his tracks are mine favorite any day any time i fall in love with any i will have to listen to another that is far better off that the supposed one i earlier loved.
Music/Radio / Re: Favorite Bob Marley Songs by whateva(m): 8:49pm On Mar 08, 2008
make una pardon me abeg for that first post when i do for this thread all bob marley's {a k a my father} songs are my favorite coz when i think i am falling in love with one i get to listen and try to understand another which makes me fall in love with the later than the former so i just consider all his songs my favorite.

1 Like

Music/Radio / Re: Favorite Bob Marley Songs by whateva(m): 8:37pm On Mar 08, 2008
@ Poster you nor know wetin you dey talk at all at all. OJB did produced that song everything about the song he did it even the feels you know what 2face gave ojb an ideal on that track that is the fact listen 2face played the keyboard for a particular feel and ojb as a good producer he decieded to scatter that song with good fruity loops beats poster abeg dey try dey get facts before you dey post i could tell you the tracks ojb produced in that album and he definately did see me as your brother,
Music/Radio / Re: 2face & Kaha's New Video " Heart Robber " Must Watch by whateva(m): 6:53am On Mar 07, 2008
Song when nor sweet na we go dey want to the watch the video Kaha for just save that cash when he take go do that video he for fit use am carry girls self.
Nonsense song.
Baby you be heart robber. i go make love to you even on top of chuku-chuku.
Celebrities / Re: Rihanna & Chris Brown? by whateva(m): 8:16pm On Mar 01, 2008
Men!!! why Rihanna dey do like this na? she nor see boys wen their pennis don big finish to friend na the one wen e pennis still dey grow she see haha
Music/Radio / Re: D'banj The King Of Music! by whateva(m): 5:24pm On Mar 01, 2008
Wetin dey do una for this room? powerofmap just spit his mind and that is the truth so why una dey come dey trash am like that? and you powerofmap you still fall your hand you said something just stick to am in PEACE OR WAR NOBODY go fit do you anything. and you Tatoogirl i for chase you out of this room if nor be one sentence wen u make and that one just make me lol
Music/Radio / Re: Radio Nigeria Fm Stations Now Stream Live Online. by whateva(m): 8:52pm On Feb 29, 2008
@faketan na you worst pass, just hear wetin u dey talk ooo abi dem dey take light for there?
Celebrities / Re: 2face Idibia: Richest Musician In Nigeria? by whateva(m): 7:20pm On Feb 28, 2008
@eveseh is that Ehis on that pics with 2 ?
Celebrities / Re: D'banj: The Long Thin Man by whateva(m): 7:07pm On Feb 28, 2008
@tunanpa you be another thing entirely you sabi read book and comprehend self?
Celebrities / Re: D'banj: The Long Thin Man by whateva(m): 12:21pm On Feb 28, 2008
that guy need better flogging for that word First
Music/Radio / Re: P-square Sampled More Than A Friend" From Rhymestar? by whateva(m): 11:07am On Feb 28, 2008
guy u get brain at all? only you wan dey talk only you one dey reply and also talk well abi u dey forget say u b celeb,
Music/Radio / Re: P-square Sampled More Than A Friend" From Rhymestar? by whateva(m): 10:56am On Feb 28, 2008
Guy make you rest for this matter na i fit dash you better song self make you dey do well
Music/Radio / Re: D'banj The King Of Music! by whateva(m): 10:21pm On Feb 26, 2008
@miss hot please no dey make me vex abeg i know you dont know music that is why you are busy shouting dbanj you know the type of people you fit in? those popular demand people so let music minds talk about music not you.
@ tRoOE see you are a[b] REAL GURL[/b] and @ DC-ONE you be correct person jare
Celebrities / Re: D'banj: The Long Thin Man by whateva(m): 8:53pm On Feb 26, 2008
Delib YOU ARE A FOOL AND A BIG ONE AT THAT how can a guy be talking about another guy's pennis?
Man look @ your self well make you call your self fool abeg
Music/Radio / Re: D'banj The King Of Music! by whateva(m): 9:18am On Feb 26, 2008
@coolboyapg
I was expecting your post as usual you came here e be like say you chop craze ooo when you go dey tell me say make i stop to dey create problem for your mama and papa.
Music/Radio / Re: D'banj The King Of Music! by whateva(m): 5:50pm On Feb 25, 2008
see the first and the second posters are kids when it comes to music. who are you kids giving all the praises to dbanj or wande coal?
wande coal made sense in that album and not dbanj
i can even see one talking about olulufe and when everybody knows who that song belongs to you dey there dey give dbanj all the glory and honour.
Abeg make una dey try
Business / Re: 1 Million Naira To Invest by whateva(m): 10:30am On Feb 25, 2008
@chikeze =====Go and use your money well no lend any one your money try go buy shares for floor me i put small money for one get away story i never collect anything sha but i have seen people collecting but i wan first wait make i collect something first before i go put more use your money well so you nor go regret no lend anybody money what you dont know about dont put your money
Education / Re: Cultists Are Threatening Me In My School by whateva(m): 8:37am On Feb 25, 2008
@sley4life, come this guy you get girl friend self? coz i dont see my self dating a guy that has so much time to wast on irrelevant issues if you nor get work i fit put you for my[b] HK[/b]
Na wa for you oo how you come take know all this cults dem names listen forget about all this issues if you are really mad at tkb419 go look for am make una do am physically find better things to do the day is still young you fit collect like 1. if you work well today. NO TIME TO WASTE
Education / Re: Cultists Are Threatening Me In My School by whateva(m): 8:18am On Feb 25, 2008
@sley4life make you go sleep na abi na this one you wan do throughout today?
Music/Radio / Re: Eben's Cd. by whateva(m): 8:09am On Feb 25, 2008
Tunde if ya is still interested give me a buzz i am online
Music/Radio / Re: How To Promote My Music On Radio Stations? by whateva(m): 9:27pm On Feb 24, 2008
See guy make we bet if you nor get money like 100k dem nor go promote you well if you doubt come bet with me .
nor b say dem nor go collect 20k from your hand oo but them nor go play you for long and also nor be all stations dey collect money but inside my heart na the once wen dey collect money na pure pass because you dey do business with them.
go make you come back come give me feedback.
---------------------------------------------------------------------------------------------
OWNER'S FUNKY.
Education / Re: Cultists Are Threatening Me In My School by whateva(m): 9:11pm On Feb 24, 2008
@fyneguy come ogun dey kill you?
listen i dont do that not that i am scared i too clean for that mess its not meant for ladies
you be fool ooo
Education / Re: Cultists Are Threatening Me In My School by whateva(m): 9:59pm On Feb 21, 2008
@tkb417 you na another SM for the matter oo see as you dey harsh for that mumu wen go call neoblack
Everybody here should leave neoblack and ruffman alone and any other confra guy alone coz who know weather the poster na him go be Number 1 for one hindus tomorrow i have seen people who hated so many things but when dem don grow na wetin dem hate those years na him dem come dey do but one simple advice wen i go give the poster as my brother he should leave that school if he finds out cultism is the order of the day there and he should not report anybody to anybody except he carry mopol go meet them with that one he is covered nothing go touch am
Education / Re: Cultists Are Threatening Me In My School by whateva(m): 6:26pm On Feb 21, 2008
@ sley4life
come why you dey insult neoblack and you dey preach for there, carry am go jail na. if you want to talk to him there are decent way we can approach him than calling him names if you see am face to face you fit call am bastard? make you mouth dey sharp for there
Music/Radio / Re: Fecko On Nairaland.com by whateva(m): 5:24pm On Feb 21, 2008
Fecko wad up is me cynthia you know what i dont use that cynthia_adams2003, so you can view me my profile and hit me up HARD or probably text me your id you get my number already.
E-I
Celebrities / Re: Who Is Prettier: Sasha Or Bouqui? by whateva(m): 10:38am On Feb 21, 2008
kpe-kpe-ye that na your name
Celebrities / Re: 2face Vs Pasuma (in Terms Of English Speaking Who Is The Best) by whateva(m): 10:32am On Feb 21, 2008
2face speaks better than pasuma. Pasuma can't speak a correct sentence i have seen his interview and i stand firm on what i have said he needs good coaching. 2face also needs coaching just the way i need my own coaching. Aiiright?
Music/Radio / Re: Faze Kolomental & Psquare Bizzybody Pt 2 Done With Exactly The Same Beat, True? by whateva(m): 11:12pm On Feb 19, 2008
@tosin , you dey find better slap ooo
Music/Radio / Re: Faze Kolomental & Psquare Bizzybody Pt 2 Done With Exactly The Same Beat, True? by whateva(m): 9:12pm On Feb 19, 2008
@tosinadeda
who is good abi i dey bed dey Bleep live commot for your body when you dey tell me say ure good?
Music/Radio / Re: Everyone Is Talking About Made In Asaba: Why? by whateva(m): 7:44am On Feb 19, 2008
@poster, if everyone is talking about made in asaba you for nor dey promote yourself again in your post you said some of us knows you already with only 3 post abi? or we know you for another sanga pass here?
Music/Radio / Re: Faze Kolomental & Psquare Bizzybody Pt 2 Done With Exactly The Same Beat, True? by whateva(m): 7:35am On Feb 19, 2008
latino beat its kinda R-Kelly's beat=======BURN IT UP

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.