₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,633 members, 8,422,943 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 06:28 AM

Toggle theme

Whizzdom's Posts

Nairaland ForumWhizzdom's ProfileWhizzdom's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)

CelebritiesRe: Nude Photos Of Micheal Essien Changing In Locker Room Surfaces Online #racism by Whizzdom(m): 7:21pm On Nov 14, 2014
Make una live the guy oooo ... grin grin grin grin
CelebritiesRe: For The First Time World's Tallest And Shortest Man Meet In London by Whizzdom(m): 7:17pm On Nov 14, 2014
Dis wonderful ... God created us in differnet ways ...

If to say dis Short man get money wella wella ... make him con move to spend a holiday in Nigeria

Omo!!! Na dah time you go see some Nigerian Gurls wey go talk say ... Woah .. I Love short guys

Gurl: Look at the way he walks so short and sexy ... he is handsome

Nigerians are jus unique grin grin grin grin grin grin
TV/MoviesRe: To What Aim Is BBA, Is It For Moral Acts Or Immoral Acts?. by Whizzdom(m): 7:09pm On Nov 14, 2014
Na today you dey knw dah one ... say BBA is immoral ?

OP ... you jus want people's attention.

Na lie .... Wooooooo grin grin grin grin grin
BusinessRe: Trader Kills Customer During Pricing by Whizzdom(m): 10:02am On Nov 14, 2014
Wetin we no go see .... naija
RomanceRe: How A 14-year Old Girl Toasted And Trying To Lure Me To BED by Whizzdom(m): 6:09pm On Nov 13, 2014
You are notifying us abot how you lashed the gurl?

grin grin grin grin grin grin
Nairaland GeneralRe: One Girl I Met In Supermarket JUJU Me Into Buying Things For Her by Whizzdom(m): 4:31pm On Nov 13, 2014
You don enter am ... the gurl no go leave you alone

I knw pple like her ... she will come in another form and steal ya money

You beta go 4 deliverance in MFM grin grin grin grin
RomanceRe: When Is The Right Time To Tell Her About Her English Problem? by Whizzdom(m): 4:25pm On Nov 13, 2014
If you are ready and willing to tutor her ... you can tell her ...

And if you wanna tel her ... tel her a lovely and respected way

Don't say it out loud ... say it to her in a romantic way ... dahs all
FashionRe: Photos: Chinese Women And Plastic Surgery by Whizzdom(m): 4:04pm On Nov 13, 2014
If money don dey ... you fit do anyfin wey you like now

God don make you look good ... you con go dey reconstruct wetin God don do

O boy .... Na death you dey play with ooo grin grin grin grin grin
FashionRe: Are Decent Clothing Hard To Find Nowadays? by Whizzdom(m): 3:58pm On Nov 13, 2014
Na so dem dey do ... dos gurls dem .... dem wan spoil the environment

Dey are wearing rags ... dey will say it is clothes ... dey are copying the Whites

Dem no wan follow culture again ... I wish i was born in the 1990's

Gurls den was pure and decent ... While ... wetin don happen don happen ...

Make we dey pray say make dem no spoil Nigeria
PoliticsRe: This Is What El=rufai Posted Via Is Twitter Page Today (photo) by Whizzdom(m): 3:47pm On Nov 13, 2014
Hmmm ... El-Rufai ... keep distance

If GEJ catch you ... you go hear weeean grin grin
PoliticsRe: Fayose Freezes Ekiti Assembly’s Accounts by Whizzdom(m): 3:43pm On Nov 13, 2014
Wetin happen Fayose ... You don high ...

Well e no concern me grin grin
PoliticsRe: Pictures Of Terrible Roads In G.R.A, Benin City by Whizzdom(m): 3:43pm On Nov 13, 2014
Hmmmm ... Na Government Restricted Area be like dis ?

No wonda ... Government don resign for GRA matter

Mainland tins jawe grin grin grin grin GRA ko JJC ni grin grin
PoliticsRe: Ifeanyi Ubah, TAN Officials Held Hostage For Non-payment Of Hired Supporters! by Whizzdom(m): 3:41pm On Nov 13, 2014
Shhhhhu .... TAN ... Money don finish ... Una wan fall GEJ shoulder ....

Omo dis people wan spoil GEJ image oooo

GEJ even ya supporters are into corruption

It sims dah whoever GEJ is in collaboration with will surely end up in corruption.

Well GEJ till yesterday grin grin grin grin grin
PoliticsRe: News Flash: Another Bomb Blast Occurred In Niger Today by Whizzdom(m): 3:35pm On Nov 13, 2014
Please OP make you show us the picture of the bomb and the damages done ....

Den i would believe .... dah the fear of Boko Boys is the end of ......... grin grin grin grin
PoliticsRe: Nigerian Military Recaptures Mubi by Whizzdom(m): 3:32pm On Nov 13, 2014
Na everyday Boko Haram and everyday Soldier kill 50 of Boko haram

I wonder ... If Nigerian Soldiers claim dey killed 500 Boko haram ...

How many con be Boko Haram demselves ... 2 Million? 5 Million?

Make una stop dis una yeye lie lie

Later now dem go Boko Haram don collect Mubi back

Nigerians are just unique in lying grin grin grin grin grin
CelebritiesRe: I Almost Killed Myself - Actress, Halima Abubakar by Whizzdom(m): 12:42pm On Nov 13, 2014
Na death dey hungry her .... wetin concern me ...

Money tins on ma mind tongue tongue tongue
CelebritiesRe: Check Out This Old Picture Of President Goodluck Jonathan. by Whizzdom(m): 12:13pm On Nov 13, 2014
He be like person wey get kwanshoko .... Him head be like bicycle seat grin grin grin grin

Nigerians with ugly presidents since 2000 - 2014 grin grin grin grin
CelebritiesRe: 2face Idibia Goes Romantic For Annie's 30th Birthday(photos) by Whizzdom(m): 12:11pm On Nov 13, 2014
2baba ... wetin dey shele now .... HAPPY BIRTHDAY TO YA WIFEY

Am out *smiles*
CelebritiesRe: Kim Kardashian Bare It All In Attempt To 'break The Internet' (matured Photos) by Whizzdom(m): 12:09pm On Nov 13, 2014
javascript:void(0);
Plastic surgery tins on her bottom ... Oyinbo dey craze ... see smal waist big ......

Now you dey show ya body ... if you con born pickin nko ... you tel her say make she too dey show body

Diaris God oooo tongue tongue tongue
CelebritiesRe: Samklef Releases New Promo Pictures by Whizzdom(m): 12:02pm On Nov 13, 2014
Make dis guy go dey recruit young guys with music talent

Instead of him on his own .... He shouldn't wait for Wizkid

He should build himself ... He got nice beats ... all he needs is nice voice and lyrics ... dahs all
CelebritiesRe: Happy Birthday - Annie Idibia Turns 30 + See The Cake 2face Gave Her (photos) by Whizzdom(m): 12:00pm On Nov 13, 2014
Happy Birthday ... Buh wey 2baba dey now ... I no see am 4 dis pics

Shey he dey wash plates ni? grin grin grin grin
CelebritiesRe: Why Do Nigerian Artistes Prefer White Girls In There Music Videos by Whizzdom(m): 11:41am On Nov 13, 2014
If you ask me .... na who i go ask? grin grin grin grin
CelebritiesRe: Unbeleivable Photos: What Is This Young Guy Doing To This Beautiful Girl by Whizzdom(m): 11:40am On Nov 13, 2014
Smelling b**bs .... The guy sef na woman wrapper ....

He is a He-goat grin grin grin grin
EntertainmentRe: Sean Tizzle Accused Of Stealing 'perfect Gentleman' Song by Whizzdom(m): 11:38am On Nov 13, 2014
How does dah reduce the rate of unemployment in the country ?

OP sowie to say dis ... You sud be planked grin grin grin
RomanceRe: Nairaland Ladies Can Form? by Whizzdom(m): 11:36am On Nov 13, 2014
Nairaland Gurls una matta don enta Romance room oooo grin grin grin
RomanceRe: Why Do Guys Like Getting Their Ears Kissed? by Whizzdom(m): 11:35am On Nov 13, 2014
Una dey lick virus ... no wonda ... Ebola shocked

E for Ear

E for Ebola

Guys wey dey do such sud be planked grin grin grin grin
RomanceRe: She Wears Trouser Every Night by Whizzdom(m): 11:32am On Nov 13, 2014
It seems ya broda get kcuchddhchkuw grin grin grin grin

My people undastand the language grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)