Whizzdom's Posts
Nairaland Forum › Whizzdom's Profile › Whizzdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
Gulder Ultimate Search is one of the best reality show since year 2003. I just hope that there would be no ojoro elimination dis season. I wish all the Contestant the best of luck. And i pray that as they start the show alive in peace, they would end it alive and in peace and not in pieces. #AmOut. |
Na insyd Aso Rock oooo i wan marry her |
She wawa pass chimpanzee Buh she fit pass chimpanzee Beauty Contest sha ooo |
He no bad now ...... shedbi na the gurl wants Iphone 6 abi She go get the brand new one of it only if she fit lease her body out now Just for the main time abi .......... Gurls Gurls Gurls Der matta don tire me sef ..... dey always want the latest tin in town. Well notin concern me ..... na der palava be dah now |
South Africa dey on high alert oooo Even if na rat wan smuggle arms ... dem go trap am quick I hope we have dis kind of government in Nigeria Not all this buffalo leaders ....... Buying guns for Boko Haram to continue with the Evangelism God is watching ...... All this money dah should be used in creating jobs for young graduates are lavished recklessly .... well God dey sha oooooo The Spirit of the Masses is catching dem .... shebi dem wan chop alone Den dem must die alone in shame ... South Africa controlling Nigeria Nigeria the giant of Africa. I don talk ma own sha ....
|
Guarantee Trustee Bank Plc For LIfe |
Na only God Almighty fit help us to overcome terrorism in the country Cos in this country our mouths are not in one accord. If we say we are going to do something today ..... By tomorrow You will see dem saying dah ... der is no nid of doing it anymore If we can pledge it from the bottom of our heart dah we want to get rid of Terrorisom in dis country We can do it ..... in one accord den But Nigerians always care about money .... if dem don give dem money wey no fit feed their generations to come They would folo the flow. Please lets stand as one .... and fish out dos Werewolves calling demselves our Leaders I don talk ma own. |
I don tire for this our Federal Govt sef ..... Na everytin dem dey privatize Who knws wen dem no go dey Privatize human beings sef Na Jonathan of a goat ... he acts as if he knws wot he is doing Buh on the other he is jus a pony on a chessboard HE wants to give all our natural resources to the Whites in exchange for some money dah wouldn't take dem to Heaven Privatize Privatize Privatize ..... God Please save Nigeria from Werewolves I don talk ma own oooooo |
... Yes you are right ..Some girls would be feeling posh on top of nothing. I love ladies who work for their money and doesn't depend on anybody to send them card or money. I love ladies who stand by girls no matter what happens. I love ladies who doesn't underestimate guys. |
I know this is a good deal ... but i hope it is real ooo and not fraudulent ...... I hope they could also recruit secondary school holders people .... I think that would also reduce the rate of unemployment in the country. It would give some people chances in the country. It is not everyone that went to the University... this will help this kind of people alot. Have said my own ooo. |
Only God knows who is telling the truth We can't judge dah he actually or didn't take the drugs Cos non of us were der wen the incident occurred If he wants public apology, the NDLEA should give him one Let - bygone be by gone ........ And may his honorable Lawyer Rest in Perfect Peace ....... May God be with us all HAPPY SALLAH ...... MAY GOD MAKE US SEE MORE OF IT #BrowsingTins Jawe |
Why he dey greet us ..... after lying to us dah dey have destroyed And have killed Boko Haram Leader ( Shekau ) Now after Independence Shekau dey show him face saying He hasn't die oooo .... He also look healthy Chai ... all dis Nigeria Politician no go kill us We don't knw who is who All of them are just perambulating nonsensically Inorder to let people be agile to celebrate Independence Well God is watching you all .... God will judge Have said ma own. |
The Return of the Chibok Girls Directed by: Ikenna Osika Produced by: Ukwu Chinedu Marketed and Distributed by: Alaba Films & Records Int'l I don talk ma own. |
I command all those Boko Haram dah didn't surrender I command you to surrender now Boko Haram Listen to me carefully If you don't stp all dis kidnapping tin If you don't stp it now Am warning you guys now It is beta for you to be in prison dah to be a dead person Cos wen am through with you guys Wen am through with you Your eyes, head, stomach, mouth wouldn't remain the same again Can i hear somebody shout a bigger Amen |
If i have the power ....... I would remove all those Baba's and Mama's whose visions and mission for dis great country is gone I remove all the Fulani Mallams dah are in the Senatorial Seat just becos of few connections I would replace dem with Young and Agile Youths Who are ready to die for this country Youths whose visions and missions for this country is sharp Youths who are expendable .... Young Youths with great character Youths with the sense of reasoning Youths dah have the fear of God Almighty in dem Youths that have the qualities to become a great leader A leader dah can lead by example A leader dah would say " Do as i do " And not " Do as i say " Chikena ....... Lobatan |
Hey ..... dis India pepple dey find our trouble E dey pain dem say we dey do Independence Day today No wonda India here i come |
Free Madness .. ya head don dey nock small small Stupid Independence Day Wen some people are hungry and in need of food and shelter You are busy celebrating what is not. Well .... na una knw wetin dey do una |
What is the probability dah dey will give dem the job All dis recruitement and employment stuff I don't give a damn abot it ...... It is sometime just blank Dem don knw who dem wan choose ... dem jus dey pull some pple legs jawe #TeenWolf Movies tins jawe |
Please leave the terror to the terrorist Let not talk abot Boko Haram today plss I wanna feel the Independence Groove Although the rain dey fall ma hand big time |
Abeq make we hear word jorh ........ Dem knw say Independence Day dey come ... dem quickly go rescue Chibok gurls As if the Chibok Gurls story real Wot are we celebrating? Independence of unemployment, Independence of corruption, Independence of terrorism. Make dis Goodluck of a guy go redeem himself and his can-cos Before saying bullsh*t on Independence Day Mthewwwwwwww Oga mak i go dey watch ma movie dey go jawe #TeenWolf Tins ![]() |
Abeg where Buchi go all this time ooo Cos i no dey see am for Ay Show again Wetin dey shele now ....... abeg guys give me the info Thanks. I like Bovi and Seyi Law and Buchi jokes Cos dey are mind blowing |
I no go talk anytin wey go pass ma mouth I can't judge dem .. cos i wasn't der wen dey commit mutiny And only God Almighty can judge dem All i can say is #DiarisGod oooo |
Why dem con dey kill demselves now ..... jus because of a fight HMmmm ..... dis is very alarming ...... five people don die like dah I trust maself .... i no go wait to watch the season 2 I go reach house .... ![]() |
Make dem use the N50 Million do the tin wey dem talk say dem go do Make dah money no go enter anoda person pocket oooo Because all dis politicians are not trust worthy I don talk ma own sha oooo |
El-rufai dey craze ..... No be politics i dey smell so .... omo dis kind matter .... I knw want to be involve in. |
Omo .... Make God dey guide us . Person wey wake up dis morning ... con bath .. eat and ready for work .... he knw knw say na today be him last day on earth May God Almighty guide us oooo .... I pray dah dis kind of bad things wouldn't happen to anyone of us in Jesus Name .. Amen |
I can see dah you are still a learner .. or beta called a Novice Ya brain don dey shrink small small ...... I av a piece of advice for u Return all the Certificates you have earned in all ya life. You are good boy
|
Make them show us the pictures of the released Chibok Gurls now Abi na invinsible girls dem be ni ![]() Small time now ..... dem go say dem neva release any gurls. Dey are just lying for dem head ....... Jonathan and his Stupid Administration .. 2015 for Jonathan resignation. [color=#990000][/color] |
Dahs gud for her .... She go accept it kindheartedly You are sharp niqqa ......... i like sharp niqqa Kip it up |
Abeq ..... I support dis people only if their agenda to serve the people is TRUE And not to serve their pocket ....... cos thats wot we are hearing since 1900 In Nigeria presently ..... we need young and agile Nigerians that can deliver We don't need all this mallams and fulani's dah are in the Senator's seats now Cos some of this people haven't seen a school before .... dey were given dah position through connections So need to eradicate dis from the surface of Nigeria. I hope this people bring the best of the best and i hope dey serve by example I pray dah God Almighty to direct and guide dem. Cos Nigeria needs a new face and a new agenda of GREATNESS, PEACE, ECONOMY RICHNESS etc. |
... Yes you are right ..