Whizzdom's Posts
Nairaland Forum › Whizzdom's Profile › Whizzdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
It seems ya broda get kcuchddhchkuw ![]() My people undastand the language ![]() |
Hmmm .... You dey drink Orijin after using the gurl finish .... Now she wan kill you ... and you know wan gree and ask 4 4giveness Modified: Sometin jus came to my mind ... She may be an OGBANJE .... O boy She may min dah ... she wanna kill you spiritually not physically .... You fink say na fist on fist she dey talk abot ... YOu con enta am You better repent and go to Deeper Life ... Make dem give you deliverance ![]() |
I can see dah you did ya homework ... weldone my boi ![]() |
Hmmmm .... It seems naija people sabi do love doctor ooo Instead of facing your books ... you are busy doing Love Consulting You sud be flogged with a bard wire ![]() |
It seems like mad man stil dey wear suit or prada nowadays ooooo O boy .... You need to get a blood test ... There is too much sugar in ya brain
|
Hmmm ... Define Main Chick and Side Chick You sud be flogged 4 posting such ![]() |
No i cant .... buh if we av graduated from school ... I can date her ... You no say na gobe if teacher dey flog ya gulfrnd in front of you ... or teacher dey flog you infront of ya gulfrnd Na serious gobe .... Wich eye una wan take look eachoda ![]() |
Buh if he does to marry an intelligent woman with all degrees buh she has no gud manner Na dah one go cost disaster ... If is better to marry a lady that is illiterate with good manners & respects Dan to marry an high degree woman dah has no respect or manner wotsoeva ...... So make you tel dah ya frnd of yours ... dah he is an illiterate ... for not using his brain |
Sometime yes ... Am not like all dos pple / guys who carry mad man hairstyle back and fro I like low cut ... smooth guy cut |
Wetin we no go see ... Na everyday dem dey feed us with bullsh*t Dis Celebrites jus dey call demselves names dah doesn't make sense B*tch ... What is the meaning of Bitch ... Slut Omotayo and Caro no go skul @all Na assets dem use pass school ![]() |
It seems say the gurl na the daughter of one Senator .... Am not sure does tins are even Iphone sef I trust Nigerian gurls .... One Iphone don do Na one Iphone you go use control 20 gurls ![]() |
We go beat Congo now ... shey na today we dey beat dem Ghana sef dey chop am for our hand ... Congo ... If i hear? Buh ,,, Naija fit fumble oooo ... I hope e no go happen sha UP SUPER EAGLES ![]() |
Mile 2 Apapa .... hmmmmm My area is neat and peaceful ... Mainland .... Ebute Metta tins jawe Na frosh frosh boiz dey der ![]() |
Wish him Long Life and Prosperity Ohh .... Chief Commander Ebenezer Obey ... May you live long Sir Fimi Lokan Bale Oluwa Listening to his songs now [/size][size=8pt][size=8pt][/size] |
Don't judge ... May God 4give ya all |
Wizkid jus like to dey show himself Dem don frustrate am tire ... dahs why he retalite Make una no vex ... i go talk to am ... He is ma kid ... I knw hw to handle him Wizkid Oya Come Here ![]() |
Him try .... Wizzy Eleniyan ... Kip it up jawe God punish dem haters Kip shining ![]() |
I need Keylogger Software for my computer. |
I know she would make us proud .... dahs my daughter ![]() She neva fall ma hand ![]() |
I vote for AFRICANAPPLE |
Deeper Life is a very good church .... Jus dah i don't like " don't watch television of a tin " On normal television ... dey don't show rubbish .... buh on foreign television like e.g Dstv and others, dey can show becos it is not govt So they didn't by force you watch the bad side of the television ... Dey can't tel you to put ya hand in the fire and you would. Yes ... You are right .,.. BUh Seun ... Dis post doesn't match the post title Is der something wrong with the system or is it the Web .... Please try and fix it. |
I wish this guy ... Dayo D1 ... My name sake Politics is a deadly game ... and it is a game for the smart and strategic pple Kudo to you jawe |
Na small boi sense he get jawe .... He jus dey misbehave Dem say he is abot to become a father .... Is dis wot he is goin to be doing in front of his child I wonda .... Wondas no go end 4 Nigeria Flavour ... Ya brain don dey catch cold |
Why dem wan buy Commercial Motorcycle ... Na der dem dey see der money thief now Dem allow the Chinese people import Motorcycle into the country at a huge amount of money It seems dah the Chinese people are no longer cooperating dahs why dem wan ban am Now dem get no more intention to ban it It seems the Chinese people don settle dem back Naija ..... na only chop chop we sabi We no wan care if anoda man dey suffer God will see us thru |
Dem don start der thief thief mission Dey are all bunch of thieves jawe Money on ma mind jawe ![]() |
Hustling tins now |
Omo .... Nigeria get mouth pass Fifa be dah abi ... Chai Naija don dey upgrade smal smal ooo Praise God ... We go win Afcon That Jonathan of a Goat ... UP NIGERIA |
Keshi make you show dem say you no be wack. NFF no no wetin dey do dem .... dem jus dey misbehave jawe Keshi ride on ... we dey ya back jawe |
Hello guys, Early today, I went online and searched for " Investment that is profitable in Nigeria " . And the search engine brought out Meritrade, After looking into Meritrade information. I would like to invest in their platform. But I need advice, some of you guys would have tried it before, I wanna ask if it is profitable or not. And also I would like to know if their are not Scams like others Investment Platforms. Please I need your advice guys. Thanks. |
Shey light go dey 24hrs if dem do dis ..... |
FG na everyday dem dey need money .... Mthewwww Dis Nigeria Sef don tire me ....,. Everyday na National Cake ... We don't knw who is who God will see us tru sha |
I smell politics in dis stuff ..... All dis people The people wey dem sack wan tel us dem neva chop money reach ni Make dem leave space for some others to chop ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
Wizkid Oya Come Here