Whizzdom's Posts
Nairaland Forum › Whizzdom's Profile › Whizzdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
If he wasn't hired by the Nigerian Government ......... who con make am do wat he did? |
Dah wan na lie ...... Wetin Jonathan do wey go mak me vote for am. Na him regime Boko Haram start war .... Na him regime dem dey kill eachoda pass. He promised to do stable / 24hours power supply ... everytin na lie ... Him and his wife are disgrace to Nigeria and Manhood and Womanhood ... Him wife dey speak english wey no make sense. President Jonathan is a he-goat ![]() dem suppose use am do ram festival or Muslim celebration
|
Lets shun cultism in our society ...... Rip to the man |
For me, It reduces fat or high cholesterol in the body system. I like Lipton or Top Tea ..... I like to be slim ..... jus like the South Koreans I wanna be slim ...... and look smart and sharp ![]() |
Remember the son of whom you are ........ don't join bad gangs Don't go and impregnate any gurl ooo .... And Always stay close to God always Read your Bible always and always put God in everything that you are doing. ![]() |
Ask Google now .......... Na me you go ask ...... Stupid questions .... how old are you to ask me such question. You don't respect your elders mthewwww Stupiditilization ![]() |
That one na lie jorh .......na everyday dem dey catch Boko Haram Dem go say dem catch Boko Haram ... buh to show us the BOko Harams na war. Dem jus dey deceive demself .... No be go believe such trash Make dem go feed the dogs with such ridiculous stories #NaijaLiePassAnyfin ![]()
|
I don't believe and will neva believe in the " The Big Bang Theory " because God created Heaven and Earth So say anoda fink ![]() |
Shey dem dey use dah one collect money for bank ni? Oga make una talk beta tin ......... Or else .......... I go plank una head with dis toothpick now ....... ![]()
|
Shey dem dey use dah one collect money for bank ni? Oga make una talk beta tin ......... Or else .......... I go plank una head with dis toothpick now ....... ![]() |
That's good Pastor Adeboye is a spiritual man of God that has touched the hearts of many people in this world I prayer that, that figure (2 million) will increase more dan that in Jesus Name. And i pray that people will continue to give der life to Christ Jesus in Jesus Name. #Celeboi No time ..... |
That's gud ...... buh Nollywood sud try and do movies like Expendables and others Epic Movies like dah ...... buh i don't blame dem now, i blame our government Dey don;t care abot anyfin, all dem care is abot der pocket, Dey ignore football, etc Even our Movies sef, dem ignore am Why wudn't der be piracy in the country? Well Kudos to AY and RAMSEY NOAH |
Nigerians Fighting ( Like the Korea people use to always say in their movies ) ![]() |
I met one ma fwends one day ....... and he said " Toyin, is dis you? " |
Praise be to God in the Highest ......... May God Almighty continue to protect us ooooooooooo |
Shey be na dem (The Ministry of Health Matters ) bring up the salt solution of a tin......... now the real medical doctors (Igbo Boys) have turn it into somethin else..... Wel na dem sabi. I wish i was born in sweet days like this ones
|
Nobody wan die buh dem wan go Heaven......... Jonathan sef no say dem no fit play politics wan it comes to virus or disease mata..... Wel sha notin concern me with dah .... If he like make he go to Somalia or Afghanistan ... Not ma prob.
|
Naija ....... make we wake up before dem sell us ooo
|
Your Honour ..... I can't say anytin now ... because it seems like the accuser is mentally ill I rest ma case your Honour
|
The Reason ladies are shy to eat in the cateen is because some ladies form class ..... They will say dey can't eat in such an environment while their house is beside the sea ...... Some even can eat 5 plate of Eba .... buh dey will be doing as if na Fried rice and chicken dem dey chop for house ..... Some Ladies dey pretend .... I rest ma case your honour #ShameOnTheLadies# ![]()
|
The Reason ladies are shy to eat in the cateen is because some ladies form class ..... They will say dey can't eat in such an environment while their house is beside the sea ...... Some even can eat 5 plate of Eba .... buh dey will be doing as if na Fried rice and chicken dem dey chop for house ..... Some Ladies dey pretend .... I rest ma case your honour #ShameOnTheLadies# |
The kids looks beautiful and pweety like they are gurls .. I dey wonda why he be like say na only for Naija ..... the best tin to do inorder to identify our child Is by giving he / she a tribal mark ....... wich is not good ....... Let us try to be advance and mature .......... I rest ma case your honour #NaijaTinsSha# ![]() |
Na ma mom ......... She hates anytin dirt in our house ... She is a neat woman ..... Dahs why i love ma mom #OmoMummy# ![]() ![]() |
seunlayi: I thought he will dull himself as I am also interested in that jobYou will get the job in your dreams .......... hahahhahah You fink say na ordinary person dem dey put as Nigeria Football Coach? |
Hello everyone, Have you guys heard dah Yam and Butter cures Ebola ............ Ma brodas and sistars . una better go dey order for you Yam and Butter Use Bama not Blue Band oooo ![]() |
Mortuary Attendant : Can you work as a Mortuary Attendant in one of Nigeria's Mortuary... My guy if you work for there, your condition go pass the person wey get Ebola ........ So choose a nice job that will help you alot and improve your skills and help you and also feed you in the nearest future. ![]() |
colossus2: Anyway it's only 600nairaGo sell am to your people first |
Must ladies are fake and they claim to the pure and mature buh some of them ain't mature Bleep Pretenders dah called demselves Biggs Gurls |
Please dos anybody know the admission requirement for Harvard University or Oxford University. Cos my body dey heat up ......... i wan study like mad ..... I want to become a World Legend ...... #TheWorld'sGreatestIAm |
May dem find cure oo |
Wen will Abba boys release dis movie now ...... they should release the movie before the Marketer of the Movie releases it. Well on a serious note ... i would love to watch the movie buh i don't trip over naija movies any longer. I watch Korea movies nowadays, season movies like Boys before flowers and lots more. I Love loving dos Korea movies die. Well #UnaGoSell |
Those people are very stupid to do so, why could dey have done such a tin Wen dem no say dah God hates dis evil acts ...... how can a man and man do it together. There president should be behead or hanged Stupid President and Stupid Officials All him advicers suppose contact adEBOLA #madpeople
|