Whizzdom's Posts
Nairaland Forum › Whizzdom's Profile › Whizzdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
Gunmen kill adEBOLA in Nigeria |
Wetin concern us for the matter ........ all of them be thieves All of dem be wolves joor |
Dibiachukwu: Jesus saysYou dey craze for posting dis kind of stuff oo ........ mad person like u suppose dey sell pig for market
|
How can a Ten year old girl know how to operate or set off a bomb. Dem jus dey lie give us, shey we be jolie jus come (JJC) ni?
|
Sum girls behaves childish, dey always like to bossy, dey are also money lovers ...... Everyday na Brazilian hair |
Wetin concern us if the celebrity get crush or not..... in the end... dem go break up ni .... dahs ther bus stop them jus dey get crush wey no make sense for demselves. |
Abbey2sam: Well I might not be a celeb but I also have a crush. .......Oga...... in ya dreams, Monalisa wey u never see one on one #lolz # |
Wetin con be new thing Oga talk anoda tin jawe |
What about Nigeria National Park, Kaduna
|
Those Drivers wan to chop all the money .......... Eat Alone, Die Alone |
ThankGodEdeh: Long Live Nigeria. Long Live GEJ. Proudly Nigerian. GEJ Till 2019.You dey support dah stupid Monkey dah call himself Mr. President |
Desmond Eliot and Ramson Noah pass and dress pass Jim Iyke. Jim Iyke just get chrisma jor JIm Iyke no sabi dress jor |
What is the difference between bearing 2Face and 2Baba .... He can't even go internationally with that name (2Baba) He should use a name more unique and presentable to all, A name that can go internationally. I rest ma case, Your Honour |
Thank God that you wise up before it is too late. |
Yoruba people are well respected people in the society at large, they are also well behave people That's why i will always vote for the Yoruba people People like: Chief Olusegun Obasanjo, MKO Abiola etc. Please a round of applause to the Yoruba people. I rest my case your honour. |
Who tel you say NFF President na gud person .......... oga forget that one ooo ![]() |