Whizzyleejr's Posts
Nairaland Forum › Whizzyleejr's Profile › Whizzyleejr's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 31 pages)
He no sabi wetin he go use money do again, anyways i don see the guy shey bi nah chizuzor paul onyekururu acct no: 775045161 lol...... |
Ishokay, religion is no barrier |
Amen o, the only for them now is to announce resumption date, home no dey favour person again |
I be lauteci aspirant, we don pray and fast tey tey even parents but we believe God go intervene very soon. |
Baba agba dey enjoy london we dey wait for ya corp in nigeria, i'm sorry to say enjoy the rest of your life |
Tekno and his stupid hairstyles, bad chyde |
Shey nah so the pastor cute ni or he get big cassava, touch not my annointed and do my prophet no harm, ladies no fear anybody again, ie Joseph come this world again e sure sey dem go rape him |
Microfinance bank loans is just something we can call someone has rest of mind but is not contempted with it, they keep collecting their money even if the person is completely worn out unless the person is dead, they can do anything to collect their money epecially the LAPO, even my enemy ican't advice to go for microfinance bank loan, Rip |
He fine shar but nah the cap make him look cute wella |
With a little confusion o o ![]() ![]() |
Cowards, the best thing for them to do is to nail a cross hang a snake on it, anyone who is bitten by another snake will look upto to the snake on the cross and will be healed just like moses did for the israelites |
Confirm, dem go dey lay down children like pig, nah by force to call the whole world to the party?? This one weak me o |
They are a successful failure, they will soon get to know that some prisoners have escaped |
This guy is having a mental illness back after the champagne issue, when you buy/wear many things your brain will be malfunctioning |
Play or leave barca he is going to end his carer in the next 5years, 'cause ever since i've been watching brazilian players they don't shine after clocking 30 except dani alves. |
Who go pose uncle buhari statue, did he have any? |
Really fall for this, art is life, life is art |
Blurred sight |
I'm sorry for una, you wan go where you came from |
No worries for her again, there is money, fame, children and she is happy with her children, so wiat else lanre you dey miss |
Stupid being who came from a poor family wasting money, how can i go for a 1.8m bag, do they see the world richest spending money extravagantly??, instead they go for charity #therearemanyouttheresuffering# |
Shey nah today dem dey talk sey flood go dey for some states? |
I dislike shortening the name of Jesus, God...If i want to shorten it, it's like "IJesusN though I'm also guilty of abbrevating it some times Thanks for the thread |
Yes, we can, our creator is not harsh, He will even be angry with us for ignorance, stay indoor and worship Him right there, watch movie, eat...Our God is merciful |
Apart from the excess rain, bricklayers of today are thieves, instead of using 20bags of cement, they will 15 and keep the rest for their own benefit |
I hate you to the core but i no fit suck that ya fucking p**sy |
I wasn't allowed to mingle with my colleagues when i was young so my childhood wasn't fun but i can remember if i'm satisfied with the food i'm eating i will say "mi je mo" and i want to eat more of food i will say ma jemo(squirrel) instead of "ma je si" thinking i'm saying i will eat more |
Amazin, she can act insanity role in a movie perfectly, really suite her |
Make PMB dey enjoy his life for london, we too go dey endure no be him start nigeria problem, naija don spoil tey tey |
Goddy, you no fit chop this kain thing alone, mount everest on your chest, cucumber fall on you straight |
I've been waiting for a female president, it's all about what you have in your brain and not all about spoken english ane she has been netherland for long |
Even if nah true go find another person, bobo don follow OBO go, say gobe ![]() ![]() ![]() ![]() |
acct no: 775045161 lol......
