Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,012 members, 7,838,537 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 03:24 AM |
Nairaland Forum / Wilson125's Profile / Wilson125's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 17 pages)
Religion / Was My Action Wrong? by Wilson125(m): 4:15pm On Apr 24, 2016 |
Today I followed a friend to her church, I was embarrassed by their mama ( the GO's wife) because I refused to the things she asked everyone to, at first it was their papa that said the members should fall to his feet help, hold his leg and repeat the things he said, I didn't do that, the wife came aboard n ordered the people to lift their olive oil in d air n say d prayer after her, I was still seated, she had to come to where I sat n dragged me to stand, claiming the to be led by the holy spirit, I stood up I went out, na so she start to dey see things for me o, say spirit dey worry me, say ma mumsy dong carry ma mind go keep somewer, say she wan cast d spirit comot bla bla bla... Ma anger come increase pass b4, as e dey increase ma mind just remember wetin one guy do for one church like that.... na so I take ma post 4 outside, as em wan give closing prayer, I rush in, roll 4rm one wall to d oda, begin dey speak in tongues dey shout, na so people make way 4 me, choir come dey give me inspiration wit lite music 4 background, ah start to the see tinx like play like play... ah shout, mummy( pointing at d Go's wife) Ur mum s the reason your husband's church has refuse to grow, na so everywer quit, as ah talk d second one, she wan react, d husband hold am, ah come c say e dong pain am, I thank d members 4 giving d opportunity, I waka comot.... After service, ma fren wants me to go and apologise to her before she prays for me, If she place a curse on me, will it have any effect in my life? |
Crime / Re: Kidnap Gang Member Shoots Member In Error While Attempting To Kill Victim (pic) by Wilson125(m): 3:24pm On Apr 24, 2016 |
ItzTun3chi:no body wants to dance wit her... 1 Like 1 Share |
Crime / Re: Kidnap Gang Member Shoots Member In Error While Attempting To Kill Victim (pic) by Wilson125(m): 3:21pm On Apr 24, 2016 |
Na so God go dey purnish em, shebi em feel say to carry dier hands do beta tin na sin pass dat dirty job... em neva c chumchin.. 2 Likes 1 Share |
Romance / Re: Go and Marry If You Have Barbed With This Tool (pics) by Wilson125(m): 3:56pm On Apr 23, 2016 |
mspee:I sure say u neva c am before? No be papa joy bin d wash free baber that year? |
Romance / Re: Go and Marry If You Have Barbed With This Tool (pics) by Wilson125(m): 3:52pm On Apr 23, 2016 |
Our first baby 2 come aboard Michellla: 1 Like |
Travel / Re: 10 Most Expensive Cities In Africa 2015 [photos] by Wilson125(m): 3:05pm On Apr 23, 2016 |
Yak mmom itie nkamma ise 1 Like |
Politics / Re: Suffering And Smiling: Nigerians Blast I Stand With Buhari Group (photos) by Wilson125(m): 2:55pm On Apr 23, 2016 |
Mek em no worry na, small tym e go #idiewithbuhari# cus d thunder wey go fire that old headed man up there shall also reach out 2 em 3 Likes 2 Shares |
Romance / Re: Lovely African Pre-marriage Photo Concept by Wilson125(m): 1:41pm On Apr 23, 2016 |
Scome, wat kinda pinsure be dis one na? EplFanSite: |
Romance / Re: Lovely African Pre-marriage Photo Concept by Wilson125(m): 1:38pm On Apr 23, 2016 |
So wetin e come mean now? |
Romance / Re: 52-year-old Grandma Bites Off Daughter’s Ears Over Boyfriend In Delta by Wilson125(m): 1:37pm On Apr 23, 2016 |
neutrotoba:shebi him recycle d news abi? |
Romance / Re: 52-year-old Grandma Bites Off Daughter’s Ears Over Boyfriend In Delta by Wilson125(m): 1:36pm On Apr 23, 2016 |
Abi no be delta again? |
Religion / Re: Heavenly Reward Vs Earthly Reward: Hilarious Photo by Wilson125(m): 1:24pm On Apr 23, 2016 |
Hehehehe..... Idem mfo aya amem 4 Likes |
Politics / Re: Saraki's Trial Spells Doom For Tinubu by Wilson125(m): 1:14pm On Apr 23, 2016 |
Idiok mkpo ase anem ke ntongo, utit ase ado ekong.. |
Celebrities / Re: Flavour Refers To Himself As 'baby Daddy' In New IG Post by Wilson125(m): 12:58pm On Apr 23, 2016 |
Oga Flavour no worry, ah go rearrange ma local gym again, mek ah dey folo upload ma six facts pix 4 nairaland get plenty likes.. 1 Like |
Romance / Re: How Do You Turn A Lady Down Without Hurting Her by Wilson125(m): 7:44am On Apr 23, 2016 |
Na so so tears u wan see? Dis one go make am dey emotional pass b4 na Slapsticker: |
Celebrities / Re: Tope Adeniji Celebrates Her Birthday At Silverbird (Photos) by Wilson125(m): 8:43pm On Apr 22, 2016 |
Nfun iban nnyin... asork efungo idem ebond... 1 Like |
Crime / Re: Phone Number 419ners Now Use to Defraud Nigerians by Wilson125(m): 8:29pm On Apr 21, 2016 |
Heheheh, mme sobo mme uwak amo ette..Abasi ayasuenne mmo kedekede.. lordcenred: |
Crime / Re: Phone Number 419ners Now Use to Defraud Nigerians by Wilson125(m): 8:26pm On Apr 21, 2016 |
jamesibor:hehehe, ami mmesongo ke Amene! Amen!!! |
Crime / Re: Phone Number 419ners Now Use to Defraud Nigerians by Wilson125(m): 5:23pm On Apr 21, 2016 |
Utoto ke nigeria adisong iwiek ndion ooo, if en catch am now, na devil go still chop d blame... |
Crime / Re: Phone Number 419ners Now Use to Defraud Nigerians by Wilson125(m): 5:22pm On Apr 21, 2016 |
Utoto ke nigeria adisong iwiek ndion o, if em catch am now, na devil go chop d blame... 6 Likes 1 Share |
Politics / Re: Maryam Abacha Spotted At A Wedding (photos) by Wilson125(m): 12:22pm On Apr 20, 2016 |
Hehehe... she dong chop our money taya... 1 Like |
Car Talk / Re: "Big Men" Block Osborne Road In Lagos With Their Cars This Morning - Pic by Wilson125(m): 12:15pm On Apr 20, 2016 |
Shebi if ah start to dey knack knack em now with drills em go say na bcus ah dey military... no profwem, continua... |
Celebrities / Re: Linda Ikeji With Lagos Police Commissioner After Wizkid Apologized by Wilson125(m): 2:20pm On Apr 19, 2016 |
alobright17:d medicine no dey hold me again.... I need c prophet... |
Celebrities / Re: Linda Ikeji With Lagos Police Commissioner After Wizkid Apologized by Wilson125(m): 10:43am On Apr 19, 2016 |
Ndisime adikpon ke nigeria ndion oo, so ana nkoid mbuk linda afid usen? Adi nkak mien ndion.. |
Politics / Re: Photo Of Nigerian Soldiers Training In Europe by Wilson125(m): 10:39am On Apr 19, 2016 |
Eyung edakka idung owo, eya ke eda ku usio ndiseh tutu enyongo.. ibihi ikpep mkpo ndomo ekiet... |
Crime / Re: Oshodi Thugs Beat Lagos KAI Officials Blue Black (photos) by Wilson125(m): 10:36am On Apr 19, 2016 |
Yak emia ndisime owo, esio ndisime ke idem esie efeb... |
Romance / Re: Types Of Ex's You Should Never Get Back With.!! by Wilson125(m): 10:34am On Apr 19, 2016 |
MrDojo:nah.. ah no dey insult.. |
Romance / Re: Types Of Ex's You Should Never Get Back With.!! by Wilson125(m): 10:25am On Apr 19, 2016 |
Nkor emeyun edi mme nkpo ex emi, mkpo efud ami isi ikakka mbufo? |
Celebrities / Re: LindaIkeji: Wizkid Honors Police Invite by Wilson125(m): 5:36pm On Apr 18, 2016 |
Wizkid ado ekamma owo.. Se akanawan linda imediongke adodo 5 Likes |
Romance / Re: Meeting Inlaws For The First Time by Wilson125(m): 12:39pm On Apr 17, 2016 |
Ette mkpo uka nkang inlaw ami adi nkak mien ndion, nso ke do? Yak inlaw aba ke ukang amo ami nyun mba ke ukang mmi so dat emem aba.. 1 Like |
Crime / Re: Pastor Caught Raping Married Woman During Special Deliverance by Wilson125(m): 2:45pm On Apr 15, 2016 |
pinsures $ videos else Idonblivit.. ntanga nkan ado.. |
Romance / Re: Driver Dies During Sex In Ilorin by Wilson125(m): 2:06pm On Apr 14, 2016 |
Iyammi!!!! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |