Witorwitoutyou's Posts
Nairaland Forum › Witorwitoutyou's Profile › Witorwitoutyou's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 15 pages)
[quote author=Jclement post=45721316]ion think she's a PhD holder yet...cause she wrote PhD (student) She's bold sha....I hope she gets the help she deserves NAIJA WHICH WAY[/quote Turn left,u will c a sharp corner enrouting to daura in katsina,ask anybody around... d way will b shown to you |
crazo:Oga living in a 3 bedroom flat,having 3 tokunbo cars at ur garage and eating 3square meal convineintly?(livin in surulere) is dt ur own definition of richness Forget any daughter married to a successfull footballer,whose father is nt a well known business man,politician et al is considered as bo si inu ola |
Ebi iyawo yen ti la....wan bo si inu ola |
E jo,let dis b d last anyboby post somtin concernin Tiwa and till beez marriage,Ki lo de gan Shey ppu just dey get broken marriage,abi kini eleyi fi yato.and if dere's anybody who dis dier issue don help,shld signify or remain silent forever on dis |
I dey craze,i go kan watch 45Mins video,wey d mb...shio Even when iya basira and baba basira sef Fite for area,Na 10mins we take resolve am,na d one wey dey our b/yard soo O n pe ti Tiwa ati billz to ja,wu deir Fite help? |
anonym0us:Gbenusoun,stop spreading lies.i knw dis guy very well,we use to sit tgeda way back in 06 in secondary sch,he's a graduate now |
........well it's part of those tins |
Me sef wan talk am,say aw many films baba don do wey him go acquire hotel,ppu wey don dey movie industry b4 dem even born am like yinka quadri,ogogo neva acheive dt feat |
Iwo yi laro,laru gbo sukun oko shio ![]() |
Football ke!na everybody go enter hell fire b dat Well I took d post unserious when I saw those dt plays football,playin football is NO SIN,but playing soccer bet,bet360,Bet Nija is a SIN(GAMBLING) |
Onegai:NO drugs No shady deals When God answer person prayer,even d person seeking help from God will b amazed,work and pray dts d key baba |
Evryone is just makin reference at d present issue,Lets assume d Op leaves him like what majority has advised here,and go for some1 else more financially bouyant now,is dere anyguaranty dt tins will b rosy forever? My own candid advice for d op,from ur write up,he has made some silly mistakes in d past and he's ready to adjust to reality but d hustle is nt yet yeilding result.In as much as he's making effort,u can support him with ur prayers and advise on what to do,dis is d best time he needs u most. who knws tmorow,tins might turn out positive .I knw of a couple who started deir life's living in(face me I slap u) tenant,d husband was not working and d couple depended on d wife's salary,wc was just a meagre 10K per month as a teacher.but fast forward till dis day,d husband can go to any country he likes,he has 3cars,and oda landed properties.Oto ni iwe,oto lowo. No b by cert person dey use dey rich. Don't luk at d present situation,Instead luk at his zeal and effort he's pullin togeda to make it in life,support him more with love and prayers,Nobody knws tmorow.In as much as u guys re fine with each oda,stay put.Dont leave him for one uncertainty |
ifex370:Ki lo n so! |
Fadekebisola:C person wey fine,uhmm beef,well ur opinion no pass nairaland 1st page |
Bespiel:My broda,b4 getting dere,it will take him notin less dan 6years to achieve dis plan,and we d youth of now adays are very impatient,couple with d fact dt d op need sometin fast to relief him dis cashless situation,i think a faster soln wwill b needed here |
Baba werey,emi wa je gege bi dasuki ![]() |
centyboy:Slogan of d poor, ,get d money 1st and let's c if u won't do more dan dis |
Kilode,because say we wan fine,and funny enuf most guys don't appt dis tins,so y re d laddies. Doin it |
But y b say d head big,abi na d camera,meanwyle nice one |
TANTUMERGO007:Baba e je wo ara yin,u don follow chop saraki money ba!kwantinu |
Dt's y our under 17-23 will keep excelling because dey re not yet expose to money,dey want to make name,forget NFF,look at out players demselves,are dey ready to play for d country? |
Forget administration,we all knw dey(Nff) are not doin anytin concerning d development of football,BUT...let us look at d players oursef,ki lan so..its all about 11players,forget nff,if does guys re ready to play and qualify,we will I don't want to biliv dt lack of incentive or unseriiousness is affecting a professional player from europe...Ah ah kini,shey we knw play ball b4 ni,back den at hood,we were ready to spill blood on d pitch just for 50Naira 1st prize in football competition,d zeal is no longer dere in our team ni joor,take a luk at 94 set,dey played with make shift jerseys by cutting deir jurgers into short.u can't compare d level of patriotism to what is obtainable now, |
Forget afcon,frm d match,dere's still sometin to take out of it,retain d coachin crew for continuity... Retire Ahmed Musa compulsorily,send Mikel into an exile.Give d captain arm band to Onazi,den luk forward to 2018 world cup.dts all |
magicalBae:. D guy has gone on compulsory hunger strike |
stevebond007:Yes Capable in d pomo cutting aspect |
Shey na dane gun d soldiers use,make dem try kolashnikov or better revolver,make we c weda d guy go survive |
Kilode,e n sin ejo ni ile ni |
Ki eyan kan ti e pa kinihun,afi ejo nikan naani,shio |
Dt boy shld just start,make im support ighalo abeg |
Not too tall 5.6f,08130630363 ![]() |
I no fit imagine make bubu or Jonathan Waka for stage unclad campaigning ![]() Na everywhere go scatter,and our politicians no dey come alone,dey come with deir wives Na as d aspirant wife fine reach,Na so ppu go full d campaign,e no go b by apc or pdp again,...Just av a fine sexy fig 8 wife,and u re d winner |
U sure say dis one b toy abi irumole |
? una go just dey misyarn anyhow
