Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,052 members, 7,841,980 topics. Date: Monday, 27 May 2024 at 06:10 PM |
Nairaland Forum / Witorwitoutyou's Profile / Witorwitoutyou's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 15 pages)
Family / Re: Pastor, 70, Seeks Dissolution Of 41-year-old Marriage Over Sex Starvation by witorwitoutyou(m): 6:35pm On Jan 19, 2016 |
Ursino:Iro,weda no b blood dey. Flow 4 pastor body I knw even no wc kain eye dem deyy use take luk dis clerics self,dey re human like us 1 Like |
Family / Re: Pastor, 70, Seeks Dissolution Of 41-year-old Marriage Over Sex Starvation by witorwitoutyou(m): 6:31pm On Jan 19, 2016 |
Can u c where 2nd wife comes in,If one retires,definatly one will b active,d 2 can't get tired at d same time But if we talk now,females go raise eyebrow,is it not better dan aving issues like dis or claimin to be one man one wife whereby avin numerous concubines out dere 6 Likes 2 Shares |
Sports / Re: Everyone Says I Resemble Mikel Obi, Are They Saying The Truth? by witorwitoutyou(m): 4:16pm On Jan 19, 2016 |
U wey luk like Haruna Ilerika |
Celebrities / Re: Photos From 9ice's 36th Birthday Party by witorwitoutyou(m): 11:34am On Jan 19, 2016 |
Baba nice dey chop politics money Well,i tot his type of music won't go down d drain just like dt considering his uniqueness Anyways,HBD to him in arrears |
Foreign Affairs / Re: Masturbation Booth, 'Guyfi booth' In Newyork, Now Open For Workers by witorwitoutyou(m): 11:41am On Jan 18, 2016 |
Awon werey agba |
Science/Technology / Re: Picture : Male And Female Civet Cat Killed At The Back Of My House by witorwitoutyou(m): 11:30am On Jan 18, 2016 |
digitsolution:Hyena ko,Amotekun ni 3 Likes |
Romance / Re: OMG - The World’s Fattest Woman Determines To Slims Down For Her Wedding - Pics by witorwitoutyou(m): 12:50pm On Jan 17, 2016 |
Dis kain tin no fit happen 4 here If na Nigeria,dem go just tell u say,Ma tan ra e o le eleyi to ri gbandu bi eru ole |
Politics / Re: Photo :Will You Vote This Man As Nigeria's President Again by witorwitoutyou(m): 12:40pm On Jan 17, 2016 |
Ghana Ya niyen |
Politics / Re: General Buhari With Col Hammed Ali in 80's by witorwitoutyou(m): 6:13pm On Jan 16, 2016 |
Dis man face alone is scaring I no fit imagine one on one with dis man,a no jagba jagba simi lara 1 Like |
Celebrities / Re: My Grandma Calls Me Korede Bello. Do I Really Look Like Him by witorwitoutyou(m): 3:01pm On Jan 16, 2016 |
Mio ro bo ya werey ni gbo gbo yin Eyin ti e n fi ara yin wey musician, One neva deem am fit talk say im resemble LAGBAJA,mayb na y baba dey cover im face sef |
Career / Re: Woman Working At A Building Site In Lagos (Photo) by witorwitoutyou(m): 8:45pm On Jan 15, 2016 |
prettythicksme:Out of evrytin,Idi ni Iwo ri,THUGGY! |
Politics / Re: VIDEO : Man Climbs PowerLine: Threatens To Commit Suicide by witorwitoutyou(m): 7:32pm On Jan 15, 2016 |
.....I bet u if d guy c one better snake wey dey chill 4 d poole,d guy go bolt come down 1 Like |
Celebrities / Re: My Wife Said I Look Like Tekno!hope She Is Not Deceiving Me? by witorwitoutyou(m): 7:29pm On Jan 15, 2016 |
No b only tekno,u wey luk like SAGEM,werey Agba 11 Likes |
Politics / Re: What I Tell People Who Twist My First Name, “lai”, To “lie” – Lai Mohammed by witorwitoutyou(m): 7:27pm On Jan 15, 2016 |
Lia Mohammed,dts d prob of shortening ur name E fit b say na Layiwola baba dey bear so,can u now c d consequence 3 Likes |
Politics / Re: I Don’t Know Where Your Daughters Are, Buhari ‘tells’ Chibok Parents, BBOG Group by witorwitoutyou(m): 11:01pm On Jan 14, 2016 |
...abegg,dont let us politicize dis issue,deep insyde each of evryones's mind on dis platform knws dt d chance of gettin dis girls back in one piece is very slim(3percent),aya fi ti a fe ba ma tan ra wa loku Though,d president ought to b diplomatic about it though bin d leader of dis country But he has simply said d bitter truth.Most of d parents demselves mite av given up,leyin osu melo Make we just dey pray to God Almighty to librate dis girls 4rm d burden dey re facing and also dier parents,and such shld nt occur again |
Romance / Re: Lady Rejects Guy Because He Wanted To Take Her On A Date With 'Kabu Kabu' by witorwitoutyou(m): 3:40pm On Jan 12, 2016 |
Werey...Sheyb she c person wey wan use cab carry am...if na me,i no mind lap am 4 inside commercial bus,dt doesn't determine our future We can later in future(IF God's willing)role tgeda in a private jet |
Jobs/Vacancies / Re: The Best Ministry In Nigeria To Work With If One Is Offered The Opportunity by witorwitoutyou(m): 8:49am On Jan 11, 2016 |
Ministry of ibi ti owo wa |
Romance / Re: Sex With My Driver by witorwitoutyou(m): 8:44am On Jan 11, 2016 |
When has nairaland turned to a porn site |
Education / Re: #PHOTO: UNIABUJA Student Dies In His Sleep Night After Death Tweet by witorwitoutyou(m): 7:25am On Jan 11, 2016 |
Smartsyn:Dere's notin like untimely death,its a fallacy Evry death is always untimely,even iif one dies at age 150years,death has neva been easy.. Had it been it's timely,we will all knw when death will come 1 Like |
Politics / Re: Breaking News: Presidency Directs INEC To Declare Sylva Winner Of Bayelsa Polls by witorwitoutyou(m): 10:41pm On Jan 09, 2016 |
O ye ki wan ti OP mo inu TUBU ni Baba werey! |
Celebrities / Re: Omg!! Madam Why Do You Have To Bring Out Your B00bs Like This In Public (photos) by witorwitoutyou(m): 10:28pm On Jan 09, 2016 |
O fe gba ategun ni |
Politics / Re: Jim Nwobodo Marries Patricia After Dumping PDP For APC Today(pic by witorwitoutyou(m): 10:26pm On Jan 09, 2016 |
Baba tun fi iyawo kan le Iyen naah o bad 3 Likes |
Education / Re: Photo:see What Dasuki Caused 400L Unilorin Statistics Students! by witorwitoutyou(m): 10:25pm On Jan 09, 2016 |
We no gree c pic 1 Like |
Politics / Re: 2016 Armed Forces Remembrance Day Celebration - Photos by witorwitoutyou(m): 8:47pm On Jan 08, 2016 |
Dts d beauty of islam,u don't av to b connected b4 rubbing shoulders with d president in a mosque,All u need is to cone early and sit at d 1st row.we re d same b4 Allah Even d imam leadin d prayer culd b nobody,But b u president or senate president,u can't leave or 1st d imam in prayers except nature calls.u follow d imam,.dts d beauty of Islam 6 Likes 1 Share |
Politics / Re: FG To Introduce Death Insurance For Soldiers Fighting Boko Haram by witorwitoutyou(m): 8:28pm On Jan 08, 2016 |
na DEATH ASSURANCE DEY DURNG JONATHAN REGME MONEY WEY DEM SUPPOSE USE BUY WEAQPON,AWON OLORBURUKU PIN LA RIN ARA WAN DASUKI AND CO,ENI BO NINU ISORO.. |
Phones / Re: Evolution Of Telephones In Nigeria (pictures) by witorwitoutyou(m): 2:20pm On Jan 08, 2016 |
....and some persons mite b in prison chilling off deir asses in prison because of nokia 3310 Notin last forever 1 Like |
Fashion / Re: Chinonso Opara, Miss Toursim Nigeria World Delegate Stuns In Swimwear Shoot(Pic) by witorwitoutyou(m): 12:23pm On Jan 08, 2016 |
ds back to back of a tin is getting boring |
Crime / Re: My Ex Lied That I Raped Her by witorwitoutyou(m): 10:46am On Jan 08, 2016 |
....lucky..but dem suppose still jail ur John Thomas...cos na im carry out d operatn 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: Graduate Trainee Opportunity In a Top Bank In Nigeria by witorwitoutyou(m): 7:18am On Jan 07, 2016 |
.....me don lose hope 4 dis recruitment,since dem no gree send us d PBT details 4 we in lag. Are dey still call ppu 4 d pbt in lag? |
Politics / Re: Ooni Adeyeye Ogunwusi Visits Aregbesola At Osun State House(pics by witorwitoutyou(m): 11:01pm On Jan 06, 2016 |
Oba ba lo ri o n gbo gbo |
Politics / Re: Dokpesi : Dasukigate Is Witch-hunt, Doesn’t Exist. The Cable. by witorwitoutyou(m): 7:45pm On Jan 06, 2016 |
It"s a shame some daft peeps are defending Dokpesi claims When our father's av not escaped from d bondage of d looted funds I.e ex govt officials Don't let us b biase abt dis!Thief is thief,when do we want to enjoy if we don't curb dis excessive loot by corrupt govt officials. Abeg,i knw wetin my age dey talk o,four years to dis time,i knw what my age wuld b,when we wan kan enjoy dis country sef Abeg,lets forget hypocrisy and support any good action/motive from dis Govt to stop corruptn dt has been hitting us deep 1 Like |
Jobs/Vacancies / Re: 3 Years On, Boy Reminds GTB Of Their Job Promise by witorwitoutyou(m): 5:04pm On Jan 06, 2016 |
...dey dere dey wait Wa pe to ope,wa so boya baba e lo ni GTBank(inolamide's voice) |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |