Witorwitoutyou's Posts
Nairaland Forum › Witorwitoutyou's Profile › Witorwitoutyou's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 15 pages)
Ebi mu werey,ko sii peti mo lapo |
Enuf of all dis jare,na we sef dey cause all dis unnecessary gap,if e like make him Waka wit him head for airport,na so him want am |
Oponu,igba yi laro,nkan ti o ye ki o fi igba aro e shey,lo n fi arugbo ara shey Igba yi laro,arugbo sunkun oko |
C as d place b like a war torn zone |
So because of dis small issue u write dis long epistle,abeg next time,convert dt one thousand naira gift u give her to buy good cains, When next u come visiting,u place all d cains on d table,tell her to choose any 3 of her choice,Lock up d room,throw away d key..so dt nobody will enter Ko wa lu jagba jagba si lara(beat am like say tmao no dey)..u c dt her diary wey she dey use write nonsense,she go convert am to d tailored timetable u set for her, From skool,to mums shop,if posibu do d distribution,when she gets home,assg next,eat,den revise and sleep. U will warn her sternly dt if I hear peren again,wa je jagba jagba iya |
I guess it happens at newly wedded couple,a marriage of 15years can't exp dis |
uote author=wins18 post=43740033] Bro forget... pray u don't find urself in such situation[/quote]I don graduate since 4years back,i knw stds biliv,even some1 wey no read at all get F9,d std will also claim d lecturer was biased in marking. |
Some olodo peepss sef don dey hide under pretence say dem no mark jamb well,forget |
U suppose turn am to play,u go use mess scatter d place,if he reciprocate with his own Na so una go start,Mess competition..very romantic ![]() |
4get whether u re Apc or Pdp,d fact is d situation is gettin worse under dis govt,d truth needs to b told,but dis is nt d time to trade blames,instead we shld rally around and help dis govt in our ownn little way,This is our country,this is my country, |
Shey na oparun u wan use build am?if yes It wuld b more dan enuf,an estate wuld suffice self |
uote author=vanguard90 post=43684690] Wanna study something else[/quote]Ok den,but to me,i feel u shld do d Msc of what u want to study or somtin similar to what u want to go study 4,instead of goin 4 bsc,cos goin 4 anoda bsc it's just like avin a bunch of keys dt can only open a door,instead acquire anoda diff cert or any prof related course of ur desire to boost ur educational background,doin dt it's like avin a key dt can open so many doors Welll,d ball is in ur court,Just my 2kobo |
vanguard90:Baba,y not go for Msc of dt same course or a more interesting similar course u want to study,aving 2 diff bsc courses,its just like aving a bunch of keys dt can open a single door,wyle upgrading ur cert with msc or any oda prof related courses is just like aving a single key dt can open so many doors D ball is in ur court though |
hardbody:And when dey refuse to b nko,person no go try oda means...seems u don't knw ppu's mentality,even if dey re opportune to help,dey wont.dey only want to b d only applicant for d job,and dt doesn't mean,dey will b picked at d end Even if na just one person dem call for interview,if it's meant to b,it will and if nt,it won't b |
Zendinho:one can only knw when u try it ursef,if u re less busy,u can try deir office in d state u live,dey mite or mite not accept it |
Akande yan say Ahn ahn,baba werey ni abacha sha |
vanguard90:And if I may ask,y re u re writing jamb? |
Ni wo....aponle ni ex bread seller,Ni wo omo o n breadi ![]() |
Scored 62 MBBS unilag,My chances pls |
42 bawo,y not just invite d 23 needed legs to play d ties.nija coach just like to make evrytin luks cumbersome,meanwhile where iss our best defender in Europe presently,his name is conspicuously missing Leon balogun |
Muritala muhammed..d best president so far,its short 6ix months stinct is far better dan his predecessor(yaukubu Gowon 9years rule) |
DeeTus:U read wetin I write at all,i said Colombia coach,does dt means he's from colombia Meanwhile,it seems u don't knw d records of Jose perkerman,he has won u-16,U-20 world cup category with Argentines as deir head coach,he's well known for unveiling raw talent,His 2005 squad(u-20) is a livin witness,nearly took unknown colombia to d semi's at d last fifa world cup but was ousted by d host Brazil at d quarterfinal..so many can b said abt d man Jose pekerman |
Olodo dey advice samson,well aafter d qualifying series I wuld advice d nff to go for Colombia coach...Jose pekerman |
I knw no when dollar start to dey affect herbal drink(agbo),our Agbo seller wey dey full guys cup b4,d woman don half am,say dollar don rise,aw dollar take affect stem,root ,i taya for us sef,take any slightest oppt to hike prices |
Werehkpe:Oh,I c...till I c young male of a lion b4 I go wait 4 am,I no go kan run..even if na 1hour old lion,i go tear race.U must b kidding my bro ![]() |
OBAGADAFFI:Baba forget tranquilize..we re nt talking of a tranquilize GOAT here ..she get mindIf na me,i go first my leg reach aws ![]() |
Royle2014:Am still gonna quote u...sho lo yi Lori ni |
uote author=Royle2014 post=43037583]Cos it's Nigeria? Dont u see dis type of stuff in parks etc in the western world? ... Embrace change jor![/quote]So because it's a norm in western world automatically makes it a rite tin to do,smh such a slavery and MYOPIC mind |
Wu go apply,we wey apply,chose lag centre for test,passed d online test,wasnt called for d next stage.Sterling bank no b am jare |
Fayose...sunday dagboru |
If u re a Muslim or xtian,go to ur place of worship,explain dis to ur pastor or imam,its eida dey relieve u of ur debt by givin u or borrowing you d amount u need and pay back at a specified agreed date.Ppu hardly get turned down at d place of worship esp if u re dedicated member.Shikena |
NigerianSHA:Eeh oponu,o gba adura gidi ki ti e naah le dah,Idi ote ni ko joko ti,Arindin |

..she get mind