Witorwitoutyou's Posts
Nairaland Forum › Witorwitoutyou's Profile › Witorwitoutyou's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 15 pages)
If u re a Muslim op,i will recommend dis 4 stteps 1,always keep ursef busy and try not to b alone most times 2,Do Dhikr always(remembrance of Allah) 3, pray your five solat in Jammah 4 Tahajjud |
Wyle me get one babe lately,wey dey disturb me say make I date am,i no gree..within d 1st week we met,she has called me more dan my 3years stinct with my ex has called me on fone. Op,i always biliv in one tin,What is not urs is not urs#DONTFORCE IT,baba beta babe go come,free dis one jare..Give am space,if she like u,ladies always knw aw to come back and Give u d attn,stop wasting ur time,energy,emotions on what seems hopeless,If it's meant to b,it will So Gbagbe OP,#GBERA |
Well,i can feel d pains of my fellow NL,wetin dey go thru ppu mind wey don comment so far b say,Aw can some1 b puttin on a life fortune on his hand ,ile Aiye yi o do gbaAnd compared to some ppu's wealth,davido's own is just deir starting point We can Only hope and Pray we get to where we want too |
SaiBuharii:Oga,Thank God for ur own,dont jugde odas base on what u av exp,Go far and u will c more worse cases Dere's. Dis close pal of myne who graduated from Unilag(chemical engineering with a CGPA of 4.76,1st class),searched for job,yet culdnt secure 1ne..durin d 2nd year of his search,he went for his Msc at one efunrun whatever(University major on petrol related course)i forgot d name....came out with 4.85,he finished last year december,making it 3rd year after his pop.Now we re in feb,he hasn't secure a job,so baba,na where u c u go talk reach.Thank God for ur own |
Diss wan wey b like egun sepeteri ![]() |
Hoothman:I lived at sanrab for 4good years,now out of skool since 2012 |
Ige o shey...wa si abete awon boiz ni mushin Crate igo coke kan lo ma pari Ige e ![]() |
Our own sport and youth whatever, dalung... Dey drag age with Pele ![]() |
Since ighalo don dey snap with any artiste wey come Uk,d gguy neva score since last month..6games counting,Just 1ne goal,continu u hear ![]() |
9times dts massive,even d daily prayers is 5times a day Op,u can transfer ur husband to somewhere. Else,d transfer Window is still on ![]() |
Dis is a perfect budget for a student on a 5K per week or 2weeks as d case mayb,livin outside d skool campus(Unilorin) |
D plantain dt refuse to ripe for bin afraid to get fried will b use as plantain chips-pete edochie in d movie,d gods of d land ![]() |
crestedaguiyi:Leave us alone...Daft,criticize ur nuns,and mind ur biz,aw e take affect u,werey agba |
I don't knw when oda faiths will leave d Muslims alone and concentrate on deir own, What is diff btw dis and nun...asyde d face alone bin left out ![]() |
Must we mix evrytin with religion exp d xtian,any small tin na to say I reject it In IJN,instead to face d reality,we ought to appt d op for bringin dis up as an awareness Na so we do so tey,ebola cause great havoc for our land and ppu were so naive using salt to bath,consume large quantity,leadin to death of Many Lassa is at d corner also,we Avnt been able to curtail it. Xtians,No offence..u guys re guilty of easily attaching evrytin to devil and bad luck,a case happend in skool back den,a rumie entered his room after an hectic schedule in skool,decided to chill with his gospel song..Na so d disc no gree play,instead of d guy to check 1st if dere's any fault to d CD player,He began to pray fervently,sweating..dt d devil is a liar,Na so im roomate enter aws,at 1st he didn't interupt with his prayers,but later he became worried as d prayer seems endless,Na so d guy asked his roomate,y was he prayin dis aftnoon wc is very unusual,d guy now explained to him dt d CD isn't playing,d guy now checked it thoroughly...Guess what happend D cord of d CD player had removed from d socket |
OAU with protest ![]() |
Some persons will neva c anytin Gud in dis administration,smh |
If calabar man hand grab dis one Obe ti so,forget breed or tall |
Ole agba,iya fe so konga di oil well,werey agba |
Sometin wey dem din use pack pepper 4 Mile 2 in lag |
E wo pari yobo,o fe bi ti oka |
BABANGBALI:Baba ti e ni obasanjo ni |
Dasuki studies |
Ema daun o,eni to duro ru ee O pada di SIS COSMOS si church ni o,ori oke. 24/7 |
Baba ti da gba,agba ara ni baba fi ka we |
Oloriburuku,o bo Pata e,accident ni,o ki Oko bo e ni di,accident noni,werey ara e o mo,o n ga o n kuru Lori e fun Waka ti meji,Accident noni O ti Ya werey.... |
Op u wey suppose tell uss make we go find where d remaining money left Dasuki culdnt spend Na yeye key,u talk say make we go finde |
Buhari is tryin to discourage lootin of public funds,if u public officer now,u wil tink twice b4 u steal 1Naira....make u knw use am pay 100Naira |
Buhari o ni fe te Tinubu go implicate am say d money wey im take sponsor am sef na 4rm dasuki purse |
quote author=marygold90 post=42215007]Please for those that have done their test, how is their questions. pls your respond will be greatly appreciated for those preparing to write theirs.[/quote]Olodo,if I hear pim 4rm ur mouth,oya go and write ur test joor ![]() |
Dis is dumbest post ever,asyde dtndo u knw what awaits u in future @OP,Going to skool and bagging all d certificates in dis world doesn't guarantee one success,GROW UP,OP |
,ile Aiye yi o do gba
