Yello1's Posts
Nairaland Forum › Yello1's Profile › Yello1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
uhmmmm,just like big boss,he dey stubborn too,naija dey always rotate coach jawe small time keshi go stil come back |
soon dem go propose black card,and it is gonna be for player to go commit sucide after owngoal |
warefaaaaa |
like as if i care,whoever d coach go be,d important thing is dt eagles keep winning every match and NFF should stop interfering in coach tactics |
do i really care? Make eagle shaa win is my concern,ain't care who d coach is gonna be,moreso,na NFF go stil dey interfare 4 coach player picking mata! |
as ebola take enter USA wit suprise,anything fit happen 2day |
adepiero:naija wit no foresight habaaaa,i doubt naija blood in dt comment.well we get dere cos i believe corruptn wil soon leave our land.i say no to stagnancy |
oooooboy,see as naija peopl vex:colombia no knw say we naija peopl no dey gree make outsiders con talk rubbish 4 our dear country...naija no gud,naija no gud, we stil love am pass dem God forsaken hell.naija 4life |
mogentle:i should ask u dt,cos if u are sound enough u would hav knwn dt dt actn comes before d comment. |
how dem go dey abusy me 4 my eyes and i no go fit fight back wen i no be apc.hahahahahahahhaha laughing in ekitiiiiii.uhahhahahaha |
bad peopl always rating naija bad,either gud or bad naija na my country and i like am as he dey so,make everybody paddle dem canoe |
infact i like dt position,d SA go dey popular pas others |
mogentle:i doubt if u have a brain u think wit.i shook my head 4 u. |
if God be 4 someone,who u be. |
mogentle:dis are d set of narrow minded short sighted,maggot thinking fellow dt does nt see reason 4 people choice to superceed,anyway ekiti is nt of d egypt,maybe u need check ur origin,i doubt if u are a nigerian. |
he don tee wey im name done be oshokomoleee,d ebora dt chop jollof rice. Abeg chop everyone of dem head wey no one join d winning team |
bad business for arsenal and its manager,wenger |
goalllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll,goal number one 4 super eagle.waoooooo |
aint concern about d change,d main change dt i want is to change frm losing and win today's march |
all that hav pass through similar experience should pls broading my knowledge.all advice will be look into and most wil be utilized |
"baa" example she sed so baa? |
my neighbour has a daughter who is in d higher institution,she recently brought her frnd home so dt dey could do their industrial attachement in d same organization. The relationship btw d three of us hav been smooth b4 but nw d two wonna be wit me on a seperate occasion and they hav started biffing and nagging demself.i like d two of dem nd stil wonna be dere frnd but each of dem keep asking if am datn d other.am tired of dere nagging and incessant eyes flippering.wat should i do? |
date anyone dt comes ur way,either,older,younger,fatter,skinner,fairer,darker,wat else,i mean anyone. |
wen success comes to u everybody come to u,wen success come to u even peak milk dey look for u,wen success run away peak milk go won pick race,dem go deny say dem no knw u again.dem go even talk say dem no want u again.i beg no body wonn frend failure cos d relatnship go produce set back |
like as if i care. |
are u sure??,so who kill am?i guess na u kill am. |
dos who are broke are called brokers |
na to carry league dey important jawe,u go break record go break record. |
he just dey reason dis all dis while.well,if dem go do am make dem do am sharperly |
dis is a hype-hilarious post characterized wit sincerity;great respect to my lovely parent:u can nt celebrate a gud meal in my house,my dad wil ask u why u are hapi,God helpn u,u might be flog 4 dt.u can go and play wit frnds,it is equvalent to missing ur dinner.u must finish ur home chore b4 u can eat. U cant collect food frm neighbour without first looking at mum or dad,if u do u lose both neighbour food and mum's food,in additn caning and lambastement follows.even wen u are reading my dad will stil say"oo kawe eee,olodo"no mata ur positn u are an olodo" to my dad. I lov my parent,they are d best.thanks my late dad,i will 4 ever appreciate being ur child. |
keppyy:u feel wat?at 20 wat,make man no hear dt one.advice:go pick ur book and read.dis is wat i tag depression abuse. |