Yelloo1's Posts
Nairaland Forum › Yelloo1's Profile › Yelloo1's Posts
1 2 (of 2 pages)
Deluded people sighted in dis government |
After dis rain i pray say no be scorching sun again oo. Make d cul weather continue ooo |
Gud thing always following gud and brilliant people. And sickness always following sombies and dull people |
Issorite bros he go deliver d message to letter |
So make i go church ![]() |
Bloggers everywhere. No more secret anywhere |
Keep climbing nigga. U are bigger dan haters |
For fighting ur big broda alone me hav no comment for u on d issue. Here in africa we respect our seniors. |
I guess dis will put an end to d perpetual strike baa?? If not den no be our business |
Make dem do repraisal nw. Who dey hold dem. Impunity everywhere. |
obataokenwa:na so ooo. I nearly die of that ooo |
Na she dey flog u and na she go still dey shout say dis pikin won kill me ooo egbaaa mi ooo. Na den u go no say na only God fit save u from her |
Until Nigeria and Nigerians stop blaming d past administration and focus on developing this country then there will be no way forward cos we will continue to live in yesteryear. I can't believe that after one year our leaders are still shifting blame up and down and some nairalanders are always supporting and casting stone. |
People will call fayose a polytechnic graduate different name and even say he didn't go to school but they won't say anything about a president that have no cert.... |
edoyad:who told u that he is from nembe? He might be from Brass it is not necessary nembe |
agitator:abi ooo that's how they will come to nairaland and start casting stone. some of them if saddled with d responsibility of teaching will perform woefully but they are quick to blame teachers. |
Am not surprise was expecting something of sis nature. budget to be accepted maybe june |
so u dey write exam and u still get time to snap una colleague nawa ooo for this kind exam ooo. u are not even suppose to bring handset into d hall not to talk of nw taking pix.nawa for futo |
I beg how is he suppose to dress ooo. if he puts on agbada unaa go complain d man for did hot weather wear simple shirt unaa still dey talk. |
I heard stupid Donald trump object to d effect ooo. |
take it to any ministry for authentication and dem go tear d protector covering it up for ur own eyes.better not to laminate it.talking from experience |
someone still dey look for personal laurel again nawa ooo,watin u one make im do wey he Neva do?naija learn not to tonguelash |
are u applying for d post of a prof or a medical consultant? if my guess is right I doubt I u hav a master degree neither are u in a medical schul. |
it happened during d time of angel mayor and we paid 1k den,nw dollar is on the raise I guess u guys we pay triple nw. notwithstanding, the schul management must learn to always avoid using d some police cos they do cos more harm Dan gud, students didn't really like dem during our time. |
I doubt if some people hav a schul and if they do,I doubt if they are proud of the schul adekunle ajasin is a schul I will always be proud of. my Alma mater |
naa their boldness I won chop?or make dem pay salary. |
nobe only dust oo powder day raise dere too. |
shaiii money wey Neva reach una still dey take hand dey massage am!nawa ooooo |
Even d english u take write all dis na import u import am, tell me watin we neva import 4 naija |
Apc always talkn lik fayose.wen wil dis politicians stop lookn for faults and face development |
Naija it is high time we looked pass crude whatever! |
guy self of dt age no go sleep 4 him papa room,not to talk of a young teenager |
1 2 (of 2 pages)
