Romance › Re: Who Can Identify This Bushmeat I Just Killed? (Graphic pics) by youngreezy(m): 4:43pm On Dec 22, 2022 |
that thing na dog na, and how you take kill am?you use stone crush em skull? wicked goat indeed |
Romance › Re: How Me and my guys Beat A Nairalander by youngreezy(m): 12:24pm On Dec 21, 2022 |
this one sweet me die.......some goats wey dey run mouth here need confirm beatings to reset their brains.......na son that bastard bogieman abi na wetin be em name challenge me,I drop watsapp number make em chat me make 8 just see em face,the idiot run.... na God save am I swear,I for track am go that abia State wey em think say em dey hidden go bring am out eh..........e get one girl wey I dey target too that one feel say she sabi run mouth...make she no worry |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 9:31pm On Dec 18, 2022 |
Enigma1510: Come back in the next 2 years and see if any of your family members don die or never die Pal, i don’t normally reply senseless mentions like yours but maybe i should let you know that people who wish me bad get it 10 folds. If you think i am lying, quote me in 2 years and i would gladly tell you i never die and nobody wey close to me go die too, unless this was a joke, padi mi, you will definitely lose a close relative ooo… I can’t predict when e go be. My head no dey play oga!!! Na only me fit cause wahala for my life…no amount of curse from ppl like yours can affect me. This is why I don’t check responses but yours was big bad luck on your side…trust me Pal you don already lay curse for ya head,in 2 years time I go don big pass nairaland....I go dey too busy to dey check here sef lol.......since you don take am personal like this,bro I no dey fear you one bit ..mugu say em no dey reply people think say I go shake ..hahahah my man starting tomorrow, untimely death go dey happen for ya family until una finish from earth.....if e no happen,no say God na man |
Romance › Re: MESSI: Celebrating Argentina's Victory With Fried Rice, Chicken & Salad [Pix] by youngreezy(m): 9:12pm On Dec 18, 2022 |
iLegendd: Drop your number. 08101197189,mtn Thanks boss ....I say make I drop number since nobody don drop, nigeria na any opportunity you see,you try luck |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 8:39pm On Dec 18, 2022 |
Carthaporo: hhhhh see u ooo small pikin like u wan know my weight I dey Lagos surulere no worry one day u go lap my unit mugu dey form online bad guy.......chai,I don suffer..... nothing come out for ya side bro |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 8:21pm On Dec 18, 2022 |
Carthaporo: idiot no need for westing my time talking to illiterate like u you are cursed and rejected by ur own parents no worry one day we go meet I go reset ur factory hahaha see pains oooo,born throway dey open mouth talk to me....I dey ph,if you dey ph drop your number make we arrange where we go block......make I no where your weight reach |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 7:52pm On Dec 18, 2022 |
TristanX: If u wish me to die, may u die before me. Amen!! Since u can’t banter football maturely your mom go first die |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 7:50pm On Dec 18, 2022 |
Carthaporo: get out useless boy is dis how u behave ur father is there struggle up and down to keep a plate of soup on the table just to make u look good but look at how u re disgracing them publicly wishing someone and his whole family death what sort of child are u nairaland should not be letting anyone on this forum who are not matured enough to understand things get the fucking out of here stupid child your mama toto,I wish am death wetin you go do?you know see where em say make I go hang myself?oga thunder fire you and your family, starting from your mother.....if the thing pain you,come find me |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 7:10pm On Dec 18, 2022 |
TristanX: If u wish me to die, may u die before me. Amen!! Since u can’t banter football maturely I say your mother go first die,then you no go see tomorrow amen.....you go wail dem you no go wake up tomorrow again.....lmao |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 7:07pm On Dec 18, 2022 |
TristanX: If u wish me to die, may u die before me. Amen!! Since u can’t banter football maturely your mother idiot,you wey day make person hang himself,no be death wish be that?oga I say you go wail till you die!!! messi don win world cup.....I get bucket for your tears |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 7:06pm On Dec 18, 2022 |
|
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 7:03pm On Dec 18, 2022 |
TristanX: Ronaldo made his history and u can’t wipe out his records. Even your children will hear about him and marvel.
And whether u like it or not, CR7 is Mbappe’s idol. Go hang yourselves hahahahaha you go cry till you die!!!!messi don win world cup...make the thing pain you well well....make your ronaldo no go win world cup make em dey wait mbappe |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 6:54pm On Dec 18, 2022 |
we don win!!!! argentina!!!! |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 6:51pm On Dec 18, 2022 |
TristanX: Just as una hate CR7 for nothing. See his boy doing well his boy?oga mbappe dey make em own history, make ronaldo go do em own |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 6:48pm On Dec 18, 2022 |
dem say fifa want messi to win the cup,now dem don give france two penalties nobody talk again....una hate messi no be small |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 6:47pm On Dec 18, 2022 |
shey now fifa no arrange the world cup for argentina abi  |
Sports › Re: Argentina vs France : Qatar 2022 FIFA World Cup Finals (4 - 2)pens On 18/12/22 by youngreezy(m): 6:04pm On Dec 18, 2022 |
argentina why!!! |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by youngreezy(m): 6:45pm On Dec 10, 2022 |
Tchinaidi: Morroco could just be fate because I didn't play nothing and the statistics are there to show  your tears have been accepted,thanks for donating....next!!! |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by youngreezy(m): 5:58pm On Dec 10, 2022 |
chinedu!!!!bring out all the drums!!!! I see floods of tears flowing in this thread.... |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by youngreezy(m): 4:45pm On Dec 10, 2022 |
tears everywhere.....I go baff like three times today.... |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by youngreezy(m): 4:43pm On Dec 10, 2022 |
goal!!!!! morroco!!!!!,I don buy drum for Ronaldo fans boys their sweet tears |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by youngreezy(m): 2:39pm On Dec 10, 2022 |
LOVEGINO: die well my guy. ya mama go first die my guy |
Sports › Re: Morocco Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 0) On 10th December 2022 by youngreezy(m): 12:41pm On Dec 10, 2022 |
LOVEGINO: I wish senseless youth for dis platform dey reason like u. Kudos bro. una sabi form nonsense eh,so because people get choice of team wey dem dey support makes dem senseless?? forming woke makes your mother looks stupid so stop it abeg,e no fit you |
Sports › Re: "What Are You Looking At Fool, Go Away" Messi Cusses At Dutch Team (Video) by youngreezy(m): 12:28pm On Dec 10, 2022 |
so because messi humble make em dey like slowpoke if person provoke am?? useless people full this forum I swear,even me wey quiet,if you insult me the one wey go pain me,we go fight there......that dutch striker was provoking messi and messi reacted after the win where e go pain the mugu well u a dey talk nonsense say messi arrogant...even emiliano martinez wey no like problem was annoyed to the extent he said bad words too but una no see am,na messi be una problem |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by youngreezy(m): 9:47pm On Dec 09, 2022 |
netherlands respect yasef ooo |
Sports › Re: Netherlands Vs Argentina FIFA World Cup Qatar 2022 (3 - 4) pens On 9th Dec 2022 by youngreezy(m): 9:41pm On Dec 09, 2022 |
JasonScoolari: Add more tears, I wan baff. guy you big goat..... which one be add more tears I wan baff...lmao |
Sports › Re: Croatia Vs Brazil: FIFA World Cup Qatar 2022 : (4 - 2) pens On 9th December 2022 by youngreezy(m): 6:37pm On Dec 09, 2022 |
my game don play!!!!!!!!!!!!......85k in the bag!!!!!!! my december sure.... make I first go order beer and pepper meat take see front joor |
Sports › Re: Croatia Vs Brazil: FIFA World Cup Qatar 2022 : (4 - 2) pens On 9th December 2022 by youngreezy(m): 6:32pm On Dec 09, 2022 |
croatia dey give me joy,make the match just end for pk....... anybody wey wan win make em win....my own na my game |
Sports › Re: Croatia Vs Brazil: FIFA World Cup Qatar 2022 : (4 - 2) pens On 9th December 2022 by youngreezy(m): 6:30pm On Dec 09, 2022 |
Nemesis0147: lol you dey confirm am  I play the match to end for pk |
Sports › Re: Croatia Vs Brazil: FIFA World Cup Qatar 2022 : (4 - 2) pens On 9th December 2022 by youngreezy(m): 6:30pm On Dec 09, 2022 |
goal!!!!! |
Sports › Re: Croatia Vs Brazil: FIFA World Cup Qatar 2022 : (4 - 2) pens On 9th December 2022 by youngreezy(m): 6:27pm On Dec 09, 2022 |
the match go enter pk,play am with your life savings |
Romance › "Soso"by Omah Lay by youngreezy(op): 12:54pm On Dec 05, 2022 |
Hello everyone I know the election wahala is around the corner and we are all focused on making nigeria great again by electing the right person but let's divert a little, which brings me to my question.....Have you guys listened to "soso"by omah lay?,it's one of my favorite songs this year,the beat,the vocals,the way he delivered each verse was top notch...Until I stumbled across the video on youtube today and my mind started racing towards different things at a time. What was the message omah lay was trying to pass in that song??because it seemed like he was begging a water spirit to take away his pains,well to confirm my suspicion,I read a lot of comments and guess what??I was kinda right!!!!,a lot of people where saying the song had spiritual meaning and that omah lay was going through serious depression and mental illness and drug addiction and that he went to the water spirit for success in his musical career hence the additions and depression....so guys what do you think...share your thoughts thank you..... |