Business › Re: Are People Using Old Naira Notes In Your Area? by youngreezy(m): 11:33am On Mar 05, 2023 |
ganisucks: Money that CBN don burn finish. You guys just don't get it. Go and read up Maria Antoinette, the Romanovs and Lenin. And that will give you an insight into what CBN is doing. explain give us na bro,make we sef know wetin dey happen...e come be like say we dey lost abeg .. |
Politics › Re: Bola Tinubu Calls Dino Melaye A Gorilla In His First Speech As President-elect by youngreezy(m): 1:45am On Mar 02, 2023 |
Godwin4444: Like seriously there’s one thing very annoying about obi supporters n if they aren’t careful it might put some of them in trouble
It’s like they have all been programmed to believe tinubu is coming to kill them, that’s what u hear from them in different places they talk.
Two annoying scenarios have happened here today
The first one Imagine we all went to eat at a restaurant, 3 men were talking about election on a table n from their conversation u know they are friends n they had election bet, 2 was supporting tinubu n one peter obi, they we’re having their discussion without insulting anyone.
One girl on another table that doesn’t know them n they don’t know him just said “na u go suffer am”……..na so one man from d 3 guys just stood up n told the girl
I have been a millionaire in my 20’s n now I am approaching 50, I am d ceo of this n that n I have this n this n I have never been a politician so what’s your problem. The man was so annoyed that it took d intervention of people there to calm him down, the lady couldn’t even wait to finish her food before she left………even d man supporting Peter obi among d 3 friends was angry but he just had to caution himself
Same thing happened here not quite long, d same line of “na u go suffer am” is the same thing this girl dropped when she’s doesn’t even know d people discussing
It’s highly annoying
Imagine another one saying here that Igbo man will go back to his business or work after election, so na other tribes no get work or business?
These people are highly annoying
It’s like they are intentionally looking for ways to get people angry the way una dey talk sometimes dey marvel me oooo,so because he's a millionaire since 20 means if Tinubu govt dey bad e bo go affect am?abi em no go suffer am too??psquare,tundednut and the rest wey dey campaign against am dem bo be millionaires?Mr man it's all about changing govt,apc brought suffering to Nigerians,e touch the so called rich people too....compare apc tenure to pdp tenure bro,you go notice big difference...so for those guys wey see the hardship wey apc bring, still dey support apc?na dem go suffer am wether rich or not ...and mind you, I'm not obidient,my own na make apc comot...shikena |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 6:11pm On Feb 22, 2023 |
Illegal1: hahahahaha....Jesu..
omoh...dat guy go swear gv una.
see Bleep up,dis kind tin dey pain eeh.. I just weak bro,me I no go dey fear odds again... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 5:54pm On Feb 22, 2023 |
Illegal1: omoh....God jst butter dat guy bread with 90k for dis hard time.
wetin happen,y una dey console am? you never understand wetin I dey try talk?we discourage am not to play the game based on say we think say Madrid no fit use 3odds win Liverpool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 5:50pm On Feb 22, 2023 |
UyaiIncomparabl: Which yeye little form? They have been at their worst form this season. Ona just spoil that guy show. See free 90k wasted. men!! Liverpool na shit ......ehen!! shey you give out odds? because I saw a thread like that sometime ago but no update of recent |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 5:48pm On Feb 22, 2023 |
Illegal1: make he pray well for dis liverpool game ooh bro the game enter ooooo,we dey console the guy since |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 7:24pm On Feb 21, 2023 |
karkinase: Madrid will win.. even Liverpool with their finest form can not beat madrid na this one lol instead of you to give me small hope.... my gee you dey vex ooo...lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 7:24pm On Feb 21, 2023 |
UyaiIncomparabl: Sorry, Liverpool no go win am. The ticket go come. Ona just spoil show for am. Liverpool of recent are discovering little form so let's hope.....abi you wan my Friend to fight me?lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 7:17pm On Feb 21, 2023 |
Starz825: Ok I don understand... Person go come dey pray make the person no win so that your conscience go fit make you rest  exactly!!! we dey pray make Liverpool win so we go rest, because em don dey para fro us already say we be witch ooooo....lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 7:16pm On Feb 21, 2023 |
UyaiIncomparabl: RIP to his ticket. E don cast. Which games remain? em no book am,but all the prediction work, remaining Madrid to win Liverpool.......na we encourage am to no book am day the thing go cut.....now all the prediction don almost work,if Madrid win,na em be say em for chop 90k and em go vex for us eh....so make Liverpool win make e be say the game for cut |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 7:13pm On Feb 21, 2023 |
Starz825: Wetin you dey talk Madrid win or Liverpool win the game suppose remain Madrid to win,that is if Madrid win,em for dey on 90k now if to say em book the game......so make Liverpool win make e be say the game cut |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 by youngreezy(m): 4:41pm On Feb 21, 2023 |
Liverpool need to win make my guy no mad oooooh.....90odds wey em book,ac Milan to win totteham,Bayern to win psg, Dortmund to win Chelsea,and real Madrid to win Liverpool and em wan stake am 1k to win 90k.....omor we come discourage am ooooo say the game go cut make em no waste em money.... especially because of psg vs Bayern.....now the game don almost enter |
Business › Re: Naira Redesign Mops Up N1.8trn From Currency Outside Banks by youngreezy(m): 4:35pm On Feb 21, 2023 |
YinkaOlusesi16: So all the old naira 1.8trn will be counted as waste. Emefiele and buhari, there is God ooooooooo. wait,so all the old money people deposited won't reflect in their account or what?I no understand |
Business › Re: First Bank Is Receiving Old ₦500 And ₦1,000 Notes Nationwide (Photos) by youngreezy(m): 4:10pm On Feb 17, 2023 |
Period007: 1 BVN to 1 deposit Wait so after you deposit 500k once,you no go fit deposit again forever? |
Travel › Re: My Girlfriend Doesn't Want To Get Married To Me Before Traveling Abroad by youngreezy(m): 3:49pm On Feb 17, 2023 |
budaatum: Wise woman. She might grow and find better so it's wise to keep open options. Grow and you too might.
And thanks for your support. you dey drink beer?make I buy one mortuary standard for you..... useless simps must get sense by force... |
Romance › Re: Why Do Guys Castigate Girls For Wanting To Date Only Rich Guys? by youngreezy(m): 6:39pm On Jan 14, 2023 |
OP first of all, arsenal go win premier league, if you say na lie bet your money...and back to the topic,I no get wetin to talk ooooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Liverpool (3 - 0) On 14th January 2023 by youngreezy(m): 5:41pm On Jan 14, 2023 |
goaall welbeck!! |
Romance › Re: What My Eyes Saw This Evening. FEAR WOMEN!! by youngreezy(m): 12:30pm On Jan 14, 2023 |
Ballzproblem2: that's why I don't take that gender serious if ain't their brother son or father,if you are expecting them to stick.by you, you are on a long thing,have multiple girls ,don't spend much ,do not invest emotions, you're good to go you dey drink beer?make I order two mortuary standard bottle of hero or any of ya brand for you with pepper meat |
Crime › Re: 17-year-old Arrested For Allegedly Impregnating 10 Ladies In Rivers by youngreezy(m): 12:00pm On Jan 14, 2023 |
rescue wetin?did they tell you that the girls didn't agree to this? |
Celebrities › Re: Portable Spotted Trekking Barefoot On A Street In Sango (Video) by youngreezy(m): 4:27pm On Jan 13, 2023 |
Mogajunior:
 Part of the ritual. you get sense bro,wetin be your brand make I buy you two bottles with goat meat pepper soup |
Romance › Re: Shaming Of Women Over Leaked Sex Videos Or Nudes. by youngreezy(m): 11:56am On Jan 11, 2023 |
I wan read comments |
Romance › Re: "Soso"by Omah Lay by youngreezy(op): 1:15pm On Jan 07, 2023 |
Owlswift: As much as I love this song, I never knew it had this spiritual interpretation until I paid attention to the lyrics. I still tell myself I'm the song no 1 fan..cos I really loved it but these musicians can't be trusted.
No one can change my mind..this song has spiritual meaning to it and I think we need to pay much attention to their lyrics and not just fall in love to with their rythm the song was one of my favorite songs last year,but when I watched the video,I was dumbfounded, didn't know he was talking about something else,I thought it was a love song...lol |
Sports › Re: Game Tips by youngreezy(m): 1:12pm On Jan 07, 2023 |
ubongdo33: Good evening all. let's go with the first game
ligue 1
Marseille vs toulouse
tip: 1 bro,the email address wey I use open nairaland,don loss,so that email wey you send me,I no see am oooo |
Romance › Re: Nigerian Cultists Vs The Italian Mafia Vs Mexican Cartel. Which Is More Deadly? by youngreezy(m): 12:29pm On Jan 06, 2023 |
Mrklemo: Nigerian boys don upgrade. The latest clash in Delta state, it's been rumoured that Ak's are involved. With the proceeds from internet fraud, drugs and other crimes. With time the boys will be wetting up rivals with automatic rifles. these kids here go just dey talk anyhow,think say naija guys come play?see wetin dem dey do for malasia,italy,dubai wey no be there country oooooo,them dey here dey cap nonsense |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester City (0 - 1) - Full Time by youngreezy(m): 5:52pm On Jan 05, 2023 |
ubongdo33: enppi vs alahly X/2
Zamalek vs X/1 Play single Quote me after match. chai bro I no see this prediction earlier but I don follow you sha, mention me when you post another one..... |
Politics › Re: NFIU Bans Cash Withdrawals From Govt Accounts Effective March by youngreezy(m): 3:06pm On Jan 05, 2023 |
hm |
Romance › Re: Man Marries Two Wives Same Day In Cross River (Photos) by youngreezy(m): 12:36pm On Jan 03, 2023 |
Jennyclay: Biko, let us hear word.
How is he taking them out of from poverty? Don't he know what he's getting himself into before he choose to marry two women?
He's the head of the family and his responsibility is to take good care of his wives and children. No be equal right again?I think say una dey find equality?e don reach to take care of family,the man don turn head of family.... nothing like that oooo, make the women find way for themselves.....lol |
Romance › Re: I Talk Too Much! Help. by youngreezy(m): 6:06pm On Jan 02, 2023 |
omor as I read this thing sef,I wan mad.....you talk/type too much |
Romance › Re: Primary School Yabs: Drop It Like Its Hot by youngreezy(m): 5:06pm On Dec 29, 2022 |
all your family sit down on top amara no oil come out.... |
Romance › Re: "Soso"by Omah Lay by youngreezy(op): 9:56pm On Dec 28, 2022 |
Silasloaded: The beat was nice even the vocals was the best for me this is one of the best song that goes with emotion. My friend chizoba just succeeded in scoring the music using his keyboard. bro we're talking about the message omah lay was passing through that song |
Romance › Re: "Soso"by Omah Lay by youngreezy(op): 9:55pm On Dec 28, 2022 |
Nettybrown: Hmmmmmm! I went through the lyrics today and I was like wow! These our musical artists dey waka o! Their leg long gan ni o! bro that song make me know say most of these musicians hands no pure |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (1 - 3) On 26th December 2022 by youngreezy(m): 6:52pm On Dec 26, 2022 |
liverpool dey vex |