Crime › Re: DSS Detains 35 Suspected ISWAP Fighters, Tension Heightens by youngreezy(m): 8:34am On Oct 28, 2022 |
MITCHELL96: This country sef, look at how it's easy for illiterate to terrorise this country! 
Boko Haram that came out in 2009, up till today, nothing has been done. If this was US, Boko Haram will not last up to 3 days. it's politics bro trust me on this one,the security pesronels are the terrorists themselves, I'm working at airfoce base and with the kind of sophisticated weapons and fighter jets I saw there eh and you tell me they can't defeat a group of illiterate aboki with guns? somebody is making huge amount of money hence the prolonged war |
Crime › Re: Police Release Emergency Phone Numbers For The 36 States & FCT by youngreezy(m): 8:56pm On Oct 27, 2022 |
they are now reactive because e don reach their door step, when terrorist dey torment poor man dem been no send but e don reach abuja now everybody don dey jump up and down.....una never see anything |
Romance › Re: Girl Wan Finesse Me Sha, Emi RP Baddo by youngreezy(m): 6:52pm On Oct 27, 2022 |
Zonefree: At N500 per lash, it will take you about 1600 lashes to exhaust 800K.
At 3 lash per day, it will take you about 533 days to exhaust 1600 lashes.
That girl is a criminal! I'll advice you get her arrested immediately. bro which kain calculation be this na lol |
Sports › Re: EPL: Three Clubs Interested In Signing Cristiano Ronaldo From Man Utd Revealed by youngreezy(m): 11:42am On Oct 26, 2022 |
ugwuadudave: Now it is ''....person wey dey play with mbappe and neymar, why he no go play well...'' my brother that one no be excuse,this sam messi was playing with the likes of griezmann,mingueza,coutinho who flopped badly and still be performed excellently so make we hear word |
Romance › Re: Voluptuous Bodyguard Used By Kogi State Government by youngreezy(m): 2:33pm On Oct 24, 2022*. Modified: 6:56pm On Oct 24, 2022 |
my brother make lust no go put you for trouble,that woman fit beat you black and blue ooo |
Politics › Re: Lagos 2023: Jandor And Funke Akindele's Campaign In Badagry LG (Pictures) by youngreezy(m): 6:32am On Oct 24, 2022 |
mc oluomo the chief urchin fit don die where ever em dey ooo |
Politics › Re: Benard Ifeanyi: Ebonyi People In Diaspora Condemn Attack On APGA Guber Candidate by youngreezy(m): 6:27am On Oct 24, 2022 |
if APC like make dem carry gun,dem no go smell that seat...dem don result to violence and thuggery because na their only way out, intimidation but we ready full ground... urchins sef, instead of them to try give their selves better name,dem kukuma dey cast the more |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Arsenal (1 - 1) On 23rd October 2022 by youngreezy(m): 1:35pm On Oct 23, 2022 |
hustla: December is when they come down  man u people sef,e go shock una |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Arsenal (1 - 1) On 23rd October 2022 by youngreezy(m): 1:34pm On Oct 23, 2022 |
we dey win southampton today,play am with your life savings |
Romance › Re: How To Identify A Toxic Relationship by youngreezy(m): 7:35pm On Oct 19, 2022 |
Wordsfrombimpe: OMG!
What an understatement
You are the typical guy that give toxic vibe I said what I said
Don't change the topics as usual, emotional attack and name calling,una dey very predictable and boring eh tufiakwa!! before you know now you go use uns favorite line"A real man"abegi shift jare!!! anyways I know say you just dey catch cruise so have a nice evening....I wan go watch chelsea match |
Romance › Re: How To Identify A Toxic Relationship by youngreezy(m): 7:32pm On Oct 19, 2022 |
Wordsfrombimpe: OMG!
What an understatement
You are the typical guy that give toxic vibe I said what I said
Don't change the topics as usual emotional attack and name calling, before we know you go use the word"a real man"abeg shift hate!!! well I know say na cruise you dey catch so have a nice evening,I wan go watch match |
Romance › Re: How To Identify A Toxic Relationship by youngreezy(m): 7:23pm On Oct 19, 2022 |
Wordsfrombimpe: There is no feminism in the statement
Kindly read carefully Madam,you said toxic relationship not toxic men,relationship na man and woman involve so you read carefully through all your statements and tell me how many women you don castigate?you carry men matter for head like gala na wa ooooo...if man don taya you, follow woman,preach about lesbianism and own up to it no be to come here masturbate about men finish still go collect prick for back lmao |
Romance › Re: How To Identify A Toxic Relationship by youngreezy(m): 5:09pm On Oct 19, 2022 |
Wordsfrombimpe: I agree that no guy is perfect
But you see toxicity isn't to be endure neither tolerate
Salt is Salt and Water is Water
Period
Copyright Digital Bimpe The Coach the headline says"how to identify toxic relationship"but as usual na men go always be the devil,see how you and other girls dey paint men bad meanwhile johnny depp just comot from relationship with one toxic bitch,court even tell the woman to pay am money to show you how toxic she be but No,na men be una problem....feminism go really do una bad thing oooo choiiii!!! |
Romance › Re: Why Do Children Celebrate Their Mums More Than Their Dads? by youngreezy(m): 5:02pm On Oct 19, 2022 |
I dey shit,wen I shit finish I go comment... |
Romance › Re: VIDEO: Female Student Discovers She’s Pregnant During School Lab Session by youngreezy(m): 3:19pm On Oct 19, 2022 |
hello tueh tueh |
Foreign Affairs › Re: Sergei Surovikin, Russia War Commander Admits Kherson Situation ‘Very Difficult’ by youngreezy(m): 1:42pm On Oct 19, 2022 |
Sltp: America? Or NATO? And the world? America na your mate? |
Foreign Affairs › Re: Sergei Surovikin, Russia War Commander Admits Kherson Situation ‘Very Difficult’ by youngreezy(m): 12:25pm On Oct 19, 2022 |
america na your mate? |
|
|
Business › Re: Polaris Bank Reacts To Accusations Of Religious Intolerance by youngreezy(m): 11:29pm On Oct 14, 2022 |
na una sabi |
Romance › Re: See The Portraits Of My Real Self (photos) by youngreezy(m): 8:29pm On Oct 13, 2022 |
mtcheew |
Sports › Re: Fight With Anthony Joshua Matter Of Time – Deontay Wilder by youngreezy(m): 10:21pm On Oct 12, 2022 |
mikeweezy: [ quote author=youngreezy post=117505922]wilder beat am like thief joor!!!!,make em dey follow dj cuppy make em no go train...since wey fury dey call am out the pussy nigga dey give different excuses,I know say two of una na wash but at least you face fury three times useless joshua dey jump up and down l8 headless chicken must you comment and show your ignorance on what you don't have idea about AJ has never dulge anybody all through his fighting carrier if you are truly a boxing fan u won't make this comment guy your mama toto, since una no fit comment without insults... |
Sports › Re: Fight With Anthony Joshua Matter Of Time – Deontay Wilder by youngreezy(m): 7:22pm On Oct 12, 2022 |
wilder beat am like thief joor!!!!,make em dey follow dj cuppy make em no go train...since wey fury dey call am out the pussy nigga dey give different excuses,I know say two of una na wash but at least you face fury three times useless joshua dey jump up and down l8 headless chicken |
Celebrities › Re: Court Discharges, Acquits Seun Egbegbe After Spending 42 Months In Prison by youngreezy(m): 4:37pm On Oct 12, 2022 |
omor this guyyyy!!!,I don forget about am sef |
|
Celebrities › Re: Burna Boy Visits DJ Khaled's Mansion, Gets Served Seafood Breakfast Last Last by youngreezy(m): 11:30am On Oct 12, 2022 |
nice |
Family › Re: Say No To Sexual & Gender Based Violence - Project Alert On Violence by youngreezy(m): 11:24am On Oct 12, 2022 |
As usual,it's always about women this women that,men can be raped,abused,killed and no one gives a fvck but just touch one woman and the whole world go come for your neck...men my advice to you?in everything you do, always put yourself first,enjoy your self before you think of any woman including ya mama and sisters because they'll always be provided for and protected...I don talk my own finish,name I go smoke igbo.... |
Romance › Re: Why Don't People Support Black People And Black People Don't Support Each Other by youngreezy(m): 10:03am On Oct 12, 2022 |
Zonefree: How you managed to be consistent in your madness for over 5 years now is what I don't understand  lmao!!!!is like the thing pain you well well oooo, this comment funny die!!! |
Romance › Re: All Nigerian Girls Have A Call Girl Mentality - Abuja Based Escort (Video) by youngreezy(m): 1:10pm On Oct 11, 2022 |
YoungLecturer: To easily find premium escorts like the fine babe in this interview, check out www.abujaxxx.com no be small olosho I see there ooooo, people serious girlfriends and fiancee.....chai!!! |
Romance › Re: Make Una Get Sense Nah by youngreezy(m): 9:58am On Oct 10, 2022 |
lmao.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Liverpool (3 - 2) On 9th October 2022 by youngreezy(m): 4:27pm On Oct 09, 2022 |
bennybuhari: Liverpool and Man Utd too small for Arsenal. Bring ManCity, Bayern, Barcelona, Real Madrid and Chelsea make over confidence no finish you ooooo lol,I be arsenal fan but my confidence dey learn work where your own dey |
Sports › Re: Reims V PSG: Sergio Ramos Receives His 28th Red Card Of His Footballing Career by youngreezy(m): 9:38pm On Oct 08, 2022 |
second?who come be first na? |