₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,304 members, 8,449,638 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 07:24 AM

Toggle theme

Youngreezy's Posts

Nairaland ForumYoungreezy's ProfileYoungreezy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 45 pages)

RomanceRe: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by youngreezy(m): 11:07am On Dec 05, 2022
Thereisstillhop:
Omo e get some boys for our estate. So based on niggas in the hood I involve them to follow chop . So now dey company don signed the deals this boys now dey turn me around. The funniest thing be say I got angry to terminate dey deal . Omo I surprised when one of their cult member dey threaten me today say if na only wan chop ABI no wan carry their brothers along.so tey them com my crib around 10 pm..abi because say I dey cool and calm...I dey para rn
if na street business and you dey ph,DM me privately make we align,e get matter wey dem no dey involve police....since na frat matter.. but if na normal legal business den involve police or army if you get connection
RomanceRe: Man Claims He Caught His Wife In Bed With Another Man 4 Days After Their Wedding by youngreezy(m): 7:06pm On Dec 02, 2022
I no know wetin to talk
SportsRe: Ghana Vs Uruguay: FIFA World Cup Qatar 2022 (0 - 2) On 2nd December 2022 by youngreezy(m): 6:01pm On Dec 02, 2022
ghanaians have their revenge and it's very very sweet,suarez make ghanaians cry for 2010 l,now ghanaians dey make am cry...
CelebritiesRe: Dj Cuppy & Ryan Taylor Party With Friends To Celebrate Their Engagement In Dubai by youngreezy(m): 3:49pm On Dec 02, 2022
cuppy
SportsRe: Poland Vs Saudi Arabia: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 0) On 26th November 2022 by youngreezy(m): 3:55pm On Nov 26, 2022
Kingcalls:
Messi people for you....they love to bring down others to raise messi ....
the guy na serious ram
SportsRe: Poland Vs Saudi Arabia: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 0) On 26th November 2022 by youngreezy(m): 3:05pm On Nov 26, 2022
ominilongest:
I said it again.
LEWANDOWSKI NA FLOP.HE NEEDS GOOD PLAYERS TO FLOURISH

MAKE YOUR PAPA GO BUY GLASS.
the glass na for your mama toto??
SportsRe: Poland Vs Saudi Arabia: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 0) On 26th November 2022 by youngreezy(m): 2:45pm On Nov 26, 2022
ominilongest:
Flopdowski floping on world stage as usual
Before u start comparing yourself to GOATs shey u sabi do meeeeehhhh grin
wetin you been dey blab about again??who tell you say him na flophuhfor just two matches you don dey judge am na wa ooo
RomanceRe: Why I Dont Like Igbo Ladies For Relationships. by youngreezy(m): 11:50am On Nov 25, 2022
Bunkbars:
If you just came back from abroad, bro you have made it for igbo women, they don't use their eyes to see guys that are hustling abroad.

Even if it's dubai grin, if you like treat her like a mess, she would endure and still stay with you. With the hope you will marry her, and take her out of Nigeria, so she can brag to her umu ada commitee, how she isn't in their level. ;Dwho sing that bro,I dey fine that song like mad

That was how, one guy that came from abroad, snatched my guy babe grin, and this my guy really loved this girl, and did alot for her. It was my first time seeing a man cry bitterly over a woman in real life. grin

But my guy is doing very well now sha. All he did for her didn't matter anymore, but the abroad guy married her though.

There is this song that goes like this "Never in my life, them go use my head" grin that's his current ring tone.
PoliticsRe: ISWAP Attacks 2 Nigerian Army Bases In Borno, 30 Soldiers Dead - SaharaReporters by youngreezy(m): 3:51pm On Nov 23, 2022
they're masturbating on the east/peter obi matter while they're been slaughtered like the cows they are
RomanceRe: "This One Shock Me": Lady Stands On Chair So Her Hand Can Reach Gas Cooker by youngreezy(m): 6:00pm On Nov 22, 2022
short devils with tall problem
RomanceRe: Men Only, What Are Women Not Ready To Hear? by youngreezy(m): 6:24pm On Nov 21, 2022
Rubyjade:
huh
mtcheew
CelebritiesRe: Regina Daniels Looking Sexy, Flaunts Her Flat Tummy In A Two-Piece Dress (Photo) by youngreezy(m): 9:31am On Nov 21, 2022
mtcheew
Christianity EtcRe: The Best Decision I Took That Changed My Life Forever by youngreezy(m): 10:25am On Nov 20, 2022
Mekanus:
Why will I pray to a useless God that can't even say hi? Your imaginary God has no power over what happens here, so if you like call it when faced with danger and still get screwed. Know this and know peace.
no be by ranting bro,like I said earlier,your weight no reach....you dey call am useless ba?no worry wen time reach we go know
Christianity EtcRe: The Best Decision I Took That Changed My Life Forever by youngreezy(m): 9:44am On Nov 20, 2022
Mekanus:
Pray to which God? God that can't help himself will be the one to help me?
oga I don see people wey talk worst so forget all these ones you dey do,God is the greatest and I no be extremist oooo,but I fit swear with my life say at gunpoint or any real danger,you go pray to the same God wey you dey insult without respect so make we leave matters abeg
Christianity EtcRe: The Best Decision I Took That Changed My Life Forever by youngreezy(m): 9:38am On Nov 20, 2022
AntiChristian:
Why do Christians like the abuse of the so-called God they worship?
the worst part about all of una wey dey form woke be say,at the face of real danger now u a go dey pray to God to help una
RomanceRe: Men Only, What Are Women Not Ready To Hear? by youngreezy(m): 9:36am On Nov 20, 2022
"baby I lost my job","that your friend is beautiful "(them fit stab you for this one)I want to date a virgin,calling dem olosho or evening news paper,"baby what's your body count"
RomanceRe: Nigerian Cultists Vs The Italian Mafia Vs Mexican Cartel. Which Is More Deadly? by youngreezy(m): 11:08pm On Nov 19, 2022
Barims:
I'm guessing you are one them abi?
whatever you guess na ya biz......
RomanceRe: Nigerian Cultists Vs The Italian Mafia Vs Mexican Cartel. Which Is More Deadly? by youngreezy(m): 12:56pm On Nov 19, 2022
y'all saying nigerian cultists are learners are damn funny,una know wetin una dey talk so?the only reason I'll rate those other gangs ahead of nigerian cultists is just because of more money hence the access to more sophisticated weapons,make una reason wetin naija cultists dey do with ordinary local pistol and matchete talkless of say dem get access to more sophisticated weapons....the unknown gun men wey dey carry our police/army play,dey kill dem like chicken,una no know say na group of cult boyshuhabeg make una respect our frats here
TV/MoviesRe: AMAA: Burna Boy Presents The Manager Of The Year Award To His Mum, Bose Ogulu by youngreezy(m): 1:12pm On Nov 18, 2022
check on stefflon don,she fit dey get high bp now
PoliticsRe: Nigeria's Total Public Debt Stands At $151.3 Billion In June 2022 - Nairametrics by youngreezy(m): 1:11pm On Nov 18, 2022
and tinubu wan still continue where buhari stop....
RomanceRe: Why Are People So Drawn To Unavailable People? by youngreezy(m): 10:30pm On Nov 17, 2022
Reinamaria:
It's not them, it's you.
You are the one reading meaning into something that is normal.
You're the weird one, so stop feeling too special.
you are wicked....see blasting
RomanceRe: Share Your Crazy Room Mate Experience Here by youngreezy(m): 11:09pm On Nov 16, 2022
Aguiyimba:
Untimely death is too painful
e shock me bro.... person wey I tell say I dey come make I check something,na em dead body o come back come meet ooo
RomanceRe: Share Your Crazy Room Mate Experience Here by youngreezy(m): 12:05pm On Nov 16, 2022
DaInferno:
you're also good at making a good story go sour cry damn!
lol bro na as e happen,I dey write am here....I even skip some parts sef.omor it was painful I no go lie..
RomanceRe: Share Your Crazy Room Mate Experience Here by youngreezy(m): 8:53am On Nov 16, 2022
Lamanii22:
awwww so so painful… death ruins so much….
babe that day still dey my memory,I just say make I stroll go look for house because I was on house hunting,only for me to receive a call to rush down to our school teaching hospital,before I got to the hospital another phone call came in telling me to come to the mortuary that he's already dead and I should bring money for embalment....I shock no be small....person wey I tell say"oboy I dey come make I stroll out",he said"no shaking"and was mending his clothes with a tailor ooooo,the next thing na em dead body o come meet stark naked for motuary
RomanceRe: Share Your Crazy Room Mate Experience Here by youngreezy(m):
my roommate that year chai!!...very correct guy,me and am dey walk together sotey we begin look alike, people think say na my brother em be oooo....if something happen to me outside,em no wan know wether na me dey wrong or not,em go join hand with me fight you ooo,same as if something happen to am,I no wan know wether na em look for trouble,I must support am,if na to fight,we go join hands fight to the last.He taught me a lot of street life and orientation,wen I enter school I dey avoid cultists dem well well but na em ginger me say "bro no be say you go join but at least even if na hailing,dey hail dem from afar,or become their distant friend,dat way dem no go reason say you dey avoid dem,make dem no come plan you"but sadly he died of electric shock.... omor I weak that day but last last,we thank God for life ... rest in peace OJUKWU AUGUSTINE EBERE.......your legacy lives on
RomanceRe: "Is This A Funeral?" – Man Arrives His Wedding Inside Coffin by youngreezy(m): 5:58pm On Nov 13, 2022
na wa ooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Arsenal (0 - 2) On 12th November 2022 by youngreezy(m): 11:39pm On Nov 12, 2022
haabidah666:
abeg...don be vawulentic

Arsenal fans are peace loving person
I fit pity any other person but you see that useless man u fan?never!!!!!that idiot nearly finish me with insults
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Arsenal (0 - 2) On 12th November 2022 by youngreezy(m):
haabidah666:
choiiii...


so since 2006,you were not for once proud as an arsenal fan...
proud for wetin?abegiiii....na just as arsene wenger and emery
and of recent arteta come manage carry FA cups na wetin come give me small mouth,you know wetin I suffer for man u and chelsea fans hands? especially my guys for school...bro dem insult my destiny comot but like this I dey go revenge,I go curse their mama and papa eh,e get one particular man u fan wey I hate scatter,the idiot don finish me bro...I dey call am em no gree pick...
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Arsenal (0 - 2) On 12th November 2022 by youngreezy(m): 10:58pm On Nov 12, 2022
[quote author=sidney22 post=118342617][/quote]since 2006 yes oooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Wolves Vs Arsenal (0 - 2) On 12th November 2022 by youngreezy(m): 10:56pm On Nov 12, 2022
haabidah666:
it's obvious you just started supporting them
bro since 2006,no be today.....we have seen players come and go,we don shed tears for arsenal no be small....so for the first time in my life I'm proud to be an arsenal fan

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 45 pages)