Youngzubi's Posts
Nairaland Forum › Youngzubi's Profile › Youngzubi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 29 pages)
@biggaboi this one is dedicated to u happy baff day my man ur mama born beta pikin jare age wit grace brotherly |
Episode.....................10 GBEDU!!!! -------------------- OGA LANDLORD IN TROUBLE -------------------------------------- SPANA GO HEAR WIIIII!!!!!! -------------------------------------- "i sight spata as him waka enter compound,omo my guy stopped in his track immediately he sight the soldier men"onto say him be rugged guy he just do ah back turn voom! piaa!....he dash outside as him slam the gate" "emm! Mr frank can we please settle this amicably"lets not let another ear hear this"we can talk man to man"......oga LANDLORD pleaded as two policemen men drag him outside with him wearing only boxers" "oga make we drag two of them go outside the street,we get enough fuel for moto"and spear tire reach three for our boot".....said one policemen " "no no!! we would be doing them a great favour by doing that"see i will punish them sotey them go dey beg for death"handcuff them"put for moto make we dey go station becos jungle justice na heaven for this kind Mata"....oga frank said as the station drag me and oga landlord dey go outside wia they park their moto abi caterpillar"becos na iron iron the moto be" "as we step outside"nahim i come use eyes dey find spata"the idiot no dey anywhere near the street sef"na when i don enter moto finish"Chai come sight the idiot wia him stand dey wave bye bye for me!!!"aahh! spata" so u no fit come rescue me"u no fit come ask watin happen sef"u just tear race go hide come dey wave me bye bye!"ah aye mi o!!...na all this thing i just dey think for my mind"how my life go take be in the next 5mins ah!! aboki shiit go get quality pass am sef"... "see baba gawd if u save me asin if u save me from this one"this prayer no bi' like all those other one"e come from my heart just save me from this one i swear i go cut spana carry am come do thanks giving for church"infact i go turn pastor i go turn fatherr for catholic church"na me go dey first enter church every Sunday"......na all this be the prayer wey i just dey bomber for my mind" "please help me escape just name your prizes"any amount 100million 200? i will pay"just let me run please".....na oga landlord dey beg, but e be like say na rap him dey rap as the policemen no even look him side" "see i have one estate in oshodi and i ready to dash am out to all of una"oga landlord never complete this him statement when one ibo police guy wey sit down with us.. no different between him face and that of banabas" "taaaawwwwaaaaaa!!!!! u dey clazeeee !!! we resemble u hungly goats okwe e'? npagi estate nmagi 200 million"...no u go still go fvck governor wife come dey offer us cabine biscuit"......said chukwudi one of the police.... "omo ibo slap carry weight o! Chai come see as oga landlord teeth take fall comot, him come turn slowpoke instantly dey comot spit for mouth" Chai this slap eeh!! even gawd sef go say gawd fobide" *i for won beg those police dem say make them pity me sef"each time i remember chukwudi slap hmm!"nah better advise i dey give my sef" "so we remain quiet till we reach station Chai nothing wey my eye no see" "as dem drag us come down" come see as police people take full every wia"me sef wey don dey reason am say maybe i go fit escape once we reach barrack,but as police take be like fly for hia"hmm if u try pkakam u go hear pkaaa!!! na ur head go scatter!!"so i kukuma humble my sef" oya make una movvve!!! idiot!"....one soldier shout "them push me and oga landlord dey go one building like that"Chai we pass so many people with different punishments"some dey push moto wey them draw for ground some dey use pepsi cover dey fetch water fill one big tank,but all this one na Christmas them dey" "we reach one section wey be say all of them dey necked,lai down flat for ground come see koboko beating Chai hot we'we catch me" "see i don talk am before i go cut spana no i go cut am"see watin 9 rounds cause me nah"na which kind wahala be this why can't village people free my destiny nah!"nobi my mates get grand children?"no worry make i comot hia alive first" "oya make una comot all of una clothes then go lai down flat for that pepper wey dey that mat"......one of the police said "eh?"...oga landlord said "you don recover abi"....musa asked as him draw near"i no even know when me and oga landlord lai down flat for the graded pepper wey them spread for the whole mat" "after 2 mins nothing pepper us at all nahim me i come dey wonder whether na sand we lai down ontop abi e still be pepper" "oya na who go come first"....oga frank asked as him hold one long needle for hand" "na oga landlord"....i scream "na gawd go punish ur father"....oga landlord replied me "okay u still get mouth to curse abi"oya stand up....oga frank barked "ah oga frank abeg i promise to give u the house for free"...oga landlord beg "stand!! up!! my friend!!!! na u get am before!!!...infact musa !! "zziirr!!!! ....the idiot answered pushing his chest out.. "drag am come tie for that rope wey dey up"....oga frank commanded "musa no even let am talk finish as him rush oga landlord gbiim!! drag him up" but as him hand no fit reach the rope nahim he come call me say make i come draw the rope come down"omo i no even waste time as i quickly stand up drag the rope down i even help am tie oga landlord well well i made sure say e tight wella" "i for won go lai down back but chukwudi tell me say make i come"Chai e be like say i don get friend" aaaahhhhhha !! abeg o!!....na oga landlord shout as i look him fear catch me instantly as i sight them pushing the needle inside him pennies hole Chai i no fit look am"....hayi shey today go fit end oo!! i no like today at all!!!!!....na me dey reason that one "oya as u dey wait for your turn after oga landlord enter this motor wey dey wall drive am go park for gate"....chukwudi said as i reach wia him stand" "eeh!! u w*ll?"ah thank gawd i never talk am out as i quickly shut up".....na me "how i go take drive moto we them draw for wall" taaawwaaaa!!! ....omo see slap wey carry belle! this kind slap eh" nah factory reset".. aahh!! i go park i go drive am abeg bros emm sir no vex wia the key??....i asked "u still dey ask key abi"....chukwudi asked with him hand already up "ah no! i go drive am like that"i rush go wia them draw the motor for wall' i look am look am look am again" nahim i sight chalk for ground,i picked it as i use am begin draw gate for another side of the Wall"spana together with all my body don dey get current small small from that pepper wey i lai down before" "i finish drawing the gate nahim i come draw the moto near the gate with the chalk"...then i called oga chukwudi say i don park am" "oga emm bros no!''sir i don park the moto"..i said to oga chukwudi who standup from wia him sit down begin waka come meet me with koboko" "so na me u take dey play abi"..he asked "noo!! shebi u said make i drive the moto go gate eeh nahim i use chalk draw gate come meet am since the car no fit meet the gate nahim the gate come meet am".....Chai that statement na the biggest mistake for my life as oga chukwudi use him boot kick me go roof omo i com fly land for ground with koboko descending on my body like rain" "ah bros abeg oo bros no vex eyeeehhh!! my body oo!! bro no vex abeg!!!!"...i beg tire!...but e be like say na fuel i dey add sef"all my back just dey drop blood like tap"...Chai i no just like today" "ayo!! carry the electric come...said oga frank "as i hear electric omo the pain wey i dey suffer comot sharpaly like vapour"e don reach that level??"nahim i look oga landlord side Chai i begin pity am becos confirm needle dey inside him pennies come see blood every wia"the man wey fat healthy few minutes ago come stand wor wor like rag" "them drag him go one iron carry one of him hand put onto" "nahim that police wey use hammer break door carry the electricutor wire match forward as him ask oga frank" "oga make i start??"" " no dey waste time!"...oga frank replied " Chai fear plus shiit and hot we'we catch me as oga frank shout" "oya bros come over na your turn" i look him as i sight another fine shining long needle for him hand"Chai i just hate today i nor just like today!!!!!!!!!! omo so na so spana go take swallow that needle ? omo na yawa o!!to be continued....... |
horwa140:nobi so bross u no go understand,there are some certain times one would be so occupied with work that he won't have time for himself talk less of other things.. so my man i promise to make next update very long infact it would cover lot of things still ur guy youngzubi Twale!! joor o! |
@kiddoill
nobi say i fail my promise o!(° _°) |
[quote author=Speakout03 post=69498208]"fear grip me die!"to the extent that spana wey big like hose come shrink,e come small like biro cover"nahim be say nobi only me the fear catch e catch spana too" Laughter Dr. I hail you, the above refers got me laughing all through. Well done, please when is our next appointment aka update[/quote ] abi nah.............. just make sure u open mouth wiiiidddeee eh! then shout the laugh like say u dey pray for mountain of fire! u welcome my man |
Centino:thank u my man |
abeg make una no vex as i late today and e come short nobi my fault o!,today no just give me chance at all,work work work! |
Episode..............9 GBEDU!!!!!! ------------------------- AH! OGA FRANK! --------------------------- EMMM! YA FATHER!! ----------------------------- Na today i know say spana fit flatten sotey e go come small like biro cover,as oga FRANK and him people enter the room unexpectedly naso him wife jump comot for my body" "fear grip me die!"to the extent that spana wey big like hose come shrink,e come small like biro cover"nahim be say nobi only me the fear catch e catch spana too" "oga FRANK just bend down reach wia the condom wey we don use scatter for ground"he count them as him carry face up look me"Chai come see watin dem dey call red eyes"i no sure say him eye go still white again becos the redness fit boil water" "so this is the real u!!"this is how u have finally decided to pay me back for all my good deeds to u,i brought u out of that misery u called home,wia yo papa dey f**k u,your neighbor,everybody they all turned u into their sex dull"but i stoop so low i over looked all my high qualities as a d.p.o and marry u in other to give u better life,just for u to live like every other women,i left my home at lekki,my children and family and came down hia just to start a family with u but see how u are paying me back Angela!!!!!!....oga FRANK barked "am sure its not this young man's fault na u Bola"nah your toto wey no dey see p***s and leave am make e pass".....said oga FRANK "ah oga FRANK thank gawd u know".....i tried to prove innocent taawwaa!!!!! "omo the slap land from sky becos i nor see the peson wey waya me the thunder becos this one pass ordinary slap" every wia come dark for my eyes i nor dey see anything again apart from the zuuuuuuuuuuu !!!!! sound wey the slap left for my ear" "nah when i hear oga FRANK say"well done musa, i come know say na one of the police slap me" "see my boy if u get anything for house wey sweat"u better enter house go chop all of them now becos na hell fire direct o!,see u just win yourself free passport to hell fire"oo! gawd how i go take explain am to u"nah death infact as i dey look u so nah only your skeleton i dey see,u don reach station before" .......oga FRANK asked me "watin be station?..i ask back "taawaaahhhh!!!!!" another slap from sky" ah!!! oga France i be station no sorry i sabi barrack" i no fit understand watin i dey talk sef,becos i don forget the question" "nah gawd go punish musa"nah gawd go slap deaf and dump put for him,note" na for mind i dey yan all this one "na who be France".....oga FRANK ask "na oga FRANK i talk"...i answered "no leave am just reserve the remaing slap till we reach station".....oga FRANK told musa who have already lift up him hand" "no oga make we show him small pepper hia before we go carry am go station"....the police with the heavy hammer said.. "comot all him clothes and bring that razor wey dey there"we go skin him small p***s before we toll him to station wia him life go finally end"....musa said "ah oga FRANK abeg no do me like this abeg na abeg i dey beg"i take gawd and the whole angel wey full heaven name beg u oga".....fear catch me as i sight musa opening the razor,so nobi play sef"na which kind darwf this musa be"short people dey wicked o! "uuugruuuhhh!!!!,police wife cover her mouth run enter toilet as she go vomit" "so u don get belle Angela!!!!,who give u belle!!!!,....oga FRANK barked "Chai thank gawd o! at least as she run go vomit they all draw their attention comot for my side even musa wey don open razor finish" "tohhh taaahh!! paa!! na who give u belle?? ok u never won talk abi? tawwa!!!....Ehen!! ok u dey prove strong head abi..ok musa!!!...oga frank called zziirrr!!!!....musa answered "come tear am slap"....said oga FRANK "sure zziirrr!! musa answered as him match near police wife" "u no won tokw abi??"..musa asked police wife "u dear not touch me"....bola answered "taaaawwaaaaaa!!!!!!...omo come see confession "ahhhhhhhh!!!!!! aye mi o!,na oga landlord o ! na oga landlord!!"...bola confessed "what!!!!!!! u mean Mr ajayi had s-x with u"he impregnated u?...no this can't be no no no!!!!....oga FRANK dash outside immediately " oya move out!!"....one of the police shout for my head as them drag me go outside" "as we step outside nahim spata open gate bounce enter compound" to be continued..... |
nice one my man i still loyal boss man ![]() |
Sex Na Food(PIDGIN comedy edition)story of a rugged guy the story of a young warri guy (spana) who left warri where he grew and came to lagos in other to make a better living its an ongoing story still fresh with back to back update mix of comedy and adventure just to get u relieved after the days stress,u would laugh out hard and forget ur worries thank u divepen for this medium! |
Runaway:thumps up man i appreciate ur encouraging reply ![]() |
i just like this guy he is not just handsome but intelligent too keep it up my man,dont mind all those girl with heavy mouth odour like latrine toilet 2014 p**t them still dey manage am,and they would come and be dragging front seat inside fanfoo for early mo mo like say na achievement LolzYOU CAN CHECK OUT MY STORY SEX NA FOOD(PIDGIN COMEDY EDITION)STORY OF A RUGGED GUY JUST CLICK ONY PROFILE THEN SELECT IT just said my mind tho ![]() |
mekonglobal
Cherrybrown
ritababe
hfinest1
Johnsown1
yinks89
I oya make una land. ![]() |
Bintabisiriyu:lolzzzz u dey vex ooo abeg u see me for ya dream ![]() ![]() |
yea! you are welcomed here! i have seen your face already Chai you too cute mehn oya drop something maybe ur best pics or contact info e.g Facebook username or any other means which u can be reached who knows u.might jam better boo!! still your guy youngzubi ![]() u can also check out my story if u really wonna laugh away the days stress click on my profile then select SEX NA FOOD(PIDGIN COMEDY EDITIONS)STORY OF A RUGGED GUY BY YOUNGZUBI you can also get by clicking on the literature section |
pradoic:naso my man |
Biggaboi:u are good man,i have been expecting someone to do some correction here u are noted bro changes begins in next update thank u again bro |
Biggaboi:wow wow wow! u really got me with this ur comment bro thank u for your encouragement thanks for stopping by |
kiddoiLL:u welcome man infact i go try do more just for u i go halla u for next update thank u my man |
Thank u 4 ur encouraging comments i dey feel all of una i know dat nobody dey owe me any comment abi reply but onto say the work requires a lot of thinking and effort e no dey fall from sky nah,so the only way i can be encouraged to continue and keep.updating back to back is by saying something even if na two latter words(ok) i swear e go boost my moral die so my people always try to comment its essential still ur guy youngzubi thank u for ur understanding dis one is dedicated to my bosses centino and theblessedman,i know my writing different from una own but to be sincere na una writeup inspired me,thanks u bosses Episode..............8 GBEDU!!!!!!!! ----------------------------- Spana vs police wife ---------------------------------- spana Get mouth jare! ------------------------------------------- "ah ah! why u dey shout like this nah?...i asked her "ah!! bros"......she screamed using her hand to cover her mouth" "shebi u don see watin u dey find nah" u don see watin make landlord pikin to dey scream that day" "so today nah your turn becos i no dey control spana reach when him don come outside" no no! lai lai see as e take stretch nah" "ehh!! oya come make we enter room since oga don comot tey tey"see bros e don tey wey i been dey fall for u o""i swear since u enter this compound my mind no gree comot for ya side o!,Asin u too fine come get better body"Chai that day wey u dey samah landlord pikin nah jealousy full my eyes o" "Ehen so this woman sef nobi innocent,she sef dey fall for me as i don already dey ground for am becos i don fall tey tey! "Chai as e dey now eh if angel Michael like make him come blow trumpet"me i no go follow am go any heaven no! na when i don waya this heavy booty finish i go come pray then follow am" "omo na all this rubbish thinking i just dey reason as i follow the woman enter room nahim she lock door tight then come face me" "bros hope say u sabi use this ya big thing very well" becos nobi the size matter na the experience o!" na watin she talk as she began comot clothe "Hmmm!! na u i dey pity sef,i just dey pray gawd go enlarge your pussy"becos by the time spana go nack am 12 rounds,i swear your toto no go remain thesame infact when oga frank enter again e go be like swimming pool for am,better go ask landlord pikin,after i samah her finish that day nahim she come dey find something wey go make me vex so that i no go Bleep her again,the idiot go seduce spata my friend"she come time when i go return then she begin dey sample him"but she never see anything sef"i just pack come na welcome she do me"the real banging still dey road" "ha ha ha!!!!! bros u funny o!,shebi i tell u say no kind of dick wey i never samah"nah from secondary school i begin fvck my neighbor,him pikin,my maths teacher and head boy for school"onto say i carry nah"every wia dey full for my body so all of them just dey trip over me dey comot spit for mouth nahim i come pity them and begin share am give them after one another"shebi u do scale of preference for school nah" "yes"so u samah your economics teacher too??...i asked "no o! nobi watin i mean be that"i mean say i use scale of preference arrange all of them as i take won dey samah them till e complete"...she replied "ah your own craze na follow come o!" "at least e better pass the China one wey igboo! dey give" ......she replied "jesuu!!! i scream "see bros na u go run today"na u go tire oo!!! "ehhh!! so nah bet abi"....i asked feeling annoyed"why she go talk that kind thing wia spana dey?? them dey crasee!!! "em!!!!!! but bros u go take am easy o!, "nbanu i want us to bet"make it a challenge nu!!.....i said in my fathers igbotic tune " no bros abeg no go fast fast o,emabinu e joor!" "mtcheew !! i never start she don dey beg" them never grind beans moi moi come dey smell"na that kind thing dey vex me" "today na today the long awaited day don finally land gbosaaa!!!,..so i tell am make she climb bed and enter her best position "omo come see how her booty just dey vibrate as she waka go bed ewooo! "spana sssttrrreeechh as the woman bend down and lift her heavy yansh up in dogyy style"omo her butt na heavy duty" "i sight two pinkish holes as she bend shoot her booty out" "i come grab spana near her for bed,draw her booty back then place spana at the entrance of the lower pinkish hole and in i went" "aaasgghhhhhh!!!!!!!".......she moan "omo the feeling just too much as her p**y wall grab spana tight Chai i enter cloud99 &7". na the first time wey half and more of spana dey enter woman sobinto" eee too make sense dieeeee"oga police em i mean oga frank your father!!!!!!!!!! "i begin enter small small then increase am 7 thrust per sec" papapapapapapapapapapap!!!!!!!!!!....na my movement be that as i samah her.. aawwwuuu aaaahhh eehhhhh!!!!! oh!!! goodneeeeeeeesssssss!!!!! am.dying ooo!!! please spanaaaa take iiiiitttt eeeessssyyyyy !!!!!!! oh my gawd oh my gawd ohhhh mmmyyy ggaaawwwddd !!!!!!!! my waistoooo is hurting spana please slow dowwwwnnn sssslloo aaaahhh!!!!! "ya father" "ya father" "aaah ya ffaaaah theerrrr" "oga police i saaiidd ya father"" "ah oga frank ya ooooohhhh!!!!" ya father!! "nah all this rubbish i just dey shout as the woman dey beg me say make i slow down but for wiaaa"she come lagos abi "me sef i come lagos too,and nobi way bill them do me,na better money i take buy ticket come sit down for moto,so make she relax like relaxer "i continued to dey waya her till we reach 8 rounds na then i come relax say make i allow her rest"she just sit down dey use her hand to dey rub her pu**y wey spana don dusfigur come se as the thing bend mouth with bended lips"shebi she sabi make mouth "i kukuma use the opportunity explore her other body parts as i begin press,kiss and spank her heavy booty which always vibrate at each spank omo i like the way the thing dey shake" "we continue romance till my monster mode activate my eyes come turn red" "vex enter my body from no wia as i push her go flat for bed"fear catch her e come increase when she sight my red eyes "i pat her heavy legs as i drive spana enter her sobinto with full force" "aaah bros u too wicked "she cry in pain "for wia i jack her up rap her hands round my neck then her legs round my waist as i begin trusth in with full forceeeee!!"! "powwwaaaa!!!!!! peson scatter the door as oga frank and 8 policemen men waka enter the room,waaat! na gawd be say i no faint as i sight them bang inside the room with me still sampling oga frank wife,even the police wey destroy the door still carry the heavy hammer for hand..... stay tuned next update dropping soon just drop ur comment below thats alllll !!!!! |
coolaustyne:u suppose no say i no dey sleep for house morning afternoon and night man gat to hustle na i dey work place now but dont worry e go soon land na my promise to u be dat tuwale my man still ur guy youngzubi |
tojahh:@tojahh u be correct guy u welcome make sure u bring all of them am waiting to welcome them.. |
omokoladele: ![]() |
e get as e dey do me do me! ![]() |
![]() |
Watch out for my new upcoming story dropping soon!!!! |
[quote author=deniguy01 post=69432719]bro y u no complete am nah... pls drop it for my sake[/quotle] bro i loss interest in this story becos no body comments but u can check out my latest one which am currently working on,i dey update back to back sex na food(pidgin comedy edition)story of a rugged guy u can click on my profile to get the story |
youngimporter:youngimporter i dey always sight u my man weldone my pesonal peson ![]() |
olacarz:u welcome bro i never reach oga level o i say some no go believe but na the truth i still young just like my name talk thanks my man still ur guy youngzubi |
007Nonny:thanks bro am glad u appreciate see iffa tell u say e dey easy,omo guy na d biggest lie ever,e no easy at all but there is only one way to make it easier bro comment after reading, people over look it but it takes only a writer to know how essential and encouraging comments are none of us is paid here bro,so the only way to appreciate our work is to comment so am saying all this just to show u how glad and fulfilled this ur comment made me thanks man still ur guy youngzubi |
Damibiz:no vex brotherly just like u said i nor know nah so i hereby invite damibiz !! ![]() u welcome man oya take chair |
? omo na yawa o!!

in ur write up. And also restrict the (" "