Youngzubi's Posts
Nairaland Forum › Youngzubi's Profile › Youngzubi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 29 pages)
WILLIAMSKECH:thanks our over seer ![]() |
muzzybest713:thank u brotherly,nah for u to laugh and be happy make me write the story so baff am!!! ![]() |
bigger boss @ Souloho19 ur type is still yet to be born so as for now we still have only one great soul out of the 19 ![]() great work my man still your guy youngzubi click here to read SEX NAH FOOD just one click! https://www.nairaland.com/4604676/sex-na-food-pidgin-comedy/0 |
nice one keep it up man just keep dropping they will soon troop in! |
silver1996 souloho19 explosive04 multikolour..... please, help me invite more people. |
Meneski cyber5 ekopsparoayara (my autocorrect don Sabi your moniker finish) cadec007 queenitee oroolorun paqman paafin something wonderful is happening here |
dont give up my man |
hope say my big bro follow dem o!!!! |
episode...............20 nothing good comes easy ---------------------------------- terms and condition dey always apply ---------------------------------------- i later reach house that evening,as i shuk head enter compound the first peson i jam nah sentino,omo the guy carry one babe like dat,nobi maya,this one yellow like roasted plantain,that kin yellow wey breaching cream dey give,upon say nah evening her fake colour still stand out like gorilla spana!"my guy long time no see........sentino yan as him leave the fake coloured girl come meet me for wia i stand senty baba!,see as u just dey fresh,ah ah!,bros tell me watin u dey chop nah..........i yan as we shake hand ah! my guy i been dey think say i don fade finish o!,bros i don loose my job,asin as i dey so eh!,i nor just won trouble my life again,nah to begin enjoy the one wey i don hustle get,at least i get 4 boutiques wey dey supply me income so i still dey pop!...........sentino yan ehyyaaa! no worry my guy,see eh! e get one better job wey i go connect u join,as i dey reason u so eh!,i nor go stay for this house pass this week,asin level don change like APC,i don dey hama die!........i yan sentino shey nah G level?........sentino ask no! nobi yahoo matter o!,this one nah sure link,..........i yan oya yan me full gist nah,as i dey so,i no fit wait to turn lagos big boy,all my mate dem,we all graduate at thesame time,guy last time i sight three of them,nah my boy dem dey call me,even bouncers dey follow dem for back sef,infact nah becos say i begin change am for dem inside bank when one of dem come deposited cash nahim we manage sack me,as my sure guy for school back then,i been dey greet Am as my personal person nahim the goat come dey bushit me,him just ignore me,omo e pain me reach bone o!,as i begin para for am nahim manager vex come carry sack letter dash me......."sentino yan ha! how come u nor dey vex asin u sound happy upon say dem sack u...........i yan onto say sentino just dey smile as him dey talk vex for watin? bros i won blow,bank work nor fit waya me the kin money i been dey expect.....sentino yan ok nah,no just worry i get the solution,so wia una dey go,i mean u and this ya fine babe.....i yan ah! nah outing o!,dem two sef but one still dey dress inside,i won carry dem go shayo for bar before dem go come cool my day for house"wink".....sentino yan ehn! dat means say i go follow una,since dem two at least u go hand over the one wey dey inside to me nah........i yan anything for my man,but the problem be say,their price too cost o!........sentino yan price ke!'" if their generation nah for sale i go buy dem village people join.........i yan hahaha!!!!!,u too funny o!,but nah 25k per night so two of.dem nah 50k........sentino yan u dey mad!!!!........i yan ah! nor vex bros shebi i tell u,their price high..........sentino yan ooooo!! why this guy come dey insult me like this nah,see senty........i yan yes bros....sentino yan i go pay dem 200k each,no i go pay the one wey i go carry 250,but we go dey drain dem till we tire i yan as the one wey been stand with sentino begin waka come meet me Jenny wia u think say u dey go!!.....the olosho wey dey inside shout as she jump outside i go burst ya brain die she yan to me as she near me........sentino babe dem never born u well Jenny,u don craze abi,watin make u leave sentino wey una two dey before,nah my own man nahim u won come swap,see i dey inside dey hear everything so go meet sentino and leave this bros for me becos na me he suppose be with........the olosho wey been dey dress inside shout on her fellow olosho friend as she begin drag her back chisos ! i shout for my head as i sight the olosho,Chai her own bleaching nahim worst,come see colour riot,e be like say nah expired breaching cream she use like play like play,dem begin fight,trust all this aje-pkako ashawo,almost say nah nylon dem wear nah dia clothes dey first tear into puzzle gidi gidi gidi!! dem upgrade their madness as dem begin tear their bra,by then all the tenant don dey rush outside waaa!! their pant reach ground as dem begin wrestle,abuse just dey fly comot for dia mouth like testimony,as one of dem bend down to grab the other for leg nahim she tear nyash open omo come see as her yansh take black like pot e come be like say nepa take like for dat side as everybody wey dey inside we compound shout iyee paa!!! blackout le leyi o!!! cream nor reach dia!!!!! trust naija youths instead make dem go separate dem nah their phone camera dey do work as some dey snap while some dey video the fight tey!! till our landlord waka com out nahim tenants pocket their phone as dem begin run go separate dem later later,dem go borrow rapper from neighbors nahim dem tie go back to their joint wia they from come i look around from wia i stand,omo sentino nor dey around at all,nah when i sight maya her babe for gate i know say my guy eye sharp gan!, spana!......peson call me i turn as i sight oga landlord, he use him hand signal me to come goodevening oga landlord......i greet as i near him how are u.....oga landlord yan fine sir o!,how body.......i yan body dey under clothes,ehen! spana howfar about our discussion........oga landlord yan oh! i don forget o!,but i get her number here,the thing be say i nor fit give out the number but i go use my phone call am then u go follow am talk......i yan ok thats alright.....oga landlord yan em! oga landlord....i yan yess.......he yan e get watin i won follow u talk o,.......i yan ehn! oya make we enter house.....he yan as i follow am,we begin waka enter him house wen i hear gate sound,i turn as i sight spata with him lady friend spana!......spata yan i nor even ahswear him,i just troy my house key for am then waka enter oga landlord parlour so watin u won discuss with me......oga landlord yan as we settle for one big couch em! sir i been dey fin better duplex wey i go buy,so i won know if u get any one abi i should use my agent........i yan house?,duplex?.........oga landlord yan yes house duplex even complex,why u come dey surprise abi i too small to buy house?......i yan no! o! thats not the case young man,u are full grown up man thats true,but why the sudden need to purchase a house?......oga landlord yan,the thing vex me die!! as i stand up goodnight sir!.......i yan as i waka comot spana come!!!,dont misunderstand me o!.........he yan but i don enter compound sef i waka near my door,but e don lock from inside so i begin nock,omo i nock tire! as i begin wonder if spata still dey alive u go wait small abeg!!!.......i hear spata voice shout from inside spata u dey craze?? for wia i nor even hear pkakam again,nah just woman sound i dey hear small,so i kukuma go find better chair sidon for frontage nahim my phone begin ring hello ma!........i yan spana!,bravo! what a good start,now that u av proved strong and reliable,i would need u to get more four able bodied guys,once its done give me a call......big mama yan for phone ehn!,ok nah,hwfar about ya percentage.........i yan for a start just keep all the money,u will be needing even more so as to get your guys gingered,make sure u get well trusted guys people u sabi well well,so take ur time and get dem,u and spata should work hand in hand.........she yan ok no le'le mama after u na u o!!....i yan good bye...........she yan and cut the phone hmmm! something dey smell o!,e dey sound like gang o!,no le'le sha!,after all nothing good comes easy,man gat to hustle,man gat to hama!! how far my guy,so u still dey plan to hama!,when i don dey count millions..........spata yan as him wear only boxers come join me for wia ahsidon i look am as i unlock my phone the open my message alert show am whaaaaat!!!!! spana! nah wia u from jam this kin currency,ah spana my boss i hail thee o!.........spata yan as him continue dey look my phone howfar guys sentino yan as him join us to be continued |
fabianiweka:gbosaa! for u my man i been dey expect am,but the gbeduness of the whole tori nor just gree dem see mistakes ![]() i go halla the name next time fabian and suit classic hotel ![]() ![]() ![]() i nor go school well |
Preciousbouy:welcome into the real thread brotherly now u'er among the crib i sight u manny |
charytea, bimberry1307, gucciqueen38, parismoore,
biadefolar, adesina12, giannaaaaaa, shewrites, ellabae,
ghostwritter, pinkfeet, vhally fasttrack curvydiva
InkPaperVodka cyndy1000 TheBlessedMAN twoclans
kimberlyWest ericsmith rosalieene kaycee9242
MhiztaRange prettyMizQdot chivera018 uniquechild
skubido casler godwindanielboy donpiiko BdorianGray
Rhemy2013 donnaD audina nelem princessmj ayodijex nikz
vickysunmomi lady25 ann2012 mc6xty WAACUT canme4u
victoria2000 mjay05 aharpride1 tgold1 INDUSTRIALFAN
stevodot22 FortunateB crystalprince honourable356
oluwakemi65 stancyfrosh xaviercasmier Alexk2
Rollins777 Dessydemmy Divpen1 obyikye FloraEC
IamXcessiz eniafelamo princessyere1 stellamarisII
Ibunkun1 Kimoyo Pearl05 Sweety189 Peluhmii queenitee
tonexyx joyberry millenia Chii8 Jane1234 Halyma
onetop funkyjenny marianneada, akinwale14,
cadec007, SapphirePRINCEX, Jameskudooski |
@youngimporter bros watin happen u just disappear,hope u'er ok sha purity ....hwfar after ya plan land ,passenger i nor see ![]() pradoic brotherly watsup |
zeezeegal:i don try pronounce dat ya name tey tey but for wia! am sure ya ma'le nor know anything about dat name but u dey vex o! brolosho kwa ??tho the name sound sweet sha ![]() |
blazebaba:olodo nah me and u dey carry zero over 13 for maths dat time but i been reason am say u for don sabi small by now500+200=800 ![]() bros e be like say na ya phone type by him sef ![]() |
nah wen buhari go finally follow dem enter PDP thats when i will nor dat Nigeria doesn't only lack border between other countries but in political parties too rubbish rubbish rubbishhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Lolz she issa slay mama not
food mama please get her washing hand water biko!! click on my signature if u wanna laugh out the days stress!!!!! sex na food ?? click my signature to find out!!!!! |
well done my guy,still following that maid should not be disgraced yet becos those role she play is part of the things that make the story interesting |
continuation................epi 18 episodes............19 man don hama!!!!!!! ------------------------------ spata nah idiot -----------------------:-------- nah peson wey nor too sabi spata well go dey vex based on him badmouth,nobi him first time to dey do dat kin thing,so as him call me gateman i nor just mind am as i waka go meet the beauty queen "hello babe........."i yan as i near her hi......."she reply,with one kin America ascent ahswear! u fine die!,this ya beauty nobi here o!,this nah watin we dey call perfect creature asin everything complete pa!,nne u'er well loaded......."i yan the bbw lady as i wink give spata awww! I'm blushing already!,oh my gawd! oh my gawd,u'er not just more handsome Dan yhur frend but also cool,and kinda funny,wow ok I'm tonia.....the bbw yan,omo i tell una say i be fine bobo see as she take fall,no stress "watin?? abeg e don do biko,spana how can u comma and be shaking my hot catch for over 3mins,ah ah! una dey do blood transfusion through hand shake??........"spata yan as him drag tonia enter front seat my guy we go talk later eh!,manage the few current wey u don tap from the hand shake,ewu boy hand shake for 30mins,e go be later things........the idiotic spata yan as him.shuk head enter moto ah sorry private shet!,he reverse as tonia begin smile dey wave me bye bye i stand dey look as my guy take abandon me,onto say him buy new carton come carry expensive oloshow join chai spata!,anyway naso dem boyz be,if we carry bae we go chop shawama but if we meet with our fellow man we go smoke Benson " tufiakwa!"......i yan as i begin go big mama place for five star hotel i carry taxi tear road as i shuk head enter five star hotel,i waka come down from the taxi,pay the man wey drive me come then waka enter inside omo as i enter their security check point come see gbese o!, dem security personnel begin search all my body unlike the last time i follow striker for moto wey be say nah straight to business no delay at all the huge guy begin use one long thing wey dey blink green light,him use am dey touch all my body,after that one lady like that,she wear diar security uniform she begin question me what's ur appointment here sir,bla bla ! omo as the question come dey vex me nahim i grab phone begin dial big mama number who do u want to call?.........security lady yan mrs jolade........i yan back no no!,u dont have to do dat,see we are only doing our duty,its our job sir,please u can go in......the lady security yan as i won pass the lady fold something like paper enter my pocket come whisper "call me later"...........as a coded guy i just move dey go,becos i don see as the lady take dey stare dey look spana wey stretch for my juggers trousers she carry asin every wia dey loaded for her body,but i nor want soldier matter again lai lai!! i later locate wia jolade(bigmama) dey,she sidon with one lady like dat,omo all this rich women sef,come see as gold take dey glitter for the lady body good day ma's............"i yan as i go peck bigmama then shake hand with the lady before i draw seat comot come sidon i carry head up,nahim striker wink for me,hmmm e mean say the lady nah better client she go need samakwe! spana!........."big mama yan ma............i yan back emm! this lady here nah Mrs adesewa,her husband nah minister of finance,she is also a billionaire asin her nickname nah talking money....big mama yan as the lady smile and hail her mama the mama nah u o!...... u can say dat again.. hahaha!!!!.....two of dem laugh so as i was saying spana,adesewa saw your pics and she fell in love instantly infact she almost ran made when she saw your body built,all this ya fresh akpo-obi her head scatter!,so she said that i should connect her with u that's exactly what am doing.....big mama yan wow,nice to meet u madam......"i yan awww! its my pleasure sweet heart ..........Mrs adesewa reply ok i think i have to go now,there is this appointment i have with someone,so spana.....big mama yan ma......i reply make ya sef comfortable eh!.....big mama yan ok nah.....mama no shigbi shigbi! tem! tem! for you mama.......i yan ok bye Mrs adesewa.....big mama yan byyeee!!........Mrs adesewa reply as she shine teeth,omo matured lady dey fine o! so ma lets drink nah.......i yan to Mrs adesewa as big mama and her thugs waka comot ohh ! darling u can call me shewa for short.....Mrs adesewa yan shower??......i reply oh no!,not again,say sh'e wa!......she reply oh keh!! shewa..........i yan cool!......so lets start drinking already.......she yan omo we begin drink dey chop as we discuss dey go so do u think u can handle me,i mean very well.........she yan shey nah question........i yan her no nah answer........she reply dont worry nah u go answer the question by ya sef.......i yan back hmmmmm!!!! so u think u gat what it takes huh!........she yan is u dat i go dey ask dat one,shey u get Em!!,i do sign of counting money for her........ name your price..........she yan 300million,.....i just talk am o!...nah 50million dey my mind Ni...... give your account detail......she yan eh!,u say watin........i ask her its too small honey believe me nah chicken change,my purse her worth over 1.2billion so u'er talking with money,see spana or what did big mama call u again,just satisfy me well,then live ur poverty case for me,i go sanitize your whole generation una nor go sabi how to spell poverty again becos una no go dey hear or see anything like dat for una entire generation......Mrs adesewa yan chisos u mean iffa i thief em! no,asin if u dash me dis ya purse eh! nah 1billion u dash me......i ask as i open mouth wide hahaha!! funny u,buh dats true baby!........she yan ah! see i nor won drink again lets start now,i won begin work na na now!..........i yan as i lift my wine cup viaamm!! i empty everything hmmm Dats my babyy..oya comma kiss me first......she yan like flash i stand up near her then slowly i place my lips for her own,nah quick kiss i been won give her but she grab my head as she begin kiss me deeply omo i relax after all nah part of the payment,so make i kukuma relax 19mins later we still dey kiss,omo i jejely pull off,Chai i think say nah toto sweet pass for woman matter but nah better lie,with this kin kiss walahyi i dey think am twice since all this time shewa just sidon quietly dey look me, u are so special spana,there is this kind feeling i always feel each time i look at you,yes i couldnt get your image out of my mind since i saw your pics,now that am with u,i feel like i own the whole world,please spana i need more of u right now ........she yan wow!,oya nah make we dey go.....i yan as she stand then we waka go down,we enter another building inside the big hotel,omo that place be like paradise,different Apartments,we enter one apartment like that,o boy come see structure the place fine die!,every wia just dey smell expensive she direct me enter her bedroom,omo i just stand dey look,e come be like say nah London i dey,i still dey look wen ahfeel shewa hand for my prokos,Ehen! i yan as i look down,omo she don tear all her clothes comot nah only pants and bra she bend down begin comot my trousers,no need to stress her,i shift back as i comot the trousers then tear all my top with singlet comot, aagghhh!!! she sigh as she sight my well built body i comot boxers as spana jump out woooowwww!!!.......she open mouth wide hope u like it baby....i yan as i grab spana near her infact i will worship it honey,i have never seen such,i said it before u'er special spana....she yan,as she grab spana begin suck wow! e nor easy o!,Chai Shewa just dey burst my brain till i nor fit hold am again,nahim i hijack her up,like tolling van i toll her go bed,i lay her comfortably come spread her leg then free her two heavy succulent boobs, mehn!! the thing send electric shock enter my system"e too stand upon say e big"i jejely comot her p*nt as the world most neatly shaved p**sy surface waaaa!!! omo e come be like say nah ara! dey worry me becos my body begin vibrate based on say her kpekus too loaded she begin kiss me as me sef begin handle those heavy b**bs i press am like say i won make milk come out naso the kelewa begin,after the hot Romance i drive spana enter she been won moan down the whole apartment, Chai we tey o!,we nack nack till we reach 9 rounds nahim she come weak,i allow her to relax on my chest as i begin massage her body,like play like play she sleep for my body 52mins later she never wake,and hunger don dey waya me like kilode so i jejely push her comot for my body then lay her well well for bed as i use the bedshit cover her wella i dressup then shuk head enter bar,people plenty for there even a lot of show dey ground sef,i look around nahim i sight some top musicians dem just sidon dey gist with diar crib,omo nah big hotel be this o! i fin one better cool area go sidon,i order for drinks,then later one fine slim attendant waka come wia i sidon,she carry tray for hand i been think say nah food sef,but nah book she carry gimme ahah ! ,i tell u say i be rabbit wey dey chop book............i yan her sorry sir thats our Manuel sir!............the attendant girl yan ehen! ok,i open am as i begin find fufu and egusi soup,i still dey look am wen my phone beep,i grab am as i unlock am,omo nah adesewa honey wia are u,pls come quick i need to go now .....nah her message be dat ah ah! how she take get my number,oh maybe nah big mama ,i yan as i comot my card use am pay for the drinks then shuk head go adesewa apartment hmmm u went to have fun......she yan as i enter yes o!,as u just sleep leave me with empty stomach nahim i go save my soul nah......i yan awww! am sorry honey oya gimme your account detail lemme make up my mistake...........she yan as i give her my details she focus for her phone,after few minutes alert enter my phone i unlock my phone as i tear the message open ehh!!!!,i shout as another alerts enter 500million!!!!!!!!!! then 200million!! Chai!!!!!,i nor sure of watin i dey see,e just be like dream,i lock phone open am again then click on message as i check am wella!!!!! i doooooonnnnnn!!! haaaaammmmaaa!!!! gawd punish devil,gawd punish poverty i look adesewa,she just dey smile but i nor know how i won take begin thank her,i just deaf and dump dont stress ur sef honey i totally understand how u are feeling right now,just relax when u are calm then u can comma thank me.......she yan as i rush her,omo i drag her up as i hug her tight then begin kiss her later later we waka comot,as her guards drive her away,Chai i begin fly for sky,as i happy so eh! i nor won enter moto,so i begin jug dey go house nah over happy happiness to be continued.......... nah work cause the late drop o! abeg make una nor vex man gat to hustle,nah naija we dey! peace out!! stay blessed sha drop ur comment o! in spata voice![]() |
rowdymind:no le'le my guy |
@wizsolzy wia u from land? my guy |
[quote author=Longhite65 post=69852554][/quote]the code pls and which network |
mtcheeeww!!!!!! whether wizkid or docan mighty all i know is that non of them is an upcoming artist docan mighty was will known and popular even before wizkid start singing wizkid don hama like kilode and is very very popular before fake love was released so dont tell me one helped the other! they are both rich and popular before the song!!!! peace outtt!!!!!!! click on my signature |
pgodson7:area!!!!!!!! i sight u brotherly |
Ann2012:lwkmd! ![]() |
Holywizard:well noted my man but am not writing a drama nah buh i l'll make it more clear next time |
Episode..................18 back to lagos --------------------- time to hustle! ------------------------- hello! spata!,nah wia u dey? yes nah,i don land lagos tey tey,nah night bus i follow" ok'i dey for moto dealer par,i just dey price my private jet,spata yan for phone u say Watin,car gini?,spata e be like say ya sense don comot, mind how u talking to me my frend!,spata yan ah"talking to u?,spata nah me u follow dey speak English abi!,oya begin come my side naw,..i yan watin!!,say who die!,e be like say ya ma'le format ya sense as u chuck head enter warri abi,see spana level don shenge,i don Hama!,as i dey follow u talk naw eh!,nah inside tear leather Benz i dey so"....spata yan see spata i nor understand u again o!,Asin last time wey i check ya phone the credit alert diar dey talk 52k,bros u don finally do money ritual ??....i ask spata guy pocket dat level,tear dat level like red card!,eteh don go market o!,my pepper don red bro,i don hama,infact i won come price ya destiny,i won buy ya future!!!,.....Spata" ya father!,nah cowbell milk wey ya mama take breast feed u just dey affect ya mental reasoning,wait o! spata onto normal level yan me the full detail nah abeg..."me eteh don go market!!,mad people don get king!!,i don Hama pass dan-goate!,ariwa!,big mama link connect die!,e sure like ashawo toto, as u tear road go warri,me sef nah money level i dey no time to.check time,opportunity fit be once so i kukuma grab am as e still hot~,spana!.."Spata call "Ariwa i dey listen die!..."me ok,after i service 15 ladies eh!, Chai the work nor easy but e pay die,nah 200mile i gather total o!.."spata Ehen!!!..."me "u hear me well 200mile nahim i gather...."spata o boy! 200 million for just 15 client!,guy we go talk later eh!,abeg make e be later things i won kukuma run thing sharpaly,..."me i cut phone as i begin scatter my bag,Chai sweat gather for my body as i begin search all my clothes till i sight the paper wey striker trow for me dat night, jah bless!,i don see the contact paper,no time to waste i locate the contact of that lady wey striker pursue comot dat day for wedding ceremony i grab my phone begin type her digits,nah to dial call i been won do,but call enter,unknown number but i pick am hello!! mahn watsup!! hello!nah who i dey follow yan?..."me ehhh!! mahn its me!..."un non u??..."me yes bro,me striker.... ah! strikee!,awfar my guy long time we no see..."me yes my mahn,why pulling yo sef,i see u as a smart guy but u'er beginning to make me think otherwise eh, guy go run Florida matter nah,she just dey run down my battery with call since..."striker who be Florida?..." the lady with big asset,that one i chase comot based on big mama instructions....."striker yes yes! i remember she,infact nah she i been won call now as ur call enter..."me ok oya,make i drop so u fit run her nah,remember awa deal o!....."striker yan as him drop phone fiwww!!!! i sigh as i dial Florida abi watin striker talk again, the phone ring finish she nor pick,so i call am again,she still nor pick so drop phone as i shuk head enter bathing room, i nor tey for baffinrum as i run comot wear my clothes,i been won lock door comot wen my phone begin ring hello ma!...."me how u spana?...."big mama i fine wella mama,... yes nah i don land since.. nah my house i dey nah,Ehen! make i come,better run, ok i dey on my way already..ok bye omo e be like say better don surface,this one big mama say make i begin come i waka enter compound nahim i sight oga landlord ah! oga landlord good day sir!...."me my brother how body?...."landlord very fine sir,u don dey recover nah....."me shebi u dey see am,but my wife don run comot she turn all my pikin dem against me,as i dey so,nah only me o!...."landlord ooohh!! annabel follow her?...."me no! nah only she nor gree leave me,nah only she take pity on me,i just tank gawd for her better heart...."landlord Ehen!! thank gawd o!..."ok na i won go some wia,we go talk well later....i yan as i won pass him comot wait!,... sir!...."me u fit help me reach dat woman wey save us?...."landlord yes nah,she be my boss...."me ok guwd,abeg i owe her my life,i never tank her since dem discharge me for hospital...oga landlord yan ok no wahala i go help u reach her,abeg make i dey go,we go see in the evening....."me i tear run bounce outside as me and spata jam head gbossaa!! u dey!" ah spata!!!!!......me spana the apataa!!!! fear manhood one!!!!....."spata chisos!! so nah true u dey talk so!!,see moto!!!!.....me no no! u for call am eke na!! ,,this is private jet!!!,repeat after me priivveeettee !! jhet!!!....spata yan omo nah confirm Benz my guy purchase o!,e make sense die!! so we go wash am nah....."me yes but i for like travel go warri,nah dia people wey fit chop my currency dey!.....spata yan spata one!!!!...."me no no! u for call me scatter, i be spender one!!! of lagos as a whole!....."spata nna spata u get eye oh!,i still dey yan when one bbw lady waka come down from the moto baby lets go nah!......"bbw oh sugar heart i dey come make i settle this gate man eh!!!! u say watin spata!!!!....i open mouth to be continued dropping tonight make una no kill me o! i dey office so! |
Biggaboi:i been one make am two episode per week due to work,e go start soon becos i dey fin am difficult to sidon dey type for phone,man must hustle!! the story nah talent nobi career na naija we dey |
Holywizard:sure it would,@wizard but its under probability mahn,keep dropping ur comments for its only the key to qualify |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 29 pages)



Spata go hear am....
me confirm am say na spana dey yan wella
See wetin Agnes don do u, and u still chop her sobinto
Siddon well inside fish pond, d fishes fit taste spana too