Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,173 members, 7,821,979 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 11:23 PM

Naija Jokes - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Jokes (5185 Views)

Naija Jokes : Ibadan Babes Don Come Again Ooo / Today On Naija Jokes With Mannygee / Nigerian Jokes (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Naija Jokes by Imoobot(m): 11:34am On Sep 28, 2012
MY COUNTRY
Na only for Nigeria you fit win
Aeroplane by loading #200 MTN Recharge Card.=D
Very soon Etisalat go say recharge #200 and win a big ship. =D
Then Airtel go com follow sey,
recharge #100 an win benin republic. =D
Glo, go jus kuku say... Recharge
500 and win Nigeria because there colour na Green =D
Na only for Nigeria you go see fish inside"MEATPIE" =D
Na only for nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.=D
Na only for Nigeria PHCN dey sey: Win a brand new GENERATOR if
you pay your light bill (wat a piti)=D
Na only fo Naija people dey horn for traffic light make e quick change frum Red to Green.smiley
Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer.=D
Wetin you u no see for Naija, you no fit see am anywhere in d world... Trust me.
Abeg na joke o, no take am
personal O =))
I love Naija!
Re: Naija Jokes by dopeJemi: 11:52am On Sep 28, 2012
It haz bin posted here a couple of tyms b4
Re: Naija Jokes by Help4rmme2u(m): 12:29pm On Jan 16, 2015
For you laughing pleasure, and funny nigerian and african jokes , visitt http://ngreports.com/category/jokes/

(1) (Reply)

I Saw My Boyfriend Naked With His Twin Sister And I Snap Them (pic) / B-r-e-a-k-i-n-g: Buhari Gets His Certificates Back (photos) / The Sky Is Wide Enough For Em Birds To Fly

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.