Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,377 members, 7,815,800 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 06:36 PM

Application For Marriage - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Application For Marriage (627 Views)

When A Girl Is Dating A Guy Who Is Not Ready For Marriage / How Old Is Old Enough For Marriage? / 7 Signs You Are Ready For Marriage (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Application For Marriage by Nobody: 2:26pm On Oct 02, 2012
One of my pally who is a rich handsome medical doctor based in the Ukraine wan settle down.he be 42yrs old and he currently wan settle down.he send marriage application forms for those babes wey go dey interested to be im wife.for you to qualify this na the following qualities u must possesses.
1:candidates must be b/w the ages of 18 to 32 yrs.
2:candidates must be home based or local based.
if u be naija babe based abroad or wetin we dey call foreign league u need not apply.
3:candidates must sabi cook wella.
if u be professional in preparing akpu and amala dat one na A+ for you.
4:candidates must have perfect set of teeth and sparkling white.
all those babes wey don lost two or four teeth from their mouth or those ones wey their front teeth be like rabbit own make una no waste una money buy this marriage application form ooo.
5:candidates must have very big yansh.
yes ooo my pally really insist on this quality.na only babes wey get bakassi na im he go entertain.if u know say ur yansh flat like plank omo no bother for this form ooo
6:candidates must be very beautiful
7:artificial babes are not welcome.
yes oooo...those babes wey dey wear too much make up or wear expensive brazilian wig my pally no dey interested in u ooo.na only home bred babes with good behaviour na im he want.
8:candidates must know book well well.
my pally really insist on this one.he want a wife wey sabi speak grammer so he fit take her pose for public.
9:candidates must be very beautiful.babes wey sabi speak correct english na im he dey look for as wife.even sef if u sabi blow all those sexkillz dictionary grammer e go be a big advantage to u.
NOTE!
manlovers,ajephakos,money hungry babes,and babes with huge tribal marks for face need not bother purchasing this marrriage form ooo.
Re: Application For Marriage by slimchi2k2(m): 3:33pm On Oct 02, 2012
pls sir how many pally u get,
na yesterday pally or na anoder pally
Re: Application For Marriage by Nobody: 3:39pm On Oct 02, 2012
slimchi2k2: pls sir how many pally u get,
na yesterday pally or na anoder pally
this one na other of my paddy and he dey based in the ukraine.he dey look for wife and he say make i help am try find one for nairaland because he don hear say the babes for nairaland na very fine babes.
Re: Application For Marriage by slimchi2k2(m): 6:06pm On Oct 02, 2012
u can arrange dis babe for ur pally EFULEFU1(f):
na fine babe

(1) (Reply)

How To Get Your Ex-boyfriend Back / When Your GF Ask For A Break... / Husband Accuses Wife Of Using Charm To Marry Him

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.