Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,006 members, 7,953,006 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 09:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (555096 Views)
As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (105) (106) (107) (108) (109) (110) (111) (Reply) (Go Down)
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 10:32pm On Aug 21, 2013 |
NIGHTFOX: Ok.... Bt u no go finish d@ ur own tori? Nah 2 day guard pple own u sabi abi?...................u fit help me guard there na.... If no be for my phone sha... Lol Dhortunn: TBH this still remains the best story i ever came across on NL. Baba Flow is good! #GodBlessomo I knw wetin u wan do |
Re: Man Wey Dey Reason by NIGHTFOX: 10:59pm On Aug 21, 2013 |
Rap maestro: u fit help me guard there na.... If no be for my phone sha... Lol omo I knw wetin u wan do. Broz y are u keen on being last to comment? Hehehehehe |
Re: Man Wey Dey Reason by Ezeebube2(m): 10:50am On Aug 22, 2013 |
Allah i no believe say people still de here with torch. Where Flow de sef, im don forget say im promise us new tori? Abeg Rap maestro, help me remind am. Thanks |
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 10:57am On Aug 22, 2013 |
Ezeebube2: Allah i no believe say people still de here with torch. Where Flow de sef, im don forget say im promise us new tori? Abeg Rap maestro, help me remind am. Thanksokay... |
Re: Man Wey Dey Reason by NIGHTFOX: 9:39pm On Aug 22, 2013 |
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 9:47am On Aug 23, 2013 |
NIGHTFOX:why you dey shine teeth |
Re: Man Wey Dey Reason by NIGHTFOX: 5:48pm On Aug 23, 2013 |
Rap maestro: why you dey shine teethI day do advert 4 close-up |
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 12:12pm On Aug 24, 2013 |
NIGHTFOX: I day do advert 4 close-upe neva clean... brush am again and shine am well |
Re: Man Wey Dey Reason by NIGHTFOX: 3:33pm On Aug 24, 2013 |
U no go go finish dat love In my favour. God day watch u in 3D oh........ |
Re: Man Wey Dey Reason by ERF: 11:12am On Aug 25, 2013 |
UNA NEVA TAYA. . . . I'm still suprise that the majority avnt read this sweety pie. . .wow |
Re: Man Wey Dey Reason by Ezeebube2(m): 9:16pm On Aug 25, 2013 |
E<R>F: oya nack am for front page again! |
Re: Man Wey Dey Reason by NIGHTFOX: 12:10pm On Aug 27, 2013 |
Mak una leave dis thread mak e rest nah |
Re: Man Wey Dey Reason by lukfame(m): 10:51pm On Aug 27, 2013 |
Special tnx 2 flow for the rib cracking story...u av got an adventurous life...wow!,neva knew sum1 can have dat type of life...well,I live a boring life,buh am loving it or so I tink.. Still am flowing like flow |
Re: Man Wey Dey Reason by lukfame(m): 10:51pm On Aug 27, 2013 |
Special tnx 2 flow for the rib cracking story...u av got an adventurous life...wow!,neva knew sum1 can have dat type of life...well,I live a boring life,buh am loving it or so I tink.. Still am flowing like flow....Gracia |
Re: Man Wey Dey Reason by Osynan(f): 9:29am On Sep 03, 2013 |
Re: Man Wey Dey Reason by Affable0709(m): 12:33am On Sep 04, 2013 |
Nice piece by the way. I'm a newbie |
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 1:23pm On Sep 09, 2013 |
Ahan.... E don do na |
Re: Man Wey Dey Reason by Ezeebube2(m): 8:57pm On Sep 14, 2013 |
STAMPED "THREAD CLOSED. . ." |
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 7:26pm On Sep 15, 2013 |
Ezeebube2: STAMPEDyeah.. Movie z over |
Re: Man Wey Dey Reason by ERF: 9:42am On Sep 18, 2013 |
THREAD CLOSED FAH? I'm thinking of reading it again self ^_o |
Re: Man Wey Dey Reason by micholalo(m): 4:15pm On Oct 03, 2013 |
FLOW you dey madt. Sorry you make sense. I go miss everybody too. Crying *sob.i really love your story, tuale for the flow175............ |
Re: Man Wey Dey Reason by ritababe(f): 12:06am On Oct 04, 2013 |
Hmmmm when i saw the story from page 1 to 107, i say why d story long like this na i just left and went to read ibo boy after i finish that i just say let me just read page 1 and when i started i dont want to leave again. I love the story so much welldone |
Re: Man Wey Dey Reason by Seequadry(m): 7:56pm On Oct 08, 2013 |
Emi xcorfield omo ajibola... I don read diz story from page 1 to page 102 were u end d story wit a happy birthday wish 4urself So am using dis plenty opportunity to THANK YOU (mr flow) for sharing aw u live ur funny life wit us May god be wit u wherever u are |
Re: Man Wey Dey Reason by okelarine: 10:13am On Oct 12, 2013 |
flow1759: "dis got me sheding tears jor. I don laf ma belle scata 1 Like |
Re: Man Wey Dey Reason by Seequadry(m): 10:51pm On Oct 12, 2013 |
okelarine: dis got me sheding tears jor. I don laf ma belle scata |
Re: Man Wey Dey Reason by Seequadry(m): 10:52pm On Oct 12, 2013 |
okelarine: dis got me sheding tears jor. I don laf ma belle scataY u dey make noise, u no c say everybody dey sleep Abeg laugh gently, u stil dey far far sef ,shioo 1 Like |
Re: Man Wey Dey Reason by Kslib(m): 9:08pm On Oct 13, 2013 |
Started reading this yesterday and finished it just now... Wow,nice funny story flow.. I enjoyed the humor.. I really laughed and cracked my ribs..lol I know the thread is dead but just felt it would be selfish of me not to comment.. .. All izz well! |
Re: Man Wey Dey Reason by Bulcqlay(m): 12:09pm On Oct 15, 2013 |
interestin, wat a life indeed, stil u flow to osun 4 anoda episode |
Re: Man Wey Dey Reason by SexySapphire(f): 12:26pm On Oct 19, 2013 |
Wen I saw this story @ first, I was wondering hw I wud finish it buh wen I got to the end, I didn't want it to finish. The story rili got me reeling wit lafta. Nice work Flow. Abeg which tori u don write again apart from Ibo boy wey lik yoruba |
Re: Man Wey Dey Reason by olatunji390(m): 3:08pm On Oct 21, 2013 |
Nice write up |
Re: Man Wey Dey Reason by chopsyray(m): 1:34pm On Oct 22, 2013 |
When I saw 107 pages I was scared, but since it was my man Flowee after reading Ibo Boy Wey Like Yoruba. I knew it was going to be a blast,so I took d courageous step of starting, finally I'm here, it took me d whole of 2 days and 2 9ts to get here. Too bad I didn't catch d story live, but I still had fun. 1 Like |
(1) (2) (3) ... (105) (106) (107) (108) (109) (110) (111) (Reply)
BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |