Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,324 members, 7,815,630 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:36 PM

When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry (905 Views)

I Have Regular Sex With A Married Woman! I Feel I Will Soon Be Caught / Kenyan Police Woman Suspended For Having BIG Behind [PICTURE] / See What The Woman I Want To Marry Is Doing To Me Cuz Of House (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by Nobody: 4:49pm On Mar 19, 2013
Yes oooo when i don hammer enough na police woman me wan marry.
Police women no dey give wahala like other babes for naija and dem dey very submissive.When a police woman love u she go love u with all her heart.A police woman sabi take care of her man wella.Me want a woman wey go pamper me for bedroom,baff me for bathroom and treat me like the prince that i am cool.Na only police woman fit do all these things.Yes ooo e even get one young very fine police woman wey me don dey eye.This babe fine no be small and she yellow like over ripe pawpaw.She recently start work near the police station for my area.When enough money don dey my hand i go toast this police babe.
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by akunjohn(m): 9:16pm On Mar 23, 2013
Na inside cell u go die put

1 Like

Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by djeezy(m): 9:35pm On Mar 23, 2013
@op, this your fantasy eh....So much obsession for police women. All police women are not the same so for your own good, wake up from your slumber.
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by xzibukz(m): 10:41pm On Mar 23, 2013
?is this joblessness or poverty
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by Popowaa: 11:01pm On Mar 23, 2013
U wan help am chop bribe money
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by ichidodo: 11:02pm On Mar 23, 2013
O.P how u take know wetin dey my mind?
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by Nobody: 9:18pm On Mar 26, 2013
Funny comments.
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by onila(f): 9:20pm On Mar 26, 2013
akunjohn: Na inside cell u go die put
grin grin
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by Nobody: 9:22pm On Mar 26, 2013
https://www.nairaland.com/policewoman
^ this girl is very beautiful and she is in the police, start making your moves, tho I don't think she is still on the market
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by Nobody: 1:37pm On Apr 08, 2013
CAMEROONPRIDE: https://www.nairaland.com/policewoman
^ this girl is very beautiful and she is in the police, start making your moves, tho I don't think she is still on the market
give me her phone number and her pixture cool
Re: When I Get Enough Money Na Police Woman I Will Marry by Nobody: 1:38pm On Apr 08, 2013
akunjohn: Na inside cell u go die put
i cast and bind ur evil prayer in Jesu name!
amennnnn! cool

(1) (Reply)

I’ve Slépt With More Than 1,000 Women - Playboy Founder Hugh Hefner / Interest Level / -----

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.