Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,597 members, 7,851,017 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 12:16 PM

Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 - Romance (69) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 (49407 Views)

Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 / Miss Nairaland December 2014 Contest - Elimination Round 2 / Miss Nairaland December 2014 Contest (elimination Round 1) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (66) (67) (68) (69) (70) (71) (72) ... (79) (Reply) (Go Down)

Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Idowuogbo(f): 12:03am On Jun 19, 2013
190:

bros i dont see why full grown men would be uploading "na me fine pass pics" wen money nor dey their account
well na them sabi, am out of here
most of these dudes nor get reach 100k for account sef '


later ibeg i don go sleep
make them hide this comment as usual
Lmaaaaaaaaao!

Na persin born u?

Animal! grin grin
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by 190: 12:04am On Jun 19, 2013
Goodnite idowu me and u nor get wahala

u bam kiss
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:06am On Jun 19, 2013
Too much drama undecided

1 Like

Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by ikekings(m): 12:06am On Jun 19, 2013
190:

bros i dont see why full grown men would be uploading "na me fine pass pics" wen money nor dey their account
well na them sabi, am out of here
most of these dudes nor get reach 100k for account sef '

later ibeg i don go sleep
make them hide this comment as usual
So, for your chicken mind now because you get up to 100k for ur account that u are rich? O boy!!! You are very poor!!!

1 Like

Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Miles78(f): 12:07am On Jun 19, 2013
Abu Mikey: Him don crash oo grin
Chei....I just saw this now...
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Oahray: 12:07am On Jun 19, 2013
Br3nd4: @Oahray, Vote for GhenGhen till the end and all your transgressionzzz would be forgiven... Just like that cheesy
huh? Which and which?

Don't make it seem like you are the reason I'd vote him jor. Say something else.
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Raw2: 12:08am On Jun 19, 2013

Abpatrick got ma swaggz. Yo hommie.

{^•~•^}
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:08am On Jun 19, 2013
lalaosky:

Why would he being saying that.. This is just for fun but he's taking it too serious

I voted his candidate, ask shollypopz and yet he's acting weird with his campaign skills
Yeah fun, but no one would want to lose. To some extent everyone is taking this thing personal. You yourself would agree with me that you always try to agree with everyone. Even giving unecessary explanations sometimes. I don't want to go there with you sha. I still like you. wink wink kiss

1 Like

Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:08am On Jun 19, 2013
Br3nd4: @Oahray, Vote for GhenGhen till the end and all your transgressionzzz would be forgiven... Just like that cheesy

Lol, you want him to vote who''ll replace his affection for you?
That's a hard one!




*team EKWAH*
MCCT
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by 190: 12:08am On Jun 19, 2013
ikekings: So, for your chicken mind now because you get up to 100k for ur account that u are rich? O boy!!! You are very poor!!!

ibeg comot from road make i reason better thing for life ibeg

100k na money

olodo undecided
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Oahray: 12:09am On Jun 19, 2013
Vanneni: Yeah fun, but no one would want to lose. To some extent everyone is taking this thing personal. You yourself would agree with me that you always try to agree with everyone. Even giving unecessary explanations sometimes. I don't want to go there with you sha. I still like you. wink wink kiss
Vanneni stop it... sad
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:09am On Jun 19, 2013
Oahray: huh? Which and which?

Don't make it seem like you are the reason I'd vote him jor. Say something else.

Well. . . . . . . . . . . ? Where you going to vote for him? undecided
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by ikekings(m): 12:10am On Jun 19, 2013
190:

ibeg comot from road make i reason better thing for life ibeg

100k na money

olodo undecided
Ode!!! No be you dey mention 100k like say the money big? Ewu!
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Raw2: 12:11am On Jun 19, 2013

HTF did dygeasy get to this stage? shocked
{^•~•^}
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Idowuogbo(f): 12:11am On Jun 19, 2013
Vanneni: Yeah fun, but no one would want to lose. To some extent everyone is taking this thing personal. You yourself would agree with me that you always try to agree with everyone. Even giving unecessary explanations sometimes. I don't want to go there with you sha. I still like you. wink wink kiss
Vanenni, y? Stop am nau! angry
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:12am On Jun 19, 2013
lalaosky:

I know, she is cool pretty chick, no offence taken
kiss kiss grin
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:12am On Jun 19, 2013
Raw.:

HTF did dygeasy get to this stage? shocked
{^•~•^}

Thank you oooo
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by AbuMikey(m): 12:12am On Jun 19, 2013
Miles78: Chei....I just saw this now...
LMAO
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Raw2: 12:13am On Jun 19, 2013

Ekwah sounds like ukwah.

{^•~•^}
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by 190: 12:13am On Jun 19, 2013
ikekings: Ode!!! No be you dey mention 100k like say the money big? Ewu!

bros some boys nor get reach 50k but their pics full nairaland and them standza for nairaland 247 wen dem dey soak garri for real life

thats not how it should be
advice ur brothers grin grin
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Idowuogbo(f): 12:13am On Jun 19, 2013
Texas.Cowgirl:


Thank you oooo
angry angry
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Oahray: 12:13am On Jun 19, 2013
Br3nd4:

Well. . . . . . . . . . . ? Where you going to vote for him? undecided
I've been voting for him, woulda campaigned too, buh... I no get that kind power. I'm not voting him cos you said so, I'm voting cos I want to. tongue

I'd simply undo what I did to upset you smiley
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:14am On Jun 19, 2013
Ishsoph:

Lol, you want him to vote who''ll replace his affection for you?
That's a hard one!



*team EKWAH*
MCCT


Affec...gini?
Abeg make bado or Florida nor hear you oo I no dey tongue

He's Voting for him cos the guy is fine and simple and easy and sweet and is not ready to chop people's head off to be Mr. Nl. . cool


*smh4 me* worst campaign manager ever embarassed grin grin
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by AbuMikey(m): 12:14am On Jun 19, 2013
190:

ibeg comot from road make i reason better thing for life ibeg

100k na money

olodo undecided
Make Una FYT na...1st to land the other person back for ground na im win!! gringrin
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:14am On Jun 19, 2013
Raw.:

HTF did dygeasy get to this stage? shocked
{^•~•^}
grin grin grin
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by ikekings(m): 12:15am On Jun 19, 2013
190:

bros some boys nor get reach 50k but their pics full nairaland and them standza for nairaland 247 wen dem dey soak garri for real life

thats not how it should be
advice ur brothers grin grin
No wahala... I go advice them... Lol... grin grin grin...
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Raw2: 12:15am On Jun 19, 2013

I gat tha baddest mouth in this zone. Be back in the morning to reveal ma candidate. Lemme read up those profs afterall. . .


Lights out.
{^•~•^}
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Nobody: 12:16am On Jun 19, 2013
Oahray: I've been voting for him, woulda campaigned too, buh... I no get that kind power. I'm not voting him cos you said so, I'm voting cos I want to. tongue

I'd simply undo what I did to upset you smiley

Okay because your head dey dia,,,, Just bring two pregnant lizards and daz all smiley
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Kessythegeek(m): 12:16am On Jun 19, 2013
Tashamania:
grin grin grin
lol poo happens*
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by 190: 12:16am On Jun 19, 2013
Abu Mikey: Make Una FYT na...1st to land the other person back for ground na im win!! gringrin

ikekings na my sales boy for my nnewi office
why should i fight my boy
anyways una well done

nice thread
goodnight people
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by Raw2: 12:16am On Jun 19, 2013
190:

bros some boys nor get reach 50k but their pics full nairaland and them standza for nairaland 247 wen dem dey soak garri for real life

thats not how it should be
advice ur brothers grin grin

Niggah, stfu!

{^•~•^}
Re: Mr Nairaland June 2013 - Elimination Round 2 by homesteady(m): 12:17am On Jun 19, 2013
Raw.:

I don't have time going thru da boring profiles. Who dah winning team up in here?


{^•~•^}

Nelly ghenghen!! See his picture!!

(1) (2) (3) ... (66) (67) (68) (69) (70) (71) (72) ... (79) (Reply)

Pre-wedding Photos Of An Igbo Woman And Her White Partner / Two Lovers Who Had Bitter Breakup Clash Online / Woman Battered By Her Boyfriend Undergoes Facial Reconstructive Surgery (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.