Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,361 members, 7,819,302 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 02:00 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Man Vs Rat (613 Views)
When People In Lagos Mainland Saw A Lassa Fever-carrying Rat(pic) / Igbo Man Vs Runs girl / Deadly Conversation Btw Man Vs Rat......you Go Lmao Tire (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Man Vs Rat by Dargreen(m): 4:59am On Sep 18, 2013 |
Conversation Between a Rat and Man Rat: (with tiny voice) Hello Man: Hello, Who am I speaking with? Rat: Na Mr. John be dis abi? Man: Yes you are speaking with Mr. John, who is this please? Rat: So you no recognize my voice abi? Na me your Room Mate Man: You say what? Rat: Your Room Mate Rat. I dey your room now. Man: I beg your pardon? Rat: Which yeye pardon you dey beg. I never chop since yesterday wey you waka comot. I check that place you dey put food i no see anything. I check kitchen nothing. I even check your fridge no single food there. E be like say you wan kill me abi? No problem, I just say make I let you know say that your Certificate for inside your wardrobe wey dem write UNIVERSITY OF CALABAR, I don eat the ''CALA'' comot, if you no come house between now and tomorrow i go kidnap the remaining "BAR". Let me see which work you go get with ordinary UNIVERSITY.f |
(1) (Reply)
An Humble Prayer To God From His Humble Son;d;d / Akpos Bomb Scare / Lol
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |