Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,373 members, 7,958,028 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 07:36 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Uam Boy (99552 Views)
Life Of An Abuja Boy / Life Of A Uam Boy (RELOADED!!) / Life Of A Unilag Student (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (37) (Reply) (Go Down)
Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 8:00pm On Oct 04, 2013 |
Dis story sweet o, abeg ride on btw so na me u dey call oga of mischiefs abi am flattered shifts near to chiamaka to collect current from her bottoms 1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by Tunapa9ja: 8:53pm On Oct 04, 2013 |
*winks*. adegwurulez: |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 9:29pm On Oct 04, 2013 |
errrm....errrm¡ just when i though i`ve seen it all on this section, here comes another blockbuster romance+comedy+suspense thriller¡ quy you`re qood, keep it up| |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 11:07pm On Oct 04, 2013 |
The rock5555: Dis story sweet o, abeg ride on btw so na me u dey call oga of mischiefs abi am flatteredchiarman, nobody reach you for mischief na |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 11:08pm On Oct 04, 2013 |
sкчscrαρεr™:tnks bro |
Re: Life Of A Uam Boy by kingphilip(m): 11:29pm On Oct 04, 2013 |
Chai walahi talahi wannan tory naka ya yi dadi sosey...nna zuwa injankawo taburuma |
Re: Life Of A Uam Boy by ERF: 12:31am On Oct 05, 2013 |
Bring it on . . . *mynd* Feed Me More . . . *ryback* I need More . . . *oliver* |
Re: Life Of A Uam Boy by DEllaluv(f): 12:33am On Oct 05, 2013 |
4kizo no finish d hollandia yoghurt o |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 7:11am On Oct 05, 2013 |
Wia is d Popcorn and Hollandia yogurt i left here for me 2 eat later. ***Suspecting therock5555 and 4kizo*** |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 8:08am On Oct 05, 2013 |
*singing* Today na today, u no go escape. Dey go put u for corner, mama nkechi dey ready for you. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 9:50am On Oct 05, 2013 |
. 1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 9:55am On Oct 05, 2013 |
kingphilip: Chai walahi talahi wannan tory naka ya yi dadi sosey...nna zuwa injankawo taburumabros if na insult u ma "walahi talahi wannan tory naka ya yi dadi sosey...nna zuwa injankawo taburuma" |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 9:57am On Oct 05, 2013 |
E<R>F:hahaha 1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 9:57am On Oct 05, 2013 |
D.Ella.luv:dont worry, if e finish rock go buy new one |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 9:58am On Oct 05, 2013 |
Daniel2802: Wia is d Popcorn and Hollandia yogurt i left here for me 2 eat later.haba bros, u mean say rock and 4kizo na thief |
Re: Life Of A Uam Boy by gameboy727(m): 10:25am On Oct 05, 2013 |
adegwurulez:He meant "I swear your story is too interesting. Am coming, let me go and get a mat." Are you still a student of UAM? *sitting on the seat in front of the front row paying rapt attention to your story* 1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 10:38am On Oct 05, 2013 |
nice one bruv...sha come update¡ ..but this your name get k-leq o, shey i fit call you 'ade' | |
Re: Life Of A Uam Boy by ERF: 11:19am On Oct 05, 2013 |
Bring it on . . . *mynd* Feed Me More . . . *ryback* I need More . . . *oliver* Carry go *ERF* |
Re: Life Of A Uam Boy by festwiz(m): 12:15pm On Oct 05, 2013 |
Guy, Update before my beans turn brown. |
Re: Life Of A Uam Boy by dagift333(m): 12:21pm On Oct 05, 2013 |
Nice story *following like twitter* |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 1:29pm On Oct 05, 2013 |
D.Ella.luv:dnt wori ella, let me other for anoda |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 1:42pm On Oct 05, 2013 |
Daniel2802: Wia is d Popcorn and Hollandia yogurt i left here for me 2 eat later., beta wake up 4rm ur dream bro, #gush down d remaining hollandia# b4 daniel gv it leg |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:54pm On Oct 05, 2013 |
sкчscrαρεr™:'Adegwu' would be more like it. Thats my tribal name, we shall come to that |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:56pm On Oct 05, 2013 |
gameboy727: He meant "I swear your story is too interesting. Am coming, let me go and get a mat." i didn't mean it the wrong way. kingphilip na my oga na. And yes, i still dey uam |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:57pm On Oct 05, 2013 |
festwiz: Guy, Update before my beans turn brown.update the come,ma run go type |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 2:02pm On Oct 05, 2013 |
dagift333: Nice storythank yhu plenty |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 2:03pm On Oct 05, 2013 |
TYPING...... |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 3:24pm On Oct 05, 2013 |
. |
Re: Life Of A Uam Boy by kingphilip(m): 3:26pm On Oct 05, 2013 |
gameboy727: He meant "I swear your story is too interesting. Am coming, let me go and get a mat."gameboy na u try pass jare |
Re: Life Of A Uam Boy by kingphilip(m): 3:36pm On Oct 05, 2013 |
Wow dat slap was a nyc welcome ceremony |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 6:53pm On Oct 05, 2013 |
okay bruv¡ adegwurulez: |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 7:07pm On Oct 05, 2013 |
oh boy¡ that awkward moment when................. but don`t tell me you retaliated| ************ by the way, na which kind oqbanje perfume be that wey flies just dey follow anyhow, it`s either na you really mess or na embalminq water the aboki take produce the perfume| 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (37) (Reply)
Thrills Of A Lagos Babe / Memoirs Of Blood And Steel ( A Fantasy Novel) / Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |