Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,366 members, 7,812,050 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 07:11 AM

Life Of A Uam Boy - Literature (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Uam Boy (98397 Views)

Life Of An Abuja Boy / Life Of A Uam Boy (RELOADED!!) / Life Of A Unilag Student (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (37) (Reply) (Go Down)

Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:29am On Oct 15, 2013
Adonis4u:

Good One! Interesting story so far....omo, this your suspense they pepper me for body o! Abeg come update sharp sharp before I vex wound the Amaka wey dey ma street O! Chai! I just hope sey na setup otherwise you don miss two things be that o! And since you no be Joseph for Bible, na true she talk sey u go regret am.
Bros, u funny die. As u the wound the Amaka wey dey ur street, make sure say those her huge brothers no catch you o
Re: Life Of A Uam Boy by gameboy727(m): 9:11am On Oct 15, 2013
adegwurulez:

u mean kelvin Ode?? dat one na name of my imaginary character o
we still be namesake with the character.
Re: Life Of A Uam Boy by sambroose(m): 9:36am On Oct 15, 2013
Na ur tori, I dey use du ileya Today.....nice one bro
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 3:57pm On Oct 15, 2013
sambroose: Na ur tori, I dey use du ileya Today.....nice one bro
tnks sir
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:09pm On Oct 15, 2013
.

2 Likes

Re: Life Of A Uam Boy by FoxyFlow(m): 4:24pm On Oct 15, 2013
Jokes apart, I am not feeling this story anymore. I am quitting.




















How I go dey read tales by moonlight when confirm story dey here. If you no continue, you go answer to me later!!
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:36pm On Oct 15, 2013
Foxy_Flow: Jokes apart, I am not feeling this story anymore. I am quitting.




















How I go dey read tales by moonlight when confirm story dey here. If you no continue, you go answer to me later!!

just point where i got it wrong.... am learning
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 5:05pm On Oct 15, 2013
Hey ade, its 2 short nah.
Re: Life Of A Uam Boy by Adonis4u: 8:06pm On Oct 15, 2013
adegwurulez:

just point where i got it wrong.... am learning

No be only foxy_flow you go answer to...you go answer to me too. Nice work.....but com update o! chai! Amaka!
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 9:18pm On Oct 15, 2013
Update na.
Re: Life Of A Uam Boy by Madawaki01(m): 6:35am On Oct 16, 2013
Adegwurulez,come continue na
Re: Life Of A Uam Boy by FoxyFlow(m): 6:36am On Oct 16, 2013
adegwurulez:

just point where i got it wrong.... am learning


You got me all wrong. I do not mean to dampen your spirit o... Itz a sarcastic sentence that means I enjoy you story more than all those tales by moonlight.. Get it?
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 8:30am On Oct 16, 2013
O boy! Kom kwantinue abeg. . .
Re: Life Of A Uam Boy by Pappikay: 9:37am On Oct 16, 2013
Nyc tory, sipping Alomo wif fried meat
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 11:54am On Oct 16, 2013
I dy wait oh.
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 12:00pm On Oct 16, 2013
Mr.fresher...*winks*
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:45pm On Oct 16, 2013
Onase: Mr.fresher...*winks*
hehe..
Daniel2802: I dy wait oh.
u dont have to wait anylonger
Pappikay: Nyc tory, sipping Alomo wif fried meat
e fit reach me
sкчscrαρεr™:
O boy! Kom kwantinue abeg. . .
done sir
Foxy_Flow:


You got me all wrong. I do not mean to dampen your spirit o... Itz a sarcastic sentence that means I enjoy you story more than all those tales by moonlight.. Get it?
k sir, but seriously i wouldn't mind u being hard on me o, afterall i dey learn from una
Madawaki01: Adegwurulez,come continue na
I don dey continue
Daniel2802: Update na.
oga no vex, i been dey busy
Adonis4u:

No be only foxy_flow you go answer to...you go answer to me too. Nice work.....but com update o! chai! Amaka!
my oga, dont worry i don dey type
4kizo: Hey ade, its 2 short nah.
no vex my oga, i had to rush it, i was very busy, my next update go long.
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:48pm On Oct 16, 2013
Thank u all for the comments.

Typing...
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 2:02pm On Oct 16, 2013
.
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 2:28pm On Oct 16, 2013
"amaka why?" you don make kelvin run mad pass terry geezus! a wise scholar once said, never underestimate the propensity of marijuana.


i dey smell another marathon fvcking oooo! prove me wrong now.

more grease to your elbow. . .
Re: Life Of A Uam Boy by kingphilip(m): 2:31pm On Oct 16, 2013
stil laughing guy na wit boxers and singlet u wan use round the whole benue state?
Rock i see u come go give us update for the preachers pikin
Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 2:38pm On Oct 16, 2013
Guy u don fall my hand. So upon all d mentoring i give u, u come dey fucckup.

U for jst go near d bossoms, carry 2000 put for pocket den run like mad man. U no dey try o, na y u dey suffer babe like dat na.

#prays# God abeg giv me this chance na
Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 2:39pm On Oct 16, 2013
kingphilip: stil laughing guy na wit boxers and singlet u wan use round the whole benue state?
Rock i see u come go give us update for the preachers pikin

I be wan laf small na, no be my fault, oya i dey come do for
Re: Life Of A Uam Boy by kingphilip(m): 2:48pm On Oct 16, 2013
Foxy we de wait for u for dat collabo thread now
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 3:58pm On Oct 16, 2013
Lols, madness
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:06pm On Oct 16, 2013
sкчscrαρεr™:
"amaka why?" you don make kelvin run mad pass terry geezus! a wise scholar once said, never underestimate the propensity of marijuana.


i dey smell another marathon fvcking oooo! prove me wrong now.

more grease to your elbow. . .
Abeg o, terry g na yabaleft candidate o
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:11pm On Oct 16, 2013
The rock5555: Guy u don fall my hand. So upon all d mentoring i give u, u come dey fucckup.

U for jst go near d bossoms, carry 2000 put for pocket den run like mad man. U no dey try o, na y u dey suffer babe like dat na.

#prays# God abeg giv me this chance na

Amen!!!!!! but wait o, so all the babes wey u dey get never do you shey ask fela wetin happen to am o
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:15pm On Oct 16, 2013
4kizo: Lols, madness
effect of igbo
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:17pm On Oct 16, 2013
kingphilip: stil laughing guy na wit boxers and singlet u wan use round the whole benue state?
u no know say igbo dey give extraodinary power?
Re: Life Of A Uam Boy by DEllaluv(f): 6:13pm On Oct 16, 2013
Lol.....igbo don gv u inspiration
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:11pm On Oct 16, 2013
.
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:13pm On Oct 16, 2013
D.Ella.luv:
Lol.....igbo don gv u inspiration
dnt try dis at home o

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (37) (Reply)

Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) / Thrills Of A Lagos Babe / The Most Wanted Maid

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.