Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,338 members, 7,811,980 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 04:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Uam Boy (98394 Views)
Life Of An Abuja Boy / Life Of A Uam Boy (RELOADED!!) / Life Of A Unilag Student (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (37) (Reply) (Go Down)
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:07am On Oct 08, 2013 |
Mtn network yesterday was so wack!!!! I practically travelled round makurdi in search of network, I no see. Now wey network come finally come, my battery come dey disturb. I'l make it up to u guys sha |
Re: Life Of A Uam Boy by soulminister(m): 1:43am On Oct 08, 2013 |
[/color] love this style of writing with the only problem to be punctuation which makes it extremely difficult to read. [color=#770077] |
Re: Life Of A Uam Boy by Emperortj93(m): 9:05am On Oct 08, 2013 |
We stil sidon 4 this thread gidigba dey wait 4 ur next update.... Btw, great write-up so far |
Re: Life Of A Uam Boy by Emperortj93(m): 1:02pm On Oct 08, 2013 |
Na wa 4 d network for una side oo |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 9:43pm On Oct 08, 2013 |
. 1 Like 1 Share |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 12:12pm On Oct 09, 2013 |
I dön laugh sotay i don forget about ASUU strike. U're the bomb man....OLIVER TWIST is waiting 4 more update |
Re: Life Of A Uam Boy by Victorulez: 12:54pm On Oct 09, 2013 |
I got banned by the anti-spambot and my last update was hidden. I still dnt knw my offence but am getting to the root of this |
Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 3:37pm On Oct 09, 2013 |
Guy dem don unban u, come cont abeg |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 3:47pm On Oct 09, 2013 |
The rock5555: Guy dem don unban u, come cont abegokay sir |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 3:49pm On Oct 09, 2013 |
Cencinho1: I dön laugh sotay i don forget about ASUU strike. U're the bomb man....OLIVER TWIST is waiting 4 more update chairman, more is coming but no forget about ASUU strike o, we need una prayers |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 3:50pm On Oct 09, 2013 |
PRAISE THE LORD!!!!! MY BAN HAS BEEN LIFTED UPDATES COMING SOON |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 4:16pm On Oct 09, 2013 |
Jamo tinz in u.a.m.Omo i miss sku. |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 4:17pm On Oct 09, 2013 |
Wetin u do? adegwurulez: PRAISE THE LORD!!!!! MY BAN HAS BEEN LIFTED |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 4:36pm On Oct 09, 2013 |
I dy wait. |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 5:21pm On Oct 09, 2013 |
Kasala don burst. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 6:27pm On Oct 09, 2013 |
. 1 Like 1 Share |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 6:29pm On Oct 09, 2013 |
Onase: Wetin u do? na because of my penultimate update for this thread o. i wonder wetin dey for the update wey make anti-spambot ban me 1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 6:32pm On Oct 09, 2013 |
Onase: Jamo tinz in u.a.m.Omo i miss sku. I tell you, despite being stresfull, i still miss uam Daniel2802: I dy wait. i don update. 4kizo: Kasala don burst.No be small tin |
Re: Life Of A Uam Boy by Clemzy16(m): 8:42pm On Oct 09, 2013 |
School life expeiences, chai, God punish ASUU! |
Re: Life Of A Uam Boy by philcz(m): 11:25pm On Oct 09, 2013 |
Mr. Adegwu, ur story is damn nyc..glued waitin for ur next update... |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 9:01am On Oct 10, 2013 |
Round 2, loading............ |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 10:14am On Oct 10, 2013 |
Clemzy16: School life expeiences, chai, God punish ASUU!God must punish them |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 10:21am On Oct 10, 2013 |
philcz: Mr. Adegwu, ur story is damn nyc..glued waitin for ur next update...vip don show. Everybody lemme introduce ehm.. Eh... I'l leave him to introduce himself. Buh jst a lil hint. 'na my oga o' oga philcz u are welcome, e remain one person. *abeg u carry eye see chapy?* |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 10:22am On Oct 10, 2013 |
4kizo: Round 2, loading............updates coming soon... |
Re: Life Of A Uam Boy by AnnNini(f): 1:54pm On Oct 10, 2013 |
We are waiting o |
Re: Life Of A Uam Boy by chistar01(m): 2:40pm On Oct 10, 2013 |
*still following* |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 3:37pm On Oct 10, 2013 |
AnnNini: We are waiting o I am typing o... |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 3:37pm On Oct 10, 2013 |
chistar01: *still following*Good to know |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 3:38pm On Oct 10, 2013 |
Typing... |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:45pm On Oct 10, 2013 |
. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:47pm On Oct 10, 2013 |
1 more update for the day |
Re: Life Of A Uam Boy by philcz(m): 6:35pm On Oct 10, 2013 |
i tell Chapy o,him suppose de here... 3 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (37) (Reply)
Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) / Thrills Of A Lagos Babe / The Most Wanted Maid
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |