Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,844 members, 7,817,494 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 01:10 PM

Federal University Of Technology Akure Students Chat Room - Education (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Federal University Of Technology Akure Students Chat Room (25881 Views)

Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session / University Of Uyo(uniuyo) Students' Chat Room. Great Tuskites. / University of Calabar(UNICAL) students' chat room. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (Reply) (Go Down)

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 5:30am On Dec 22, 2013
yusufogrin: futarianz. .na m.m.m.m.m.m.m i just dey see,no female at all. . .our girlz too local joor. . .anywayz,wu get the new timetable
E dey on top Chalk Board na! undecided
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Miner13: 7:18am On Dec 22, 2013
Brimmie:
E dey on top Chalk Board na! undecided

Abeg wia d board dey o
so u ppu dey trust futa time table shuuu.

Dem go stil change im.
Let resume u go see how students go ful student affair building coz of exam clashes. Abi dem wan make C.O student stop skul.

Make dem do im anyhow mak i comot for futa i no fill wait again coz me no wan spend past 1month again for dat skul

Dem don change ma klass13 to klass14.

Chaii the tin dey vex angry angry
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 7:35am On Dec 22, 2013
Miner13:

Abeg wia d board dey o
so u ppu dey trust futa time table shuuu.

Dem go stil change im.
Let resume u go see how students go ful student affair building coz of exam clashes. Abi dem wan make C.O student stop skul.

Make dem do im anyhow mak i comot for futa i no fill wait again coz me no wan spend past 1month again for dat skul

Dem don change ma klass13 to klass14.

Chaii the tin dey vex angry angry
eyha,i feel ur pain bro. . . .just find ogidiga abi muscle top am
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 7:37am On Dec 22, 2013
Brimmie:
E dey on top Chalk Board na! undecided
. . . .oga post am make we see. . . Shey i wan teleport go school ni. . .habatically
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by FUTAAdmissions: 11:33am On Dec 22, 2013
Miner13:

Abeg wia d board dey o
so u ppu dey trust futa time table shuuu.

Dem go stil change im.
Let resume u go see how students go ful student affair building coz of exam clashes. Abi dem wan make C.O student stop skul.

Make dem do im anyhow mak i comot for futa i no fill wait again coz me no wan spend past 1month again for dat skul

Dem don change ma klass13 to klass14.

Chaii the tin dey vex angry angry
Klass 14A grin
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 11:38am On Dec 22, 2013
Miner13:

Abeg wia d board dey o
so u ppu dey trust futa time table shuuu.

Dem go stil change im.
Let resume u go see how students go ful student affair building coz of exam clashes. Abi dem wan make C.O student stop skul.

Make dem do im anyhow mak i comot for futa i no fill wait again coz me no wan spend past 1month again for dat skul

Dem don change ma klass13 to klass14.

Chaii the tin dey vex angry angry
Make i give you ma boxers make u take wipe your tears.. sad I feel your pain! Thunder Fire ASUU & FG!
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 11:53am On Dec 22, 2013
yusufogrin: . . . .oga post am make we see. . . Shey i wan teleport go school ni. . .habatically
Guy, be like sey you go teleport o
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Miner13: 11:58am On Dec 22, 2013
Brimmie:
Make i give you ma boxers make u take wipe your tears.. sad I feel your pain! Thunder Fire ASUU & FG!

Furnacious thunderous. Amen
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Miner13: 12:04pm On Dec 22, 2013
FUTA Admissions: Klass 14A grin

No allow me take annoyance scatter your moniker.
Wic1 b 14A and 14B. U mean say we grad.same year be dat.

HMMMMMMM
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 2:08pm On Dec 22, 2013
Miner13:

No allow me take annoyance scatter your moniker.
Wic1 b 14A and 14B. U mean say we grad.same year be dat.

HMMMMMMM

Lmao! Klass 14A
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 2:20pm On Dec 22, 2013
ok. . .futa dn get a and b abi. . . .una dn weed dried bitterleaf
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 6:06pm On Dec 22, 2013
yusufogrin: ok. . .futa dn get a and b abi. . . .una dn weed dried bitterleaf
Na ugwu leaf me puff
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 6:50pm On Dec 22, 2013
yusufogrin: futarianz. .na m.m.m.m.m.m.m i just dey see,no female at all. . .our girlz too local joor. . .anywayz,wu get the new timetable
Hmmmn....we'll soon know who's local
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 7:17pm On Dec 22, 2013
miss_ibk:
Hmmmn....we'll soon know who's local
eyin iyami,eje ebure awo. . .e ma binu o. . . Una go dey form wetin una no fit do like t.pain

1 Like

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 11:05pm On Dec 22, 2013
FUTA Girls local die! sad Some of dem go dey chop like thief for cafeteria!

1 Like

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Shollyps(m): 9:23am On Dec 23, 2013
Brimmie: FUTA Girls local die! sad Some of dem go dey chop like thief for cafeteria!
:-DU NO SERIOUS...STOP CONDENMING FUTA BABES.OUN A NI LA N GBE LARUGE NW

2 Likes

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 9:31am On Dec 23, 2013
Shollyps: :-DU NO SERIOUS...STOP CONDENMING FUTA BABES.OUN A NI LA N GBE LARUGE NW
aruge abi. . .we dey try gbe won laruge but make dem pour water for them muscle. . .that ofege(shakara) too much. . .which date we dey resume sev?

1 Like

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 10:01am On Dec 23, 2013
Shollyps: :-DU NO SERIOUS...STOP CONDENMING FUTA BABES.OUN A NI LA N GBE LARUGE NW
Lol.. Duh!! Dey deceive ur self o!

1 Like

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 10:03am On Dec 23, 2013
yusufogrin:
aruge abi. . .we dey try gbe won laruge but make dem pour water for them muscle. . .that ofege(shakara) too much. . .which date we dey resume sev?

5th
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by meracool(m): 10:15am On Dec 23, 2013
Hey Stalite are you ready for Resumption........

Make Una Do Fast Make we freshers Enter....

Now ASUU is letting me Speak Pigin.

shit
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by LaJuMe: 11:59am On Dec 23, 2013
meracool: Hey Stalite are you ready for Resumption........

Make Una Do Fast Make we freshers Enter....

Now ASUU is letting me Speak Pigin.

shit
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by LaJuMe: 12:00pm On Dec 23, 2013
Brimmie: FUTA Girls local die! sad Some of dem go dey chop like thief for cafeteria!
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 3:29pm On Dec 23, 2013
[quote author=La_ JuMe][/quote]lol. . .na health tech for oda road me dey scout
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 1:39am On Dec 24, 2013
La_ JuMe: .
Sorry, are you a Futarian ma? sad Na joke o! FUTA Girls make sense die! cheesy
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by LaJuMe: 8:23am On Dec 24, 2013
Brimmie: FUTA Girls local die! sad Some of dem go dey chop like thief for cafeteria!
Brimmie:
Sorry, are you a Futarian ma? sad Na joke o! FUTA Girls make sense die! cheesy

undecided
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Brimmie(m): 8:42am On Dec 24, 2013
La_ JuMe:

undecided

lipsrsealed
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 4:21pm On Dec 24, 2013
futa. .always dull. . . . .maybe if dem share tablet like that of uni-ilorin. . .maybe e go help futarians out on e-services

1 Like

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by LaJuMe: 2:12pm On Dec 25, 2013
Merry christmas futarians
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 2:17pm On Dec 25, 2013
same to u bro,anybody dey live 4 futa junction here
Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Tolzeal(m): 2:17pm On Dec 25, 2013
La_ JuMe: Merry christmas futarians







HAPPY NEW YEAR JUME.....

1 Like

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by SammyT95(m): 6:22pm On Dec 25, 2013
'm a fresher pls. Fellow futarian how much is say a room around d skul and pls can anyone link me with any lanlord? Will really appreciate it

Thnks bro.

1 Like

Re: Federal University Of Technology Akure Students Chat Room by Nobody: 7:04pm On Dec 25, 2013
SammyT95: 'm a fresher pls. Fellow futarian how much is say a room around d skul and pls can anyone link me with any lanlord? Will really appreciate it

Thnks bro.
. . .i cant guarantee u but am goin to akure 2mao. . .call me on 08032157951 to know the range u lukin 4

1 Like

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (Reply)

Professor Jamiu Mosobalaje Oyawoye Is Dead / Struggle To Buy JAMB Form In Maiduguri, Borno State (Photos) / Mmesoma Ejikeme: JAMB Statement On Result Of Anambra Government Enquiry.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.