Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,483 members, 7,823,117 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 02:24 AM

Take Me As I Am - A Love Story - Literature (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Take Me As I Am - A Love Story (153870 Views)

A Love And Hate Relationship (based On A Truelife Story) / Love Story Of A Unilag Babe And Bus Conductor / My Complicated Love Story (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (59) (Reply) (Go Down)

Re: Take Me As I Am - A Love Story by PrettySpicey(f): 7:29am On Jul 22, 2014
Cheriepet:

Tanks dear for keeping my seat...

Gudmorn'n swthrt:*

you never greet ya mama, na swthrt... waris ds na....

oya sidon read ya textbook grin
Re: Take Me As I Am - A Love Story by PrettySpicey(f): 7:33am On Jul 22, 2014
Jennimma:
ba wahala...u knw I'm sitting vely vely close to her plus WE would be doing the "tasting tinz" wink

make una no finish those snacks o.... ds chiden sef

1 Like

Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 7:44am On Jul 22, 2014
frankben: i'll have to sit beside you... Reserve space for me abeg grin





#team FX
aiit boo
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 7:48am On Jul 22, 2014
PrettySpicey:

Xtarxhyne, representing already.. my sweet potato grin
hehehehe.....swit mama P...grin
Re: Take Me As I Am - A Love Story by christabeli: 7:50am On Jul 22, 2014
Great job pretty. Keep the fire burning kiss
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 8:24am On Jul 22, 2014
PrettySpicey:

frankben, I don reserve special guest seat for you for high table, no worry yaself grin
lol... Hope you reserved another "special guest seat" for xtar
Re: Take Me As I Am - A Love Story by kingphilip(m): 8:26am On Jul 22, 2014
PrettySpicey:

you never greet ya mama, na swthrt... waris ds na....

oya sidon read ya textbook grin
e tire me o
this love de shack ha gan
Re: Take Me As I Am - A Love Story by KelvinGraphics(m): 8:30am On Jul 22, 2014
PrettySpicey:

chii8, I can assure you this story promises to be Interesting... and that's not because I'm the writer... that's cos God Himself gave me only one command: go ye and entertain the world with the best of romance... true to God grin grin
Lolzgringringringrin

Thanks 4 d acknowledgement, u don make my head dey swell nw lyk say e wan explodegrin
And it's like everybody dey kum dis show with him wife o... Biko wia r my pretty Xtarxhyne and Jennimma? Abeg make una kum sidon 4 my left and right b4 dis our romance e-flght take off.

Good Morning every1 and enjoy Mama P tantalizing story kuz she knows how to bring d best, dat's she is among d best.
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 8:43am On Jul 22, 2014
KelvinGraphics:
Lolzgringringringrin

Thanks 4 d acknowledgement, u don make my head dey swell nw lyk say e wan explodegrin
And it's like everybody dey kum dis show with him wife o... Biko wia r my pretty Xtarxhyne and Jennimma? Abeg make una kum sidon 4 my left and right b4 dis our romance e-flght take off.

Good Morning every1 and enjoy Mama P tantalizing story kuz she knows how to bring d best, dat's she is among d best.
hmmmmm...toooo late.....m wit Frankben
Re: Take Me As I Am - A Love Story by seunviju(f): 8:48am On Jul 22, 2014
Where will i sit now ooo because all the space @ the front seems to be occupy oo.prettyspicey am sure this story will be more interesting than the other stories
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 8:48am On Jul 22, 2014
Xtarxhyne: hmmmmm...toooo late.....m wit Frankben
kelvinGraphics, why not stick with jennimma...

Nice reply xtar grin
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 9:00am On Jul 22, 2014
frankben: kelvinGraphics, why not stick with jennimma...

Nice reply xtar grin
grin cheesy
Re: Take Me As I Am - A Love Story by KelvinGraphics(m): 9:04am On Jul 22, 2014
frankben: kelvinGraphics, why not stick with jennimma...

Nice reply xtar grin
I consider safety first in whatsoever that iam doing, tyre fit burst 4 road, u know dat kind thing na... Lets assume i stucked to only Xtarxhyne, na so she 4 just fall my hand. U see d essence of having backup ba.
Well my Omalicha Jennimma has always been my number 1. U kan go ahead and take Xtarxhyne as she is now. I sure knw she will definently come to me.tongue
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Cheriepet: 9:06am On Jul 22, 2014
PrettySpicey:

you never greet ya mama, na swthrt... waris ds na....

oya sidon read ya textbook grin

Haba mum i don salute u now....

na u dey make dis matter dey sweet kingphilipsad

Oya no vex make i salute u again... U ARE D BEST MUM IN DA WHOLE WIDE WORLD! Gudmorn sweet mum
Re: Take Me As I Am - A Love Story by charijee(f): 9:06am On Jul 22, 2014
kingphilip:
e tire me o
this love de shack ha gan
Twinny abeg leave my sister in-law to rest. ....wetin she do you na. .....you don forget say na that family I marry enter. .....where your wife leave you go sef?
Good morning jare. ..how was your night?
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 9:08am On Jul 22, 2014
KelvinGraphics:
I consider safety first in whatsoever that iam doing, tyre fit burst 4 road, u know dat kind thing na... Lets assume i stucked to only Xtarxhyne, na so she 4 just fall my hand. U see d essence of having backup ba.
Well my Omalicha Jennimma has always been my number 1. U kan go ahead and take Xtarxhyne as she is now. I sure knw she will definently come to me.tongue
ull lws b ma backup......extra tyre tongue
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Cheriepet: 9:09am On Jul 22, 2014
kingphilip:
e tire me o
this love de shack ha gan

@PrettySpicey, Mama u see wetin i dey tell u ba? KP mind yasef o
Re: Take Me As I Am - A Love Story by charijee(f): 9:09am On Jul 22, 2014
KelvinGraphics:
I consider safety first in whatsoever that iam doing, tyre fit burst 4 road, u know dat kind thing na... Lets assume i stucked to only Xtarxhyne, na so she 4 just fall my hand. U see d essence of having backup ba.
Well my Omalicha Jennimma has always been my number 1. U kan go ahead and take Xtarxhyne as she is now. I sure knw she will definently come to me.tongue
Hey!...where are the goodies.....you can run but you can't hide
Good morning dear
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 9:09am On Jul 22, 2014
KelvinGraphics:
I consider safety first in whatsoever that iam doing, tyre fit burst 4 road, u know dat kind thing na... Lets assume i stucked to only Xtarxhyne, na so she 4 just fall my hand. U see d essence of having backup ba.
Well my Omalicha Jennimma has always been my number 1. U kan go ahead and take Xtarxhyne as she is now. I sure knw she will definently come to me.tongue
hahahaha.... In ya dreams right?
Re: Take Me As I Am - A Love Story by charijee(f): 9:11am On Jul 22, 2014
Cheriepet:

@PrettySpicey, Mama u see wetin i dey u ba? KP mind yasef o
Morning dearie. ...No mind my twinny abeg
Re: Take Me As I Am - A Love Story by KelvinGraphics(m): 9:18am On Jul 22, 2014
charijee: Hey!...where are the goodies.....you can run but you can't hide
Good morning dear
Yinmu.
Keep wishing dear.
Even Charijee knows it that iam ur number 1 and U are my number 2, Jennimma is my number 1tongue
Re: Take Me As I Am - A Love Story by KelvinGraphics(m): 9:20am On Jul 22, 2014
frankben: hahahaha.... In ya dreams right?

Dey there na... Its lyk U never knw xay me and Xtarxhyne na Bread&Buttertongue
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 9:21am On Jul 22, 2014
KelvinGraphics:
I consider safety first in whatsoever that iam doing, tyre fit burst 4 road, u know dat kind thing na... Lets assume i stucked to only Xtarxhyne, na so she 4 just fall my hand. U see d essence of having backup ba.
Well my Omalicha Jennimma has always been my number 1. U kan go ahead and take Xtarxhyne as she is now. I sure knw she will definently come to me.tongue
chai! Me! spare tyre. Me! Side chick. Isokay!
BTW,Kelvingraphics this chic is booked. And i've got a job wif Lanicky grin
Re: Take Me As I Am - A Love Story by KelvinGraphics(m): 9:22am On Jul 22, 2014
charijee: Hey!...where are the goodies.....you can run but you can't hide
Good morning dear
I aint running nor hiding either o.
Mama P will unveil d goodies here, xo just sit-by, relax and wait 4 Mama P.

Goodest morning to U too dear. Hope U r ready 4 dis Mama P story ba? Na as e dey hot o.
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 9:24am On Jul 22, 2014
KelvinGraphics:
Dey there na... Its lyk U never knw xay me and Xtarxhyne na Bread&Buttertongue
HMMMMMMMMMM
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Nobody: 9:24am On Jul 22, 2014
KelvinGraphics:
Dey there na... Its lyk U never knw xay me and Xtarxhyne na Bread&Buttertongue
lets see
Re: Take Me As I Am - A Love Story by meelorlah(f): 9:24am On Jul 22, 2014
following
Re: Take Me As I Am - A Love Story by lanicky(f): 9:53am On Jul 22, 2014
Jennimma: Hehehehe! Lanicky me is sitting down wif u o as per se Joe Joe no dey grin. Mama P,keep it up. BTW, where r d snacks na?


Yh...come sit beside me dearie smiley
I don't want u to sit next to Kelvin tongue
Re: Take Me As I Am - A Love Story by lanicky(f): 9:56am On Jul 22, 2014
Goodmornig mum Prettyspicey grin
Gudmorning big sis Cheriepet
Gudmorning big sis Charijee
Gudmorning Kayjuu

Gudmorning everybody!!
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Cheriepet: 9:57am On Jul 22, 2014
charijee: Morning dearie. ...No mind my twinny abeg

Morn'n my darlingsmiley how was ur nyt?

I no mind am o
Re: Take Me As I Am - A Love Story by JeffreyJamez(m): 9:58am On Jul 22, 2014
MODS!!!! FRONT PAGE O O O O O!!!!!!
Re: Take Me As I Am - A Love Story by Cheriepet: 9:59am On Jul 22, 2014
lanicky: Goodmornig mum Prettyspicey grin
Gudmorning big sis Cheriepet
Gudmorning big sis Charijee
Gudmorning Kayjuu

Gudmorning everybody!!

Morning my lil angelsmiley how u dey? i trust ur nyt rest was splendid, huh?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (59) (Reply)

Love, Lust And Lost. Part 1 And 2. / Three Sides Of A Coin / Lost in Lust [A story by Toyin Olorunsola]

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.