Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,616 members, 7,816,533 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 12:46 PM

Thank God I No Fall For Her Trap - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Thank God I No Fall For Her Trap (1339 Views)

Funny: Thank God I am a guy! (photo) / Oh My God I Have Never Seen This Before Oo Come And See Guys / Thank God I Haven't Paid Her Exam Fees? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 1:32pm On Aug 03, 2014
Thank god ooo say i no fall for dis babe trap.na so dis babe wey i dey friendly with jus come my room one evening say she lost her key to her own room.na so she come spend d night for my room.she pull her pant come hang am for my hanger living only her small skirt and polo shirt.she come lie down for my bed and na so i take style just comot for bed for her and lie down for my cement ground dey watch spartacus season film for my laptop.Next morning the babe just squeeze face comot for my room and when i greet her morning she no even answer me.Anyway some days ago one of my pally tell me say dat same babe don dey heavily preggo(pregnant) and dat if u see her belly right now e be like say na four pickins dey inside.na so i jus start to dey thank baba God say i no do the babe the time she come visit me for my room ooo.she just be wan use style trap me.hmmm some babes wicked sha.

4 Likes

Re: Thank God I No Fall For Her Trap by farano(f): 1:39pm On Aug 03, 2014
Abi o I'm very apy for d narrow escape o grin

1 Like

Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 1:40pm On Aug 03, 2014
Yes oh, u go church
farano: Abi o I'm very apy for d narrow escape o grin
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Chimezie250(m): 1:45pm On Aug 03, 2014
U the watch Spartacus join it be say the babe fugly wella

1 Like

Re: Thank God I No Fall For Her Trap by farano(f): 1:45pm On Aug 03, 2014
Unibenstudent: Yes oh, u go church
Yes. But no derail dis thanksgiving thread o grin
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by farano(f): 1:46pm On Aug 03, 2014
Chimezie250: U the watch Spartacus join it be say the babe fugly wella
Lolz that film tho
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 1:48pm On Aug 03, 2014
Even if the dude sleep with her , he could still use condom,,well thank god he did not fire that babe
farano: Yes. But no derail dis thanksgiving thread o grin
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by hushmail: 1:55pm On Aug 03, 2014
duplicate thread
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by horlarkoonlay(m): 3:13pm On Aug 03, 2014
hushmail: duplicate thread
wey d original?
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 3:59pm On Aug 03, 2014
If i believe you make i ______


you??
Sleep with babe no come touch am

fabricated lie
mtcheeew angry
if nah another pesin talk am i for believe am

1 Like

Re: Thank God I No Fall For Her Trap by pussyeater(m): 6:24pm On Aug 03, 2014
Op! Define condom?
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 12:45pm On Aug 04, 2014
pussyeater: Op! Define condom?
bros sometimes condom fit tear ooo.e no be 100 percent guarantee
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 12:46pm On Aug 04, 2014
5naira: If i believe you make i ______


you??
Sleep with babe no come touch am

fabricated lie
mtcheeew angry
if nah another pesin talk am i for believe am
bros if na lie i lie make i run naked 4 oshodi now now now
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by goalburner(m): 12:52pm On Aug 04, 2014
lefulefu:
bros if na lie i lie make i run naked 4 oshodi now now now
Now i can feel ur seriousness.
buh wen d gal pull pant, did u see anything dat discouraged you
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 1:08pm On Aug 04, 2014
goalburner:
Now i can feel ur seriousness.
buh wen d gal pull pant, did u see anything dat discouraged you
i no look oooo.na my film for lappy(laptop) na im i just siddon dey watch.
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Sunkyphil(m): 1:17pm On Aug 04, 2014
guy u no sabi lie; u no polish DAT ur story well.Next try to make It look a bit real sadguy u no sabi lie; u no polish DAT ur story well.Next try to make It look a bit real
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 1:20pm On Aug 04, 2014
A eunuch ranting
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by ladycomfort(f): 1:29pm On Aug 04, 2014
OP u must be a very disciplined guy. Please keep it up
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by goalburner(m): 1:42pm On Aug 04, 2014
lefulefu:
i no look oooo.na my film for lappy(laptop) na im i just siddon dey watch.
I no say u no watch spartacus
Am askin y u no wan straff am
#though we thank God u don't
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 1:43pm On Aug 04, 2014
Lucky you,

I Thank God say no be me sef
I for don ______
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 1:47pm On Aug 04, 2014
goalburner:
I no say u no watch spartacus
Am askin y u no wan straff am
#though we thank God u don't
guy if i straff am this pregnancy wey she get now i sure say she for say na me responsible.i suspect the babe say na somethin she wan trap me wit dats why i no gree do.the babe her ways no pure ooo.even sef i use condom i sure say she for use style use her fingernails tear the rubber.u know how babes dey trap guys with pregnancy these days.na when i know say a babe no get bad intention na im i fit straff am grin

1 Like

Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 1:51pm On Aug 04, 2014
Sunkyphil: guy u no sabi lie; u no polish DAT ur story well.Next try to make It look a bit real sadguy u no sabi lie; u no polish DAT ur story well.Next try to make It look a bit real
becos u dey straff all those small small girls for ur area wey dey hawk groundnut and pure water u think say i be like u?
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Liability(m): 2:06pm On Aug 04, 2014
a lady in my area trapped a guy with another man's pregnancy.
Last year
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Nobody: 3:21pm On Aug 04, 2014
Liability: a lady in my area trapped a guy with another man's pregnancy.
Last year
pooor guy grin
Re: Thank God I No Fall For Her Trap by Sunkyphil(m): 6:04pm On Aug 04, 2014
lefulefu:
becos u dey straff all those small small girls for ur area wey dey hawk groundnut and pure water u think say i be like u?
u Cook up story come put here come dey yearn opas

(1) (Reply)

Question! Being Broke And In A Relationship/dating / Things Ladies Do After A Break-up / My Fiance Threaten To Leave Me Because I Dont Have Mustaches

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.