Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,804 members, 7,956,059 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 10:58 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies And Their Yam Legs (5337 Views)
Girl Wraps Pounded Yam And Efo Riro (vegetables) As Birthday Gift For Her Man. / Ladies And Cleavage Revealing Photos; Stop Calling The Name Of God In Vain / Nigeria's Hairiest Woman, Queen Okafor Shows Off Her Hot Legs (2) (3) (4)
Ladies And Their Yam Legs by Chimezie198(m): 1:28pm On Aug 07, 2014 |
Saw one yesterday as i wan follow window enter bus. omo… dis one fit reach two tubers of yam wey fyn girl like dis carry for leg my question come be, wetin dey cause yam leg? 1 Like |
Re: Ladies And Their Yam Legs by McWhillion(m): 1:50pm On Aug 07, 2014 |
You wan follow window enter bus 4 Likes |
Re: Ladies And Their Yam Legs by tintingz(m): 2:11pm On Aug 07, 2014 |
You for follow tyre enter bus. 1 Like |
Re: Ladies And Their Yam Legs by dkronicle(m): 2:12pm On Aug 07, 2014 |
Enta ur house, kneldown, look up and ask him. #ewe |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 2:23pm On Aug 07, 2014 |
@O.P,this early thursday morning, u nor get work? Na to dy look woman wey get yam leg! SMH. |
Re: Ladies And Their Yam Legs by RAKITIC: 2:32pm On Aug 07, 2014 |
Wetin concern you with yam leg u won chop am 1 Like |
Re: Ladies And Their Yam Legs by olumaxi(m): 2:42pm On Aug 07, 2014 |
Op..r u askin me wetin deh cause am?......wel,it is hereditary...d first woman wit a yam leg inherited it from ha dad...and on,and on,and on....wink 1 Like |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 2:54pm On Aug 07, 2014 |
Wat is yam leg |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Chimezie198(m): 6:42pm On Aug 07, 2014 |
opibycar: Wat is yam legcheck ur girlfriend leg u go see am 2 Likes |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Houseofglam7(f): 6:59pm On Aug 07, 2014 |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Enegod(m): 7:21pm On Aug 07, 2014 |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 7:29pm On Aug 07, 2014 |
one mans food is anoda mans poison....mayb dats wat her bf s dying for... |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 7:34pm On Aug 07, 2014 |
Chimezie198: check ur girlfriend leg u go see am Not like urz. She no get |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Jerrick(m): 7:36pm On Aug 07, 2014 |
I saw one too yesterday, she is short and stunted with 4 tubers of yam apiece on her leg. I HATE LADIES WITH YAM LEGS.... #HONESTLY ladies are meant to be sexy not intimidating |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Chimezie198(m): 8:08pm On Aug 07, 2014 |
opibycar:u sure? check well cuz her own fit be say na 2 tubers of yam she carry for one leg |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Chimezie198(m): 8:11pm On Aug 07, 2014 |
Jerrick: I saw one too yesterday, she is short and stunted with 4 tubers of yam apiece on are leg. I HATE LADIES WITH YAM LEGS.... #HONESTLY ladies are meant to be sexy not intimidatingi dey tells u. 2,3,4 tubers of yam everywhere 1 Like |
Re: Ladies And Their Yam Legs by chinnelle(f): 8:16pm On Aug 07, 2014 |
Yam legs taking us places 1 Like |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Chimezie198(m): 8:19pm On Aug 07, 2014 |
Houseofglam7:na lie i talk? check urs n tells us hw many tubers u carry for leg U fit PM me and tell me if u no want NL knw I no go tell anybody even if e reach 5 tubers |
Re: Ladies And Their Yam Legs by ShirelleBaby: 8:30pm On Aug 07, 2014 |
Mr OP and na ur SISTERS DEM GET THE FACTORY OH |
Re: Ladies And Their Yam Legs by priscaoge(f): 9:22pm On Aug 07, 2014 |
Lmao ... OP na high heels shoes de cause am Sometimes when one start wearing all this high heel shoes at early age ....My thoughts tho. 2 Likes |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 9:29pm On Aug 07, 2014 |
priscaoge: Lmao ...Lol, some of them na predef yam leg o I wear heels alot, but I no get anything wey resemble yam sef...that's why I do a lot of short things when am in the mood... And it makes my husband happy ...hahaha |
Re: Ladies And Their Yam Legs by priscaoge(f): 9:37pm On Aug 07, 2014 |
Kachisbarbie:Hahahahah,u didn't wear it @ ur tender age naa . I myself I wear heels tho. I heard it's when u start wearing it at early age don't know How true shaa. Lol maybe some are born with it BTW Kachi short things like what , abeg tell me jare So that when I marry |
Re: Ladies And Their Yam Legs by slex(m): 11:48pm On Aug 07, 2014 |
Op you de craze oo see as u make me deh laff like person weh dey mad |
Re: Ladies And Their Yam Legs by jones9ice: 11:50pm On Aug 07, 2014 |
Yam leg that remind me of Calabars with there spider man and batman legs hmm Cool storysssss to tell the Gods |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 11:55pm On Aug 07, 2014 |
Nawa... Spaghetti leg, yam leg, fish leg, bow leg, k leg,all na leg abeg, as long as they open and close when neccessary. Btw na window you dey take enter bus? You never talk the window wey u follow and where you dey go |
Re: Ladies And Their Yam Legs by jmoore(m): 12:13am On Aug 08, 2014 |
Bia Chimezie, isi adi kwa gi nma? I rapu uzo i ga esi banye ugbo ala si ebe ozo. Ji ukwu bu ebe ano. |
Re: Ladies And Their Yam Legs by ayukdaboss(m): 12:22am On Aug 08, 2014 |
Kachisbarbie: Husband?? |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Tymax(m): 12:38am On Aug 08, 2014 |
temigracie: one mans food is anoda mans poison....mayb dats wat her bf s dying for...Forget! No man wen go tell me say in like yam leg. Leg like Okocha own? No way. Come Temi, you get yam leg? How many tubers? |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 12:40am On Aug 08, 2014 |
Tymax:...lol...mayb u shud come n check.....btw,i tnk say u go don slip ni oo |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Tymax(m): 12:44am On Aug 08, 2014 |
temigracie: ...lol...mayb u shud come n check.....btw,i tnk say u go don slip ni ooI should come and check? Okay o. I'm about to sleep sef. Sweet dreams. |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 12:45am On Aug 08, 2014 |
Tymax:...lol...oryt,slip tyt... |
Re: Ladies And Their Yam Legs by Nobody: 1:03am On Aug 08, 2014 |
opibycar: Wat is yam leg. . . . . Leg wey get YAM! |
Photo: Can Ladies Ever Stop Doing This ? / A Girl Sent Me Her Nude Pics (PICS) 18+ / I Am Close To Commiting Adultery: Please Help
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |