Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,999 members, 7,838,513 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 01:17 AM

Top 5 Reasons Why You Should Not Date A Lightskined Girl[pics] - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Top 5 Reasons Why You Should Not Date A Lightskined Girl[pics] (7233 Views)

LADIES! What Job Or Profession Of A Man Can Make You Not Date Or Marry Him?? / 10 Good Reasons You Should Not Date A Married Man. / Top Seven Reasons Why Broke Guys Should Not Date. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Re: Top 5 Reasons Why You Should Not Date A Lightskined Girl[pics] by Prettygirl200(f): 8:26pm On Apr 01, 2022
Leetunechi:
No insalt tongue tongue


1. STRETCHMARK

liteskin girls tends to av lot of stretchmark..nd dem dey show wellashocked .check dia bööby and yansh armpit well..omo na dia be dia dwellin zone.. Nor be say black gehs nor get oh but lite skin girls na huge turnoff for we guys undecided

2. flat chest

u tink say na lie??..check all dis fair girls wey dey ur area wella.u go notice say dem nor get bOöby.even if dem get at all..e go belike onions grin lipsrsealed .chek ur nollywood sistas..u go no wot am talkin bout

3.they are not curvicious

have u seen d likes of toolz nd omosexy?.just to name a few..liteskin girls are not curviscious!!!. Dia ukwu look like fry pan angry angry

4.they uses pancake alot

YES!
Dey depend on pancake jst to keep dia skin alive.face go yellow wel wel..oda part go dey brown.. It is not good

5.they are ugly

lastly..dey ug lee.i say dem wor wor angry .na jst dey fairness dey help dem.as dem dey advance na so dem dey ugly dey go..wrinkle wrinkle go full dia body.u neva hear pesi say.

Dat geh ug lee oh ..she get luck say she fair..u neva hear am

I dey vex angry

i rest my case


#teamblackisbeautiful# smiley smiley

undecided undecided
What is this one saying, if them don Break ur heart, abeg take am easy it's not our fault just move on

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Reading Nairaland Girls (PSYCHIC VERSION) / How I Caught My Cheating Girlfrnd / What Are Your Biggest Turn-offs In The Opposite-sex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.