Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,839 members, 7,810,223 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 12:45 AM

Infact, I Don Vex - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Infact, I Don Vex (4893 Views)

People Of Nairaland Abeg No Vex..guess Which State In 9ja Can This Occur?(pix) / I Dey Vex Ooo, I Need Una Help! / The One Guaranteed Gender Grossout(wetin dey vex you for another person) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Infact, I Don Vex by studio43(m): 8:44pm On Nov 21, 2008
grin grin grin grin grin cool
Re: Infact, I Don Vex by SamMilla1(m): 9:11pm On Nov 21, 2008
how come we are loosing everybody at the same time?
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 9:29pm On Nov 21, 2008
check YABA , many are their chantin for HELP! embarassed tongue
Re: Infact, I Don Vex by Bbeee: 9:54pm On Nov 21, 2008
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 10:37pm On Nov 21, 2008
**farts loudly 4 a long time**
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 12:32pm On Nov 22, 2008
the dokita for yaba left nor fit handle my case, grin grin
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 12:34pm On Nov 22, 2008
Yes. . . . You are something more special than Yaba left. I think you will fit Special Yaba Left Unit lipsrsealed
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 12:36pm On Nov 22, 2008
everything wey concern yaba left rejected my case, wetin make i do angry
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 12:38pm On Nov 22, 2008
ok how about Mumu Left?
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 12:39pm On Nov 22, 2008
were that one day?
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 12:42pm On Nov 22, 2008
Its the highest ranking mental institution in the whole wide world. Gues who opened it? grin
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 12:48pm On Nov 22, 2008
you!
as a means of showing your appreciation to your community for rescuing your madness case cool
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 12:52pm On Nov 22, 2008
naaa. . . That aint my expertise. I open Ugly people Dating Site rememba? cool

The person whom open that place is Sam Milla (whispers in Studio's ear: I go tell you you dont tell him naa. Sammy is mental as well like you so dont be shy) grin
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 1:00pm On Nov 22, 2008
if i be sammie, I GO BAN YOU grin grin
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 1:02pm On Nov 22, 2008
shocked angry HMM! angry See this bus conductor. Abeg! Drive me to Bushland this instant! angry
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 1:06pm On Nov 22, 2008
follow me go my house make i go bring the bus key na grin
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 1:08pm On Nov 22, 2008
If you go buy me Teddy and choc milk than I would grin
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 1:10pm On Nov 22, 2008
i wont i, since i know your goin to reward me back grin grin
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 1:15pm On Nov 22, 2008
Yes of course ma dear. I got one candy bar here to reward you. Althought its expired but they go say still can last for another week if you remove the fungus grin
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 1:23pm On Nov 22, 2008
Aro awaits u
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 1:24pm On Nov 22, 2008
na so una dey chop rush foods for una country grin
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 1:27pm On Nov 22, 2008
the choc dey originate from Nigeria naa undecided
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 1:37pm On Nov 22, 2008
shio
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 1:38pm On Nov 22, 2008
nigerians sef wicked, na dem dey only send rust chocs wey dem don chop remain for u peeps to manage na angry
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 1:47pm On Nov 22, 2008
i concurr not
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 1:49pm On Nov 22, 2008
u are so afraid to stand the truth mehn
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 1:52pm On Nov 22, 2008
studio43:

nigerians sef wicked, na them dey only send rust chocs wey them don chop remain for u peeps to manage na angry

no wonda theres so much good nutricious flavorings in there sha grin
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 1:55pm On Nov 22, 2008
is that why you've been working pretty hard to be a 9gerian undecided
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 2:01pm On Nov 22, 2008
since when i want to be naija? undecided
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 2:07pm On Nov 22, 2008
read your profile, but mehn, u for fine small if na black u be grin
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 2:10pm On Nov 22, 2008
Ok, go request to go make me black na
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 2:14pm On Nov 22, 2008
RUB yourself with chacoal, thats my advice grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

#bbnaija: Tacha Suffers Nipple Slip While Dancing [VIDEO] See Video: Https:// / Do You Know The Opposite Of Love Is Not Hate / Visa Free Countries For Nigerians

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.