Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,766 members, 7,820,676 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:17 PM

Infact, I Don Vex - Nairaland / General (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Infact, I Don Vex (4903 Views)

People Of Nairaland Abeg No Vex..guess Which State In 9ja Can This Occur?(pix) / I Dey Vex Ooo, I Need Una Help! / The One Guaranteed Gender Grossout(wetin dey vex you for another person) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Infact, I Don Vex by sylve11: 4:29pm On Nov 22, 2008
captain who's your heart beat again, what about moyola?
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 6:09pm On Nov 22, 2008
romade:

Studio, at least i contribut for d 50kobo wey we take buy am 4 unda oshodi bridge

na for under bridge you dey live na, u think sey i go forget that day
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 12:44am On Nov 28, 2008
that day sef , u dey hawk pure water under bridge , u forget? tongue
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 12:49am On Nov 28, 2008
chaii, fowl yansh don open
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:04am On Nov 28, 2008
he no fit deny am lipsrsealed
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:05am On Nov 28, 2008
tru. . he know say na tru talk before lipsrsealed
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 1:06am On Nov 28, 2008
hehehe, grin such is life!
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:08am On Nov 28, 2008
y was everybodies madnesses at the same times
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:09am On Nov 28, 2008
see carrier dey ask yeye question. . lipsrsealed tongue
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:10am On Nov 28, 2008
hey hello course mate grin
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:11am On Nov 28, 2008
una dan submit una assignment
MAD301 na compulsory course o grin
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:12am On Nov 28, 2008
yea. . i submited mine yesterday n' got an A+ cool
wetin u score? tongue
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:13am On Nov 28, 2008
thank God say i no dey offer that course undecided
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:14am On Nov 28, 2008
sima:

yea. . i submited mine yesterday n' got an A+ cool
wetin u score? tongue

me dan drop the course o grin
ure on ur own
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:15am On Nov 28, 2008
nah i aint. .
u graduated 4rm d course already remember. . tongue
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:16am On Nov 28, 2008
dyab. . but na u dey teach us d course nw
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:17am On Nov 28, 2008
sima:

dyab. . but na u dey teach us d course nw

u mean u abi grin
na y u pass now me sef dey wonder
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:19am On Nov 28, 2008
ehmm. . opolo wa cool
plenty brain grin
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:21am On Nov 28, 2008
sima:

ehmm. . opolo wa cool
plenty brain grin

i trust u grin
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:22am On Nov 28, 2008
u have no choice  cool tongue
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:23am On Nov 28, 2008
me teach ke ! wetin wan cos am
Re: Infact, I Don Vex by sima(f): 1:24am On Nov 28, 2008
aha. . no deny am nw shocked embarassed
abi u wan disgrace mi hia ni angry
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:24am On Nov 28, 2008
dyabman:

me teach ke ! wetin wan because am
u be schorlar now, dem come retain u for there grin
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 1:29am On Nov 28, 2008
chaii
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:30am On Nov 28, 2008
well , i wont deny , they still need my service becos i still need to treat and lecture some stubborn student wey get carry over last session
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:31am On Nov 28, 2008
by.dot:

chaii
another scholar dan show o grin
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:32am On Nov 28, 2008
dyabman:

well , i wont deny , they still need my service because i still need to treat and lecture some stubborn student wey get carry over last session

no papas the stuvs jare
na serious madman dey teach mad man grin
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:38am On Nov 28, 2008
na u talk so
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:39am On Nov 28, 2008
dyabman:

na u talk so
u wan deny again ni
Re: Infact, I Don Vex by dyabman(m): 1:46am On Nov 28, 2008
noooooooooo undecided
Re: Infact, I Don Vex by tosinadeda: 1:46am On Nov 28, 2008
i for say grin
Re: Infact, I Don Vex by bydot1(m): 1:48am On Nov 28, 2008
*tosin, i now realize u need help

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

What Would Make Your Clubbing Experience More Fun? / Do You Know The Opposite Of Love Is Not Hate / Reality Of Global Civil Society And Public Affairs Commission.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 113
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.