Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,766 members, 7,820,681 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:26 PM

Infact, I Don Vex - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Infact, I Don Vex (4904 Views)

People Of Nairaland Abeg No Vex..guess Which State In 9ja Can This Occur?(pix) / I Dey Vex Ooo, I Need Una Help! / The One Guaranteed Gender Grossout(wetin dey vex you for another person) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 2:15pm On Nov 22, 2008
Naa. Wont stay permanent. And mind you charcoal is black. You guys aint black mehn. . . sad undecided
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 2:21pm On Nov 22, 2008
infact , i don vex cool
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 2:22pm On Nov 22, 2008
dont vex over wetin?
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 2:26pm On Nov 22, 2008
wat can he do with d vexation self tutless dogs only bark
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 2:27pm On Nov 22, 2008
u no like your colour so i wan show u the way so that u go turn black, u still dey yarn be dust,
ok, oya go get a dark paint and paint yourself black all through, u dream of becomming black like us don come to reality be that grin
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 2:29pm On Nov 22, 2008
romade:

what can he do with d vexation self tutless dogs only bark

cool

studio43:

u no like your colour so i wan show u the way so that u go turn black, u still dey yarn be dust,
ok, oya go get a dark paint and paint yourself black all through, u dream of becomming black like us don come to reality be that grin

And says who I want to be black now? U are the one whom suggested it in the first place naa. I am fine with any colour oo sad undecided
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 2:31pm On Nov 22, 2008
I A BLACK BOLD AND [b]BIUTIF[/b]UL
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 2:33pm On Nov 22, 2008
good for you Lomade grin Thats why I admire you alot kiss
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 2:34pm On Nov 22, 2008
ma pleasure
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 2:37pm On Nov 22, 2008
hisses in samba grin
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 2:39pm On Nov 22, 2008
foul yansh
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 2:45pm On Nov 22, 2008
LMAO! grin
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 2:57pm On Nov 22, 2008
na your surname be that undecided
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 3:00pm On Nov 22, 2008
shocked angry
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 3:08pm On Nov 22, 2008
which hapins 2 be ur family name
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 3:14pm On Nov 22, 2008
no doubt u dey live next bus-stop, and u know as a garage boy wey u be, since u fit answer ROMADE, i nor go dey suprise if u go answer woman yansh this time wink
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 3:14pm On Nov 22, 2008
No its not. Lomade, you dont dey start wit me naa  angry
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 3:17pm On Nov 22, 2008
kick his fat ass mehn, c'mon u can do it
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 3:20pm On Nov 22, 2008
seekin anoda refugee camp

Gab dat was not 4 u nne
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 3:20pm On Nov 22, 2008
oh ok. grin
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 3:23pm On Nov 22, 2008
u no get probs at all
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 3:26pm On Nov 22, 2008
Yes sha. Only if you dont steal ma teddy grin
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 3:27pm On Nov 22, 2008
av got more dan enuf
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 3:28pm On Nov 22, 2008
since when you got teddy?    shocked
Re: Infact, I Don Vex by studio43(m): 3:33pm On Nov 22, 2008
romade:

av got more dan enough

my Lil sister's wey u thief shey?
no problem
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 3:35pm On Nov 22, 2008
Studio, at least i contribut for d 50kobo wey we take buy am 4 unda oshodi bridge

Gab since i fell in luv
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 3:37pm On Nov 22, 2008
Lomade, who you dey fell in love wit?
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 3:38pm On Nov 22, 2008
my luv
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 3:41pm On Nov 22, 2008
and who be your love?
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 3:55pm On Nov 22, 2008
my treasure
Re: Infact, I Don Vex by Gabry(f): 4:01pm On Nov 22, 2008
Re: Infact, I Don Vex by romsky: 4:02pm On Nov 22, 2008
my heartbeat

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

What Would Make Your Clubbing Experience More Fun? / Do You Know The Opposite Of Love Is Not Hate / Reality Of Global Civil Society And Public Affairs Commission.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.